Posted: at | |
| |||||
poster sorry o, you go soon well just keep takin ur drugs, it's just malaria you will be fine very soon Reply
| |||||
Quote from: osayuwamen on 9-07-2010 07:51 PM weytin dey happen for 9ja since i comot? orishirishi
| |||||
i read all d comments, u guys so funny!!!! i can't stop laughing.............. Reply
| |||||
the only thing wey dey happen na ... waco and sophiebaby wan do wedding ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: osayuwamen on 9-07-2010 07:51 PM weytin dey happen for 9ja since i comot? bro u don come from Damaturu?
| |||||
Quote from: Mr-World on 10-07-2010 08:53 PM @poster i remember say dem bannish u 4rm naija, ok, wetin dey happen be sey, yar`adua don kpai, Goodluck don bcome presido, yerima don marry small pikin, Namadi Sambo don bcom vice presido Naija lawmakers dey fight Mr World don bcom d most hands*** boy in naija i no dey house oo
| |||||
@ all good answer for him Replyi no fit lafffffffffffffffffffffffffffffffffff
| |||||
notice me....who con ask you if you commot from naija or not...you no get relatives for naija ReplyYou know you're the best when people you don't know hate you
| |||||
Quote from: Mr-World on 10-07-2010 10:04 PM d world greatest criminal abi? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Dis Boy people go dey beat yu well well wey yu small ooo, l believe, becos dis yur mouth na really problem WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
hmm Reply![]() ![]()
| |||||
another senseless post ReplyHOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: osayuwamen on 9-07-2010 07:51 PM weytin dey happen for 9ja since i comot? dis one don lost ![]()
| |||||
Quote from: mazi on 15-07-2010 10:30 PM Quote from: osayuwamen on 9-07-2010 07:51 PM weytin dey happen for 9ja since i comot? dis one don lost ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
![]()
| |||||
poster na small small monker dey turn to chimpanzee, we dey watch you b4 u go turn finish we go arange one corner for zoo put u Reply
| |||||
Quote from: Miss_precious on 15-07-2010 07:07 PM notice me....who con ask you if you commot from naija or not...you no get relatives for naija No mind am!!!!!
| |||||
Quote from: Mr-World on 10-07-2010 08:53 PM @poster i remember say dem bannish u 4rm naija, ok, wetin dey happen be sey, in addition, una village don finish for jos crisisyar`adua don kpai, Goodluck don bcome presido, yerima don marry small pikin, Namadi Sambo don bcom vice presido Naija lawmakers dey fight Mr World don bcom d most hands*** boy in naija Maurice Iwu no be Inec boss again. na one Jajaga dey incharge now. dem don Comot PDP chief. EFCC dey look for all yahoo yahoo boys. Ibori is on a hot seat. no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
lolz ReplyHOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
guy ha fa! hope u dey gbam! Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)