weytin dey happen for 9ja since i comot?

Date: 09-07-2010 7:51 pm (13 years ago) | Author: osayuwamen evbuomwan
[1] 2 3 4 5
- at 9-07-2010 07:51 PM (13 years ago)
(m)
weytin dey happen for 9ja since i comot?

Posted: at 9-07-2010 07:51 PM (13 years ago) | Newbie
- Dguy at 9-07-2010 08:00 PM (13 years ago)
(m)
Where you comot go?

Posted: at 9-07-2010 08:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moneyinbrakemi at 9-07-2010 08:10 PM (13 years ago)
(m)
He went for OPERATION outside the country
Posted: at 9-07-2010 08:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Rolinppp at 9-07-2010 11:59 PM (13 years ago)
(m)
Na Cotonou u go?

Posted: at 9-07-2010 11:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 10-07-2010 12:43 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: moneyinbrakemi on  9-07-2010 08:10 PM
He went for OPERATION outside the country
gbam..na high way armed robber

Posted: at 10-07-2010 12:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- eagleseyez at 10-07-2010 03:16 PM (13 years ago)
(m)
What a question?
Wetin u dey do wth ur pc
u dey take am watch blue film?
Posted: at 10-07-2010 03:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 10-07-2010 03:17 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: osayuwamen on  9-07-2010 07:51 PM
weytin dey happen for 9ja since i comot?

Yu no Well at all

Posted: at 10-07-2010 03:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- qunodinga at 10-07-2010 03:21 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: osayuwamen on  9-07-2010 07:51 PM
weytin dey happen for 9ja since i comot?

bros, you travel as a newbie n back without identity....  :'(
Posted: at 10-07-2010 03:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moneyinbrakemi at 10-07-2010 03:26 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: esonu on 10-07-2010 12:43 PM
Quote from: moneyinbrakemi on  9-07-2010 08:10 PM
He went for OPERATION outside the country
gbam..na high way armed robber

Na u talk am O__I nor dey O
Posted: at 10-07-2010 03:26 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 10-07-2010 03:27 PM (13 years ago)
(f)
when did u come out self??

Posted: at 10-07-2010 03:27 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sexy_error at 10-07-2010 03:47 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: osayuwamen on  9-07-2010 07:51 PM
weytin dey happen for 9ja since i comot?

J.J.J

I....just dey come
Posted: at 10-07-2010 03:47 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Mr-World at 10-07-2010 08:53 PM (13 years ago)
(m)
@poster i remember say dem bannish u 4rm naija, ok, wetin dey happen be sey,
yar`adua don kpai,
Goodluck don bcome presido,
yerima don marry small pikin,
Namadi Sambo don bcom vice presido
Naija lawmakers dey fight
Mr World don bcom d most hands*** boy in naija

Posted: at 10-07-2010 08:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- PreetyInstinct at 10-07-2010 09:15 PM (13 years ago)
(f)
Go back & find out!

Posted: at 10-07-2010 09:15 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Mr-World at 10-07-2010 09:21 PM (13 years ago)
(m)
he has been banned from entering naija, he`s in Togo now

Posted: at 10-07-2010 09:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 10-07-2010 09:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: moneyinbrakemi on  9-07-2010 08:10 PM
He went for OPERATION outside the country
so he dey carry gun now
Posted: at 10-07-2010 09:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Priceless-jewel at 10-07-2010 09:48 PM (13 years ago)
(m)
d only thing happening is dat priceless has become d world greatest
Posted: at 10-07-2010 09:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 10-07-2010 10:04 PM (13 years ago)
(m)
d world greatest criminal abi?

Posted: at 10-07-2010 10:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 10-07-2010 10:23 PM (13 years ago)
(m)
Poster, are u sure u're having ur mental medications over there?

Posted: at 10-07-2010 10:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Priceless-jewel at 10-07-2010 11:57 PM (13 years ago)
(m)
d poster no well?
Posted: at 10-07-2010 11:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- silviabells at 11-07-2010 12:14 AM (13 years ago)
(f)
who u dey ask, abi EFCC dey fine u?

Posted: at 11-07-2010 12:14 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
[1] 2 3 4 5