Inemx at 21-07-2010 11:56 AM (14 years ago) (m) person wey no dey rule go spoil country? hw Obi name wey never rule for long period of time come follow for the list of Musa and Adewale?......i think the topic should be "let's give Obi a chance to rule" and not all these em em ...
OBI KE? NAIJA DE FIND WHO GO REVIVE AM YOU COME BRING OBI, FOR WHERE? E GO SELL AM TO CAMERON COLLECT MONEY. ABGE OO Posted: at 21-07-2010 11:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na u talk am Posted: at 21-07-2010 02:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 21-07-2010 04:33 PM (14 years ago) (m) person wey no dey rule go spoil country? hw Obi name wey never rule for long period of time come follow for the list of Musa and Adewale?......i think the topic should be "let's give Obi a chance to rule" and not all these em em ...
OBI KE? NAIJA DE FIND WHO GO REVIVE AM YOU COME BRING OBI, FOR WHERE? E GO SELL AM TO CAMERON COLLECT MONEY. ABGE OOA trial may convince u..also no harm in trying obi !! Posted: at 21-07-2010 04:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Inemx at 21-07-2010 05:41 PM (14 years ago) (m) person wey no dey rule go spoil country? hw Obi name wey never rule for long period of time come follow for the list of Musa and Adewale?......i think the topic should be "let's give Obi a chance to rule" and not all these em em ...
OBI KE? NAIJA DE FIND WHO GO REVIVE AM YOU COME BRING OBI, FOR WHERE? E GO SELL AM TO CAMERON COLLECT MONEY. ABGE OOA trial may convince u..also no harm in trying obi !! no be now Posted: at 21-07-2010 05:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mh Posted: at 21-07-2010 05:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
- Posted: at 21-07-2010 06:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Inemx at 21-07-2010 07:32 PM (14 years ago) (m) SOLID-SOLID, SLEEP DE CATCH YOU? THIS ONE WEY YOU DE WAKA YOU NO TALK Posted: at 21-07-2010 07:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cadanre at 21-07-2010 07:36 PM (14 years ago) (f) It is better he go and sleep.
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 21-07-2010 07:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 08:06 AM (14 years ago) (m) person wey no dey rule go spoil country? hw Obi name wey never rule for long period of time come follow for the list of Musa and Adewale?......i think the topic should be "let's give Obi a chance to rule" and not all these em em ...
OBI KE? NAIJA DE FIND WHO GO REVIVE AM YOU COME BRING OBI, FOR WHERE? E GO SELL AM TO CAMERON COLLECT MONEY. ABGE OOA trial may convince u..also no harm in trying obi !! no be nowna when? eternity? Posted: at 22-07-2010 08:06 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
gimac at 22-07-2010 09:19 AM (14 years ago) (m) queen eliza and british people have some question to answer Posted: at 22-07-2010 09:19 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Inemx at 22-07-2010 11:54 AM (14 years ago) (m) queen eliza and british people have some question to answer
THEY ARE INNOCENT, THEY GAVE US WHAT WE WANTED. Posted: at 22-07-2010 11:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 01:50 PM (14 years ago) (m) 2ru talk Posted: at 22-07-2010 01:50 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mantoney at 22-07-2010 02:23 PM (14 years ago) (m) na hausa and yuroba spoil naija, hoha. Posted: at 22-07-2010 02:23 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 02:35 PM (14 years ago) (m) my hand no dey oo Posted: at 22-07-2010 02:35 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
SOLID-SOLID, SLEEP DE CATCH YOU? THIS ONE WEY YOU DE WAKA YOU NO TALK
NOT REALLY ..... JUST MEDITATING Posted: at 22-07-2010 03:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Inemx at 22-07-2010 04:05 PM (14 years ago) (m) SOLID-SOLID, SLEEP DE CATCH YOU? THIS ONE WEY YOU DE WAKA YOU NO TALK
NOT REALLY ..... JUST MEDITATING ABEG COME, GIRLS DE FIND YOU. Posted: at 22-07-2010 04:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 04:08 PM (14 years ago) (m) na by force come out? Posted: at 22-07-2010 04:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
SOLID-SOLID, SLEEP DE CATCH YOU? THIS ONE WEY YOU DE WAKA YOU NO TALK
NOT REALLY ..... JUST MEDITATING ABEG COME, GIRLS DE FIND YOU.heyyyyy were is she? ..... Posted: at 22-07-2010 06:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 06:42 PM (14 years ago) (m) under ur trouser!! Posted: at 22-07-2010 06:42 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nawao to u ... be serious na ..... my girl dey miss na he make i dey ask u Posted: at 22-07-2010 06:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |