lilsezy at 8-07-2010 10:43 AM (14 years ago) (m) Are u mad sophie? Do i have any biz wit u?
sharap dia.. dey say d truth is bitter.. Are u mad sophie? Do i have any biz wit u?
Abeg make una both take am easy!! If i do not want una advice i wont post. but its cool.. the ball is in ma court.. its good to think twice (good and bad).. i do that often. thanks both for una addy Posted: at 8-07-2010 10:43 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
eddybabs at 8-07-2010 10:43 AM (14 years ago) (m) I met diz gurl on facebook, happens to be a calabar gurl. She has never been to Lagos before or have any idea what it is... we have been talking for some weeks now about 3..... we seem cool with each other and i had even proposed to her on the phone.. we shared our past and what we wanted in the future.. we talked about every thing even segxwally.. On the proposal part she's asking me to come over to calabar before she could gimme a direct answer BUT i had known the answer yet.. Calabar is a long distance and a great commitment.. Shey make i go? she's asking for me to stay a week!!!!
ur choice Posted: at 8-07-2010 10:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 8-07-2010 10:45 AM (14 years ago) (m) Sophie i'll be warning u for d last time. D next time u rap my name u're a dead meat!
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 8-07-2010 10:45 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
eddybabs at 8-07-2010 10:47 AM (14 years ago) (m) mmmmmmmmmmmmmm..... me i no dey ooooooooooooo Posted: at 8-07-2010 10:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lilsezy at 8-07-2010 10:48 AM (14 years ago) (m) Are u mad sophie? Do i have any biz wit u?
Abeg make una both take am easy!! If i do not want una advice i wont post. but its cool.. the ball is in ma court.. its good to think twice (good and bad).. i do that often. thanks both for una addy Posted: at 8-07-2010 10:48 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na fight dem wan fight so?...... make i bring my camera first Posted: at 8-07-2010 11:14 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lilsezy at 8-07-2010 11:17 AM (14 years ago) (m) na fight dem wan fight so?...... make i bring my camera first
no be for my own post!! Posted: at 8-07-2010 11:17 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mykelly at 8-07-2010 11:52 AM (14 years ago) (m) @poster,follow ur heart .go if yu fell like going but dont let her knw ur around spend few days in her environment in other to study her behaviour...if ur pleased wit her confront her if not take d available flight 2 wer eva u came from..good luck Posted: at 8-07-2010 11:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 8-07-2010 11:58 AM (14 years ago) (m) Hmmm
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 8-07-2010 11:58 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 8-07-2010 11:59 AM (14 years ago) (f) Sophie i'll be warning u for d last time. D next time u rap my name u're a dead meat!
hehehehehehe.... na wa ooooo. me sophia rap ya name xter.. na with wrapping paper i use rap am or na with coco yam leaf..... u no fit do notin.
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 8-07-2010 11:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 8-07-2010 12:02 PM (14 years ago) (f) @poster,follow ur heart .go if yu fell like going but dont let her knw ur around spend few days in her environment in other to study her behaviour...if ur pleased wit her confront her if not take d available flight 2 wer eva u came from..good luck
y wont he let ha knw she's around,even if he's seen ha pic b4? dont u get it? d guy neva see d babe b4.. na online dem meet frm dia dia love start...
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 8-07-2010 12:02 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lilsezy at 8-07-2010 12:03 PM (14 years ago) (m) @poster,follow ur heart .go if yu fell like going but dont let her knw ur around spend few days in her environment in other to study her behaviour...if ur pleased wit her confront her if not take d available flight 2 wer eva u came from..good luck
Tnx jere........ Posted: at 8-07-2010 12:03 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na fight dem wan fight so?...... make i bring my camera first
no be for my own post!! na for where u wan stage the fight kwan? Posted: at 8-07-2010 12:11 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
why u propose to her before u c her in real life ? Posted: at 8-07-2010 12:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 8-07-2010 12:16 PM (14 years ago) (f) why u propose to her before u c her in real life ?
the love dey chak am naaaaaaaaaaa. en just hear sweet voice come fall in luv... when en go calabar come bk en go give us d news... i just pray say as her voice dey sweet na so she go dey look sweet too ooooo
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 8-07-2010 12:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lilsezy at 8-07-2010 12:18 PM (14 years ago) (m) why u propose to her before u c her in real life ?
na just play nah.... but make i no lie.. i fall for the voice!!! Posted: at 8-07-2010 12:18 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ok Posted: at 8-07-2010 12:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
why u propose to her before u c her in real life ?
the love dey chak am naaaaaaaaaaa. en just hear sweet voice come fall in luv... when en go calabar come bk en go give us d news... i just pray say as her voice dey sweet na so she go dey look sweet too ooooo hmmm c d guy watin for 7 years before he pop d question, this one dont waste time...
i dont understand even....mehn i have to start usin dis my sweet voice 2 Posted: at 8-07-2010 12:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 8-07-2010 12:23 PM (14 years ago) (f) why u propose to her before u c her in real life ?
na just play nah.... but make i no lie.. i fall for the voice!!! dat means dis ya post too na lie..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 8-07-2010 12:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lilsezy at 8-07-2010 12:26 PM (14 years ago) (m) why u propose to her before u c her in real life ?
na just play nah.... but make i no lie.. i fall for the voice!!! dat means dis ya post too na lie.. haba..ma post na tru Posted: at 8-07-2010 12:26 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |