mazi at 29-06-2010 09:57 PM (14 years ago) (m) @ Mazi wetin be ur own now? babe wey i dey offer assistance na im u carry ur makossa to come spoil my blues....dis pikin, make U take time oo
see ur life... i dey go tell ur wife for house na na na Cheii!!...egwu adigo which day U start to dey waka?  the most important thing na to reach ur house, and i don reach ur doorYou see,eagle? The greatest harm can result from the best intentions. If u're referrin to mazi...dnt worry he wont make it to my door, i can deal wth him besides he cant walk fast becos he just started walkin but i don reach na Posted: at 29-06-2010 09:57 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
eagleseyez at 29-06-2010 10:00 PM (14 years ago) (m) @ Mazi wetin be ur own now? babe wey i dey offer assistance na im u carry ur makossa to come spoil my blues....dis pikin, make U take time oo
see ur life... i dey go tell ur wife for house na na na Cheii!!...egwu adigo which day U start to dey waka?  the most important thing na to reach ur house, and i don reach ur door i wonder how U take escape from ur shrine sef U sure say na smthg U wan go tell my wife or U dey find where u go practice ur 20 feet theory corrupt pikin i trust my wife na...make i no yarn plenty i didn't know she b donatus o  anyway, na to only show her some pics of u doing 20feet...lol even if she be donatus, where U go see ladder, becos she tall...bad pikin Infact, me too dey go ur shrine wth my bulldozer, make i see where U wan dey practice dat ur fake juju Posted: at 29-06-2010 10:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 29-06-2010 10:05 PM (14 years ago) (m) u don carry hunch back and swollen scrotum be dat Posted: at 29-06-2010 10:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
@ Mazi wetin be ur own now? babe wey i dey offer assistance na im u carry ur makossa to come spoil my blues....dis pikin, make U take time oo
see ur life... i dey go tell ur wife for house na na na Cheii!!...egwu adigo which day U start to dey waka?  the most important thing na to reach ur house, and i don reach ur door i wonder how U take escape from ur shrine sef U sure say na smthg U wan go tell my wife or U dey find where u go practice ur 20 feet theory corrupt pikin i trust my wife na...make i no yarn plenty i didn't know she b donatus o  anyway, na to only show her some pics of u doing 20feet...lol even if she be donatus, where U go see ladder, becos she tall...bad pikin Infact, me too dey go ur shrine wth my bulldozer, make i see where U wan dey practice dat ur fake jujuI better stop reading this topic because I'll choke from laugh
Live and let live! Posted: at 29-06-2010 10:06 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
eagleseyez at 29-06-2010 10:12 PM (14 years ago) (m) u don carry hunch back and swollen scrotum be dat
e no possible na my thing get anti virus i even get machine wey dey scan and delete for scrotum
But wait oo, smthg dey miss here i no hang my ofor for door before i commot, that means U actually break in wth ur yeye Oracle to charm my wife...e no go easy na, if na true Posted: at 29-06-2010 10:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@eagleeyes u 2 dey talk jo
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep!  Posted: at 29-06-2010 10:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 29-06-2010 10:17 PM (14 years ago) (m) u don carry hunch back and swollen scrotum be dat
e no possible na my thing get anti virus i even get machine wey dey scan and delete for scrotum
But wait oo, smthg dey miss here i no hang my ofor for door before i commot, that means U actually break in wth ur yeye Oracle to charm my wife...e no go easy na, if na true Oracle's virus no get anti virus ur ofo is useless na....if u like take am chain round ur waist or take am saw pant for ur wife... Oracle will penetrate and withdraw.... Posted: at 29-06-2010 10:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
eagleseyez at 29-06-2010 10:22 PM (14 years ago) (m) @eagleeyes u 2 dey talk jo
 from where? so as u no allow ur bf touch U na me u wan come face abi? make i go report U to ur bf i go tell am that thin wey U whisper for my ear Posted: at 29-06-2010 10:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eagleseyez at 29-06-2010 10:26 PM (14 years ago) (m) u don carry hunch back and swollen scrotum be dat
e no possible na my thing get anti virus i even get machine wey dey scan and delete for scrotum
But wait oo, smthg dey miss here i no hang my ofor for door before i commot, that means U actually break in wth ur yeye Oracle to charm my wife...e no go easy na, if na true Oracle's virus no get anti virus ur ofo is useless na....if u like take am chain round ur waist or take am saw pant for ur wife... Oracle will penetrate and withdraw....  I dey come first make i go test drive my wife and confirm, untill then na im i go decide wetin i go do wth U I wan make sure wether na free entry or break in Posted: at 29-06-2010 10:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@eagleeyes u 2 dey talk jo
 from where? so as u no allow ur bf touch U na me u wan come face abi? make i go report U to ur bf i go tell am that thin wey U whisper for my ear Open ur profile 4 me jo...
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep!  Posted: at 29-06-2010 10:31 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 29-06-2010 10:33 PM (14 years ago) (m) @eagleeyes u 2 dey talk jo
 from where? so as u no allow ur bf touch U na me u wan come face abi? make i go report U to ur bf i go tell am that thin wey U whisper for my ear Open ur profile 4 me jo... ...so na eagle dey browse ur own profile...lol Posted: at 29-06-2010 10:33 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 29-06-2010 10:35 PM (14 years ago) (m) @eagleeyes u 2 dey talk jo
 from where? so as u no allow ur bf touch U na me u wan come face abi? make i go report U to ur bf i go tell am that thin wey U whisper for my ear dnt worry we get same browser size, u no go notice... Posted: at 29-06-2010 10:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
eagleseyez at 29-06-2010 10:41 PM (14 years ago) (m) @eagleeyes u 2 dey talk jo
 from where? so as u no allow ur bf touch U na me u wan come face abi? make i go report U to ur bf i go tell am that thin wey U whisper for my ear Open ur profile 4 me jo... na small thing na enter, make we browse Posted: at 29-06-2010 10:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eagleseyez at 29-06-2010 10:47 PM (14 years ago) (m) @eagleeyes u 2 dey talk jo
 from where? so as u no allow ur bf touch U na me u wan come face abi? make i go report U to ur bf i go tell am that thin wey U whisper for my ear dnt worry we get same browser size, u no go notice...  e no possible na, me and U no fit carry the same browser size, my browser dey browse good sites but ur virus don shorten ur browser Posted: at 29-06-2010 10:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 29-06-2010 10:52 PM (14 years ago) (m) @eagleeyes u 2 dey talk jo
 from where? so as u no allow ur bf touch U na me u wan come face abi? make i go report U to ur bf i go tell am that thin wey U whisper for my ear dnt worry we get same browser size, u no go notice...  e no possible na, me and U no fit carry the same browser size, my browser dey browse good sites but ur virus don shorten ur browser  mine is originally virus free Posted: at 29-06-2010 10:52 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 30-06-2010 12:29 AM (14 years ago) (m) WHT WILL U DON;IF U LOVE UR BOYFRIEND;AD UR FAMILY SAY NO TO THE RELATIONSHIP;ALL BCUZ THEY THINK HE IS NOT GUD 4 u;PLS TEL M WHT HIS IN UR MIND;
But is he good 4 U?...if yes then Ur family gat no say period. Is Ur family gonna marry ya ? Posted: at 30-06-2010 12:29 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
diplomatik at 30-06-2010 03:18 AM (14 years ago) (f) @eagleeyes u 2 dey talk jo
 from where? so as u no allow ur bf touch U na me u wan come face abi? make i go report U to ur bf i go tell am that thin wey U whisper for my ear Open ur profile 4 me jo... na small thing na enter, make we browse  dang it eagles... aren't u tired of browsing sef
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 30-06-2010 03:18 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
WHT WILL U DON;IF U LOVE UR BOYFRIEND;AD UR FAMILY SAY NO TO THE RELATIONSHIP;ALL BCUZ THEY THINK HE IS NOT GUD 4 u;PLS TEL M WHT HIS IN UR MIND;
But is he good 4 U?... if yes then Ur family gat no say period.Is Ur family gonna marry ya ? Tell her again
Live and let live! Posted: at 30-06-2010 07:59 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kenora at 1-07-2010 12:10 AM (14 years ago) (f) thxs guys 4 ,telling m wht u have in mind,i think i we put it in prayer.just as moneyinbrakemi,thxs guys once more. Posted: at 1-07-2010 12:10 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Bad belle's
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep!  Posted: at 1-07-2010 12:13 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |