make i waka..next thing now some yeye black dudes go say black gurls are jealous
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 30-06-2010 07:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
but na true na...... blk women too jealous Posted: at 30-06-2010 07:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
but na true na...... blk women too jealous
i am not and i no see any reason why i go dey jealous... after them marry white chics finish..forget to sign pre-nup..she divorce dem..take everything..dem go fall back to black women..mchewww
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 30-06-2010 07:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
so u mean sey u no jealous if i tidy another chic? Posted: at 30-06-2010 07:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
so u mean sey u no jealous if i tidy another chic?
like say you no dey tidy already.....
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 30-06-2010 07:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i still need clearance from u na Posted: at 30-06-2010 07:27 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
RomeoBoy at 30-06-2010 07:34 PM (14 years ago) (m) dem dey too open leg when dem dey phyuk. no b ona wey no wan open make we put am as we like Posted: at 30-06-2010 07:34 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i still need clearance from u na
lol...you be wayo boy..kai...
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 30-06-2010 07:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i no fit do u wayo na Posted: at 30-06-2010 07:37 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
RomeoBoy at 30-06-2010 07:39 PM (14 years ago) (m) ona don dey minimini wanawana here i go tel dadi Posted: at 30-06-2010 07:39 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i no fit do u wayo na
you don wayo me already..**sobs**
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 30-06-2010 07:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
RomeoBoy at 30-06-2010 07:42 PM (14 years ago) (m) heeeeeeeeeeeeeeeeee, pasing Posted: at 30-06-2010 07:42 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blelove at 30-06-2010 11:44 PM (14 years ago) (f) me i believe say na because of security and better management. Include long life and happiness. Posted: at 30-06-2010 11:44 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ceejay58 at 1-07-2010 12:08 AM (14 years ago) (m) re they not human? Posted: at 1-07-2010 12:08 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
i will tell u why i went crazy abt my blck bf 
Cuz he look handsome, he's caring, loving, respectful,... like many men r, no matter wht colour
But d lil extra he got cuz he's blck is, i like d way he can handle me... he is very strict and manly, not like many Belgian guys here they cant handle their woman...tht is just it... For me Posted: at 1-07-2010 07:55 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 1-07-2010 12:28 PM (14 years ago) (f) haha ok
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 1-07-2010 12:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
Akpan01 at 1-07-2010 01:15 PM (14 years ago) (f) hmmm my sis how come u know 2 face just ask me out??i wonder oooo
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 1-07-2010 01:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
cos a white lady wont plan of killing him oneday and run away with all his treasures  she wont, she will sleep with ur gardener or body guard and get him to do it : Posted: at 1-07-2010 02:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dirtykid at 1-07-2010 02:49 PM (14 years ago) (m) I guess i knew little why is like that... but not all wealthy black guys do that, but some do and they got reasons and many different views of why they do it.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 1-07-2010 02:49 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |