Agatex at 7-07-2010 10:11 AM (14 years ago) (f) let him sleep jare body no be firewood after working hard in the night to see how the nation will be lead into more doom why wont he sleep. Posted: at 7-07-2010 10:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dis man fine too much if him dey sleep oh............. hahahahahahahahahahahahaha see face Posted: at 7-07-2010 10:17 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Eucharia at 7-07-2010 10:21 AM (14 years ago) (f) na wa ooo look at this handsome baby boy. abeg make una live this man jare na old age and meditation dey caused that sleeping. To be sincere this man is a very handsome man look at his pointed nose. Posted: at 7-07-2010 10:21 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
umar10 at 7-07-2010 10:26 AM (14 years ago) (m) The man is and he is obviously not giving himself enough rest.He suppose to have gone the Mandella way to earn himself respect. Posted: at 7-07-2010 10:26 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
dis 2 fine girls above, u have to leave dis place b4 Obasanjo`s pic will giv u belle
NAWAO ... THE MAN PIX DEY GIVE BELLE Posted: at 7-07-2010 10:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sun re o baba Posted: at 7-07-2010 10:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skipo4u at 7-07-2010 10:43 AM (14 years ago) (m) like your face so
make u show ur own face now make we see... Posted: at 7-07-2010 10:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Eucharia at 7-07-2010 10:48 AM (14 years ago) (f) supported show ur own face make we see, u think say na only Baba that has pointed nose Posted: at 7-07-2010 10:48 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skipo4u at 7-07-2010 11:18 AM (14 years ago) (m) yes Posted: at 7-07-2010 11:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
devid75 at 7-07-2010 11:25 AM (14 years ago) (m) kia chineke mu omo make una follow me see face this face pass face Posted: at 7-07-2010 11:25 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
devid75 at 7-07-2010 11:27 AM (14 years ago) (m) kia chineke mu omo make una follow me see face this face pass face Posted: at 7-07-2010 11:27 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lol Posted: at 7-07-2010 11:31 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
devid75 at 7-07-2010 11:33 AM (14 years ago) (m) OMO NA TRUE TALK MAKE EVERYBODY ...Leave him alone pls, let him go to the dreamland of becoming president again for another 3 terms Posted: at 7-07-2010 11:33 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omorewa at 7-07-2010 11:54 AM (14 years ago) (f) abeg leave this baba alone.......... his looks gan fit scare him to sleep all dey........
don't over step your boundaries.. thank you! Posted: at 7-07-2010 11:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
esoo at 7-07-2010 11:58 AM (14 years ago) (m) Nnena biko Posted: at 7-07-2010 11:58 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
is nature he can't help it Posted: at 7-07-2010 12:02 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
esonu at 7-07-2010 12:03 PM (14 years ago) (m) lol..tsetse fly bite am
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 7-07-2010 12:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
presiduch at 7-07-2010 12:06 PM (14 years ago) (m) Wait oh! All of una no know say de man don old? Im suppose 2 dey rest now jare, dem go dey invite am come 1 occassion or d other. Baba, sleep jare u don tire. Posted: at 7-07-2010 12:06 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
OBJ is suffering from Triapanozomiansys... Posted: at 7-07-2010 12:09 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
COLA-MAN at 7-07-2010 12:18 PM (14 years ago) (m) See as em be like Chimpanzee Posted: at 7-07-2010 12:18 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |