Gwarus at 7-07-2010 05:29 PM (14 years ago) (m) Na honeypot made him lyk dat, he day phyuk honeypot wel wel. Includin his son wife. Posted: at 7-07-2010 05:29 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
sanya01 at 7-07-2010 05:31 PM (14 years ago) (m) y him no go sleep? wen all of una dey disturb his PISSfull lyF Posted: at 7-07-2010 05:31 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ugben at 7-07-2010 06:04 PM (14 years ago) (m) he doesn't sleep at night Posted: at 7-07-2010 06:04 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
haa nawa 4 una una no ño say he bin old papa na old age be dat dnt blem him abeg Posted: at 7-07-2010 06:17 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mek wuna live this man alone now Posted: at 7-07-2010 06:54 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Baba don switch on odeshi b dat, shoot am gun mak u c hw baba go take weave am 4 slip. Baba imsef. Posted: at 7-07-2010 07:00 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
missKalu at 7-07-2010 07:14 PM (14 years ago) (f) am in love with this guy what a handsome man he is Posted: at 7-07-2010 07:14 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ndjoe at 7-07-2010 07:41 PM (14 years ago) (m) keep loving him Posted: at 7-07-2010 07:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
LEONE at 7-07-2010 07:44 PM (14 years ago) (m) am in love with this guy what a handsome man he is
YOUR OWN JEEP IS COMING With additional cash of #1000000. Posted: at 7-07-2010 07:44 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mconi at 7-07-2010 09:18 PM (14 years ago) (m) Baba o,dis ppl wan kil me wit lafta make una wake up.
it's me!hey no be me na God Posted: at 7-07-2010 09:18 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
oluolaseun at 7-07-2010 09:35 PM (14 years ago) (m) that is how is charms work ojare...bad pple no dey see am wen he sleep.besides, he is noW VERY OLD! Posted: at 7-07-2010 09:35 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
kenenaibe at 7-07-2010 10:09 PM (14 years ago) (m) hahahaha my brothers and sister why obas dey sleep bi say no bi money dey one go shall if na money he no go sleep Posted: at 7-07-2010 10:09 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
poor monkeyyy
Am EvErYtHiNg My Haters Re Not!! :p Posted: at 7-07-2010 10:20 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skipo4u at 7-07-2010 10:41 PM (14 years ago) (m) lolz Posted: at 7-07-2010 10:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
But thats a confirmation of how the country sleeps and has refused to wake up. Posted: at 7-07-2010 11:14 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ammyjane at 8-07-2010 12:42 AM (14 years ago) (f) una no see sef say the man dey very weak and old now? Posted: at 8-07-2010 12:42 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
adaogbo at 8-07-2010 02:26 AM (14 years ago) (f) lovely pose you got there baba Posted: at 8-07-2010 02:26 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skipo4u at 8-07-2010 05:20 AM (14 years ago) (m) Leave Baba alone, abeg i wan join Baba sleep Posted: at 8-07-2010 05:20 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wasdick at 8-07-2010 05:51 AM (14 years ago) (m) My my bro and c ta,kindly link me to any site where i can get project topic i nid it badly or send it to my mail [email protected]. Thank u and more blessing. Posted: at 8-07-2010 05:51 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
This man really really does not sleep at night, the police should monitor him. For Christ sake this man sleeps at every meeting he attends during the day. Posted: at 8-07-2010 08:14 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |