Posted: at | |
Quote from: waslag on 30-06-2010 09:32 AM There is no governor in my state AM UP FOR SALE... BUT WETIN HAPPEN BROS?
| |||||
na ur face happen Reply
| |||||
Quote from: blings_is_back on 30-06-2010 09:47 AM na ur face happen BLINGS, TAKE YA TYM. ABI I RESEMBLE GOVUUNOR?
| |||||
Quote from: bomsiluv on 30-06-2010 09:01 AM Quote from: solid_solid on 29-06-2010 03:51 PM for here ... the Governor leave him office go kastina they sell sugarcane .... i know if na madness abi na wetin ... if u call him he go say he they build bridge .... i no know which kind bridge be that ........ make una no mind me na the koko i dey talk Maybe na London Bridge d man dey build which london bridge ..... the man carry the money go invest for sugarcane business can u imagine?
| |||||
My governor dey support militant for backyard Replycome out open dey castigate dem! he no dey try! no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
Meanwhile my mama dem governor Replyna real minus 1. see as ABA be! no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
Quote from: Inemx on 23-06-2010 10:24 PM WHAT IS HIS IMPACT AS A GOVERNOR ON THE LIVES OF YOUR PEOPLE, ANY CHANGE, AND CAN HE GO AGAIN? BABATUNDE RAJI FASHOLA IS THE BEST GOVERNOR IN NIGERIA
| |||||
Quote from: smarteagle on 30-06-2010 10:41 AM Quote from: Inemx on 23-06-2010 10:24 PM WHAT IS HIS IMPACT AS A GOVERNOR ON THE LIVES OF YOUR PEOPLE, ANY CHANGE, AND CAN HE GO AGAIN? BABATUNDE RAJI FASHOLA IS THE BEST GOVERNOR IN NIGERIA
| |||||
Quote from: waco on 30-06-2010 10:22 AM My governor dey support militant for backyard come out open dey castigate dem! he no dey try! nawao for that govnooooooooo .... anyway na militant he be
| |||||
Quote from: solid_solid on 30-06-2010 11:12 AM Quote from: waco on 30-06-2010 10:22 AM My governor dey support militant for backyard come out open dey castigate dem! he no dey try! nawao for that govnooooooooo .... anyway na militant he be
| |||||
Quote from: solid_solid on 30-06-2010 10:14 AM Quote from: bomsiluv on 30-06-2010 09:01 AM Quote from: solid_solid on 29-06-2010 03:51 PM for here ... the Governor leave him office go kastina they sell sugarcane .... i know if na madness abi na wetin ... if u call him he go say he they build bridge .... i no know which kind bridge be that ........ make una no mind me na the koko i dey talk Maybe na London Bridge d man dey build which london bridge ..... the man carry the money go invest for sugarcane business can u imagine? wetin you say make I talk, na london bridge the man dey build
| |||||
Quote from: waco on 30-06-2010 10:22 AM My governor dey support militant for backyard maybe nah ex militant himself become out open dey castigate dem! he no dey try! who knows in nigeria anything can happen
| |||||
Quote from: Inemx on 30-06-2010 09:51 AM Quote from: blings_is_back on 30-06-2010 09:47 AM na ur face happen BLINGS, TAKE YA TYM. ABI I RESEMBLE GOVUUNOR?u resemble ghost governor
| |||||
Quote from: blings_is_back on 30-06-2010 12:27 PM Quote from: Inemx on 30-06-2010 09:51 AM Quote from: blings_is_back on 30-06-2010 09:47 AM na ur face happen BLINGS, TAKE YA TYM. ABI I RESEMBLE GOVUUNOR?u resemble ghost governor
| |||||
hahahahahaha, I cant help but laugh at all the comments............am sure these governors would spot themselves from all these comments....... ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: Inemx on 30-06-2010 01:13 PM Quote from: blings_is_back on 30-06-2010 12:27 PM Quote from: Inemx on 30-06-2010 09:51 AM Quote from: blings_is_back on 30-06-2010 09:47 AM na ur face happen BLINGS, TAKE YA TYM. ABI I RESEMBLE GOVUUNOR?u resemble ghost governor i no go pass oh!.... na me and u today... go and get 2 bottles of Tubor king for me first
| |||||
Quote from: divineproject on 30-06-2010 01:23 PM hahahahahaha, I cant help but laugh at all the comments............am sure these governors would spot themselves from all these comments....... nobody don hahahahahaha to any comment here since u no dey o HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: mallorca on 30-06-2010 02:18 PM Quote from: divineproject on 30-06-2010 01:23 PM hahahahahaha, I cant help but laugh at all the comments............am sure these governors would spot themselves from all these comments....... nobody don hahahahahaha to any comment here since u no dey ocome, come mallorca.......I collect ur wife? huh?.....why u no like say I dey laugh?..........huh?..............hahahahaha A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
na waooo Reply
| |||||
passing without commenting Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest