Pre-Marriage Questionaire (Page 2)

Date: 24-06-2010 10:23 am (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3
- ndjoe at 26-06-2010 03:36 AM (13 years ago)
(m)
ok WAEC for the ladies hmmm them go fear marriage be that
Posted: at 26-06-2010 03:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 26-06-2010 07:04 AM (13 years ago)
(m)
@ndjoe em be like sey u don buy new cloth ooo, na em make u change ur foto bcos for sooo many years u have been using that INJURED pic but now is like MAGA DON PAY

Posted: at 26-06-2010 07:04 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ndjoe at 26-06-2010 07:15 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Mr-World on 26-06-2010 07:04 AM
@ndjoe em be like sey u don buy new cloth ooo, na em make u change ur foto bcos for sooo many years u have been using that INJURED pic but now is like MAGA DON PAY

lol if na like that, then e mean say maga never pay coz this picture old pass that one wey you dey talk of, i no fit put all those kind shine shine piture for here i no come wedding ceremony for Naijapals  but for eal life maga don pay since
Posted: at 26-06-2010 07:15 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 26-06-2010 07:23 AM (13 years ago)
(m)
na em make u dey call ur dad 4 phone make he pursue away all his tenants?

i dey suspect sey u be 1 of those boyz wey dey disturb us when we are going home 4 xmass, bcos with that white thing u are putting on ur head and that boy behind u wey dey pose with GUN, u are more than what we call u

Posted: at 26-06-2010 07:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Chyno at 26-06-2010 08:11 AM (13 years ago)
(f)
Dis post is funny, @esonu lol...
Posted: at 26-06-2010 08:11 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Dimplesgurl at 26-06-2010 10:15 AM (13 years ago)
(f)
not funi
Posted: at 26-06-2010 10:15 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Sodman4luv at 26-06-2010 10:58 AM (13 years ago)
(m)
2 long sorry
Posted: at 26-06-2010 10:58 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ezeugonna at 26-06-2010 11:03 AM (13 years ago)
(m)
for ladies this topic dont suppose to be funny but for men is very funny and a nice one considering what we men go through this days in the hand of ladies after saying i do
Posted: at 26-06-2010 11:03 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Ucynice at 26-06-2010 12:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Mr-World on 26-06-2010 07:23 AM
na em make u dey call ur dad 4 phone make he pursue away all his tenants?

i dey suspect sey u be 1 of those boyz wey dey disturb us when we are going home 4 xmass, bcos with that white thing u are putting on ur head and that boy behind u wey dey pose with GUN, u are more than what we call u

GUY NA 4 LADIKPOR YOU BUY THAT KEKE NA PEPE HEAD LAMP WAY YOU PUT 4 FACE Huh?.  SMALL TIME NOW YOU GO CARY CHAIN BELT PUT FOR NECK JOIN. Grin  MAKE YOU NO USE UR HAND TOWN YOUR HUMAN BODY TO VEHICLE OR UKADA. 
Posted: at 26-06-2010 12:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- luvvy at 26-06-2010 12:46 PM (13 years ago)
(m)
kamatanaaaaaaaaaaaa
Posted: at 26-06-2010 12:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chrisfab at 26-06-2010 01:42 PM (13 years ago)
(m)
@poster complete ur questionaire,i didnt see d episode2 of dis ur post
Posted: at 26-06-2010 01:42 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Bismack at 26-06-2010 01:55 PM (13 years ago)
(m)
I'm not married,but i will like 2 study those questioniares to prepare myself marriage interview...
Posted: at 26-06-2010 01:55 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ndjoe at 26-06-2010 02:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Mr-World on 26-06-2010 07:23 AM
na em make u dey call ur dad 4 phone make he pursue away all his tenants?

i dey suspect sey u be 1 of those boyz wey dey disturb us when we are going home 4 xmass, bcos with that white thing u are putting on ur head and that boy behind u wey dey pose with GUN, u are more than what we call u

hahahahahahaha yes oo my brother i more than what you call me but i am better than those guys wey dey block road on xmas time me na for high see i dey opperate you don ever ask ur self wetin happen to that ship wey Nigerian government the look for?
Posted: at 26-06-2010 02:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- adaogbo at 26-06-2010 03:15 PM (13 years ago)
(f)
lol
Posted: at 26-06-2010 03:15 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dolphinkate at 26-06-2010 05:56 PM (13 years ago)
(f)
is to long.

Poster, u r funny. That is typical african stuff. Unfortunately also not with that questionary u cant protect urself of getting the wrong partner. Do u really believe, that for excample a witch, would tell u the truth? You need to invite GOD in ur life and follow the holy spirit. Pray bfore u make up ur mind for ur future wife finally. To 50% is also a question of goodluck, if u r finding a good partner for life.

Posted: at 26-06-2010 05:56 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Makasine at 26-06-2010 07:30 PM (13 years ago)
(f)
All of una no go kill me with laughter. The post is hilarious. The comments are a killer. Nice application, I might have to formulate the male version of it to use in about 4 yrs when I'm ready.
Posted: at 26-06-2010 07:30 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ndjoe at 26-06-2010 07:44 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Makasine on 26-06-2010 07:30 PM
All of una no go kill me with laughter. The post is hilarious. The comments are a killer. Nice application, I might have to formulate the male version of it to use in about 4 yrs when I'm ready.

when you are ready just rirect the questions to me and i will gladly answer them correctly
Posted: at 26-06-2010 07:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- adaogbo at 26-06-2010 08:04 PM (13 years ago)
(f)
lol
Posted: at 26-06-2010 08:04 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ceejay58 at 26-06-2010 10:43 PM (13 years ago)
(m)
 Lips Sealed
Posted: at 26-06-2010 10:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Mr-World at 27-06-2010 06:10 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: ndjoe on 26-06-2010 02:54 PM
Quote from: Mr-World on 26-06-2010 07:23 AM
na em make u dey call ur dad 4 phone make he pursue away all his tenants?

i dey suspect sey u be 1 of those boyz wey dey disturb us when we are going home 4 xmass, bcos with that white thing u are putting on ur head and that boy behind u wey dey pose with GUN, u are more than what we call u

hahahahahahaha yes oo my brother i more than what you call me but i am better than those guys wey dey block road on xmas time me na for high see i dey opperate you don ever ask ur self wetin happen to that ship wey Nigerian government the look for?

chineke!, so u are 1 of them abi? no wonder u have been sniffering around, from NP to FB, looking for whom to robb, oboy i don dey fear u oo

Posted: at 27-06-2010 06:10 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3