THIS IS DA SEASON (Page 2)

Date: 01-07-2010 5:52 pm (14 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 [2]
- blings_is_back at 3-07-2010 02:44 PM (14 years ago)
(m)
na wetin she dey beg me since na..... she wan carry my baby
Posted: at 3-07-2010 02:44 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 3-07-2010 04:09 PM (14 years ago)
(f)
I no ask you..........aproko!.........

Posted: at 3-07-2010 04:09 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kayzed1 at 3-07-2010 06:36 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Ceenod on  1-07-2010 10:15 PM
no b dis same chic her boss giv picanto? e b like say dis na d season wey she go bgin pay dividend on her boss investment
  yes, i agree with u. E b like say she don phyuk phyuk her boos tire 4 dis season.
Posted: at 3-07-2010 06:36 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- mallorca at 3-07-2010 07:54 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kayzed1 on  3-07-2010 06:36 PM
Quote from: Ceenod on  1-07-2010 10:15 PM
no b dis same chic her boss giv picanto? e b like say dis na d season wey she go bgin pay dividend on her boss investment
  yes, i agree with u. E b like say she don phyuk phyuk her boos tire 4 dis season.
oga, do you have any prove for us to see?

Posted: at 3-07-2010 07:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- logten at 4-07-2010 04:44 PM (14 years ago)
(m)
dis na d season wey doctors dey make money from abortions
Posted: at 4-07-2010 04:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 5-07-2010 08:49 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: logten on  4-07-2010 04:44 PM
dis na d season wey doctors dey make money from abortions

Your doctor abi?
Posted: at 5-07-2010 08:49 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 5-07-2010 01:04 PM (14 years ago)
(f)
passing ooo

Posted: at 5-07-2010 01:04 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bomsiluv at 5-07-2010 01:56 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on  5-07-2010 01:04 PM
passing ooo

where you dey go?
Posted: at 5-07-2010 01:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 5-07-2010 05:43 PM (14 years ago)
(f)
My house...........

Posted: at 5-07-2010 05:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 5-07-2010 05:49 PM (14 years ago)
(m)
DP
Posted: at 5-07-2010 05:49 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions