zolazola at 29-06-2010 12:54 PM (14 years ago) (m) hmmmm ok now Posted: at 29-06-2010 12:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 29-06-2010 02:21 PM (14 years ago) (f) hmmmm ok now
Wetin be dis ? wetin your governor don do for your state? Posted: at 29-06-2010 02:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cadanre at 29-06-2010 02:30 PM (14 years ago) (f) WE NEED A GOVERNOR IN OUR STATE. CAN ANY OF YOU LEND US YOUR OWN. OUR OWN DON OLD FINISH. ABEG
YOU! I THINK YOU ARE NOT THAT OLD.
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 29-06-2010 02:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 29-06-2010 02:52 PM (14 years ago) (m) my governor Peter Obi is a kai kai drinker, he`s so stingy that when he want to recharge his phone he will be looking for who to help him make a transfer of #50 into his phone, na VOLVO he dey drive, i saw him 1 day at the back yard of govt house awka where he`s smoking IGBOH, I PREFER DR. CHRIS NWABUEZE NGIGE (O.O.N ONWA)
-300 percent. my own governor na He Goathim see u begin pusue u 4 nyash abi?. this is realy serious. but u give am?  U dont have sense by reffering to Peter Obi as a kai kai drinker! I can see u are an Ogbuefi guy,u dont know what governance is all abt,Obi remains the best governor in d whole of Southeast.The only gov. i can rate above him in Nig. is Fashola.Obi is doing a great job in Anambra. i have said before not only South East,Peter remain the Nigeria best Govenor regad to the low allocation the state is receiving he is still doing marvelous job.
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 29-06-2010 02:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
for here ... the Governor leave him office go kastina they sell sugarcane .... i know if na madness abi na wetin ... if u call him he go say he they build bridge .... i no know which kind bridge be that ........ make una no mind me na the koko i dey talk Posted: at 29-06-2010 03:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zolazola at 29-06-2010 05:16 PM (14 years ago) (m) hmmmm ok now
Wetin be dis ? wetin your governor don do for your state? THE MAN DON DO PLENTY PLENTY THINGS DESPITE THE MEAGER AMOUNT HE RECEIVES WETIN YOUR OWN DO? Posted: at 29-06-2010 05:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 29-06-2010 06:30 PM (14 years ago) (m) hmmmm ok now
Wetin be dis ? wetin your governor don do for your state? THE MAN DON DO PLENTY PLENTY THINGS DESPITE THE MEAGER AMOUNT HE RECEIVES WETIN YOUR OWN DO? plenty plenty tins too
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 29-06-2010 06:30 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ndjoe at 29-06-2010 06:45 PM (14 years ago) (m) my Governor na model the ex one too na the same thing the same people the same models, modeling for the same company Posted: at 29-06-2010 06:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 29-06-2010 06:58 PM (14 years ago) (m) my Governor na model the ex one too na the same thing the same people the same models, modeling for the same company
dat una GOd own state sef
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 29-06-2010 06:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ndjoe at 29-06-2010 08:16 PM (14 years ago) (m) pls they is nothing like Gods own state any more rather it's Okijas own state Posted: at 29-06-2010 08:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Duggy at 29-06-2010 08:34 PM (14 years ago) (f) I don't need to tell u how mine is. 4 those of us who know Abia state, u can testify that ABIA STATE HAS NO GOVERNMENT! ! I envy Lagos state and FAshola. dat guy na correct! Posted: at 29-06-2010 08:34 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ndjoe at 29-06-2010 11:05 PM (14 years ago) (m) I don't need to tell u how mine is. 4 those of us who know Abia state, u can testify that ABIA STATE HAS NO GOVERNMENT! ! I envy Lagos state and FAshola. dat guy na correct!
thanx for saying the truth Abia has no government Posted: at 29-06-2010 11:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bismack at 30-06-2010 12:47 AM (14 years ago) (m) I'm governorless bcos d man dat claims 2 b my gov keeps spending billions,tryin 2 dredge a small swampy canal which he says will turn in2 a lake 4 tourist attraction.i wonder which ship will sail in dat black muddy pond. Posted: at 30-06-2010 12:47 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
princedafe at 30-06-2010 01:04 AM (14 years ago) (m) whocares!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 30-06-2010 01:04 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 30-06-2010 02:45 AM (14 years ago) (m) I don't need to tell u how mine is. 4 those of us who know Abia state, u can testify that ABIA STATE HAS NO GOVERNMENT! ! I envy Lagos state and FAshola. dat guy na correct!
if so.that call for state of emergency
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 30-06-2010 02:45 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bomsiluv at 30-06-2010 08:43 AM (14 years ago) (f) hmmmm ok now
Wetin be dis ? wetin your governor don do for your state? THE MAN DON DO PLENTY PLENTY THINGS DESPITE THE MEAGER AMOUNT HE RECEIVES WETIN YOUR OWN DO? My Governor is too much. Port Harcourt don go back to the Garden City it used to be. Schools, Roads, Market all don change. My Governor no dey for share the money o........ he said Rivers Money is for Rivers people and dat is exactly what is doing. The man no dey take nonsense o...... em dey go for inspection without the knowledge of the contractors. The man believe say who do anyhow go see anyhow. My body just dey sweet me for dis action governor wey God give Rivers people. Ameachi my action governor, na d best. Posted: at 30-06-2010 08:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 30-06-2010 08:46 AM (14 years ago) (f) I don't need to tell u how mine is. 4 those of us who know Abia state, u can testify that ABIA STATE HAS NO GOVERNMENT! ! I envy Lagos state and FAshola. dat guy na correct!
if so.that call for state of emergency True talk bros, State of Emergnecy na em fit Abia State Posted: at 30-06-2010 08:46 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 30-06-2010 08:48 AM (14 years ago) (f) I'm governorless bcos d man dat claims 2 b my gov keeps spending billions,tryin 2 dredge a small swampy canal which he says will turn in2 a lake 4 tourist attraction.i wonder which ship will sail in dat black muddy pond.
Posted: at 30-06-2010 08:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 30-06-2010 09:01 AM (14 years ago) (f) for here ... the Governor leave him office go kastina they sell sugarcane .... i know if na madness abi na wetin ... if u call him he go say he they build bridge .... i no know which kind bridge be that ........
make una no mind me na the koko i dey talk
Maybe na London Bridge d man dey build Posted: at 30-06-2010 09:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waslag at 30-06-2010 09:32 AM (14 years ago) (m) There is no governor in my state Posted: at 30-06-2010 09:32 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |