tyabo at 12-07-2010 04:38 PM (14 years ago) (m) I'm sorry ksurrina. Dont mind my ignorance
Xter sorry? First time,lol i dey picture ur face as u dey type am sef,lol. so dz madam dey speak pidgin english sef..i fink say pple wey dey live 4 states no dey speak am oooo..lol Na Np teach me,lol, my yoruba is even the shitz right now  . na so una go dey form 1s una dun leave 9ja... "ur yoruba is even d shitz" den wich 1 b ur peeeeeeeeeeeee..lol.. e ja simi eyin omo iluu oyinbo Posted: at 12-07-2010 04:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 12-07-2010 04:41 PM (14 years ago) (m) Tyabo, ur own yoruba sef pass shit na vomit
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 12-07-2010 04:41 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tyabo at 12-07-2010 04:44 PM (14 years ago) (m) Tyabo, ur own yoruba sef pass shit na vomit
@least i tried coz am nt a yoruba guy..nd u olwedy know where am heading to..lol Posted: at 12-07-2010 04:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 12-07-2010 04:46 PM (14 years ago) (m) passing
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 12-07-2010 04:46 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 12-07-2010 04:46 PM (14 years ago) (m) U no be yoruba guy but ur username na yoruba
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 12-07-2010 04:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 12-07-2010 05:12 PM (14 years ago) (f) the yorubas dey talk.. passing
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 12-07-2010 05:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
temi07 at 12-07-2010 05:28 PM (14 years ago) (f) I'm sorry ksurrina. Dont mind my ignorance
Xter sorry? First time,lol i dey picture ur face as u dey type am sef,lol. so dz madam dey speak pidgin english sef..i fink say pple wey dey live 4 states no dey speak am oooo..lol Na Np teach me,lol, my yoruba is even the shitz right now  . na so una go dey form 1s una dun leave 9ja... "ur yoruba is even d shitz" den wich 1 b ur peeeeeeeeeeeee..lol.. e ja simi eyin omo iluu oyinbo Kpele, don't be offended say i dey i form, ok, but seriously, my peeeeeeeeeeeeeeee is d biznez,lol. Posted: at 12-07-2010 05:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 12-07-2010 06:04 PM (14 years ago) (m) I'm sorry ksurrina. Dont mind my ignorance
Xter sorry? First time,lol i dey picture ur face as u dey type am sef,lol. so dz madam dey speak pidgin english sef..i fink say pple wey dey live 4 states no dey speak am oooo..lol Na Np teach me,lol, my yoruba is even the shitz right now  . na so una go dey form 1s una dun leave 9ja... "ur yoruba is even d shitz" den wich 1 b ur peeeeeeeeeeeee..lol.. e ja simi eyin omo iluu oyinbo Kpele, don't be offended say i dey i form, ok, but seriously, my peeeeeeeeeeeeeeee is d biznez,lol. lol.. Posted: at 12-07-2010 06:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 12-07-2010 06:05 PM (14 years ago) (m) U no be yoruba guy but ur username na yoruba
hw my name take b yoruba name  ?? Posted: at 12-07-2010 06:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 12-07-2010 06:08 PM (14 years ago) (m) Iyabo na yoruba name joor
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 12-07-2010 06:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
temi07 at 12-07-2010 06:09 PM (14 years ago) (f) I'm sorry ksurrina. Dont mind my ignorance
Xter sorry? First time,lol i dey picture ur face as u dey type am sef,lol. so dz madam dey speak pidgin english sef..i fink say pple wey dey live 4 states no dey speak am oooo..lol Na Np teach me,lol, my yoruba is even the shitz right now  . na so una go dey form 1s una dun leave 9ja... "ur yoruba is even d shitz" den wich 1 b ur peeeeeeeeeeeee..lol.. e ja simi eyin omo iluu oyinbo Kpele, don't be offended say i dey i form, ok, but seriously, my peeeeeeeeeeeeeeee is d biznez,lol. lol.. Seriously though, i grew up in Uganda, i speak some swahilli, my mum is uhmm one of those people...my dad was the only one that ever spoke yoruba. Posted: at 12-07-2010 06:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 12-07-2010 06:11 PM (14 years ago) (m) Are u serious about dis temi? Then u musta watched mr bones
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 12-07-2010 06:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tyabo at 12-07-2010 06:13 PM (14 years ago) (m) Iyabo na yoruba name joor
na iyabo u c abi na TYABO..u berra go get ursef a medicated glass...lol Posted: at 12-07-2010 06:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 12-07-2010 06:13 PM (14 years ago) (f) me i grow for nigeria oooooooooooooooooooooooo.. my mama and my papa na broken dem teach me
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 12-07-2010 06:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 12-07-2010 06:15 PM (14 years ago) (m) Ok oo wetin tyabo mean?
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 12-07-2010 06:15 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
temi07 at 12-07-2010 06:16 PM (14 years ago) (f) Are u serious about dis temi? Then u musta watched mr bones
Attack like a lion and be humble like a dukka, yes am serious Posted: at 12-07-2010 06:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 12-07-2010 06:50 PM (14 years ago) (m) I'm sorry ksurrina. Dont mind my ignorance
Xter sorry? First time,lol i dey picture ur face as u dey type am sef,lol. so dz madam dey speak pidgin english sef..i fink say pple wey dey live 4 states no dey speak am oooo..lol Na Np teach me,lol, my yoruba is even the shitz right now  . na so una go dey form 1s una dun leave 9ja... "ur yoruba is even d shitz" den wich 1 b ur peeeeeeeeeeeee..lol.. e ja simi eyin omo iluu oyinbo Kpele, don't be offended say i dey i form, ok, but seriously, my peeeeeeeeeeeeeeee is d biznez,lol. lol.. Seriously though, i grew up in Uganda, i speak some swahilli, my mum is uhmm one of those people...my dad was the only one that ever spoke yoruba. TEMI07 u r nt a nigerian..bcoz u belong 2 GENERAL IDI AMIN DADA nd SWAHILI pple..lol Posted: at 12-07-2010 06:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 12-07-2010 06:52 PM (14 years ago) (m) Ok oo wetin tyabo mean?
means GUD BOI GONE BAD..lol Posted: at 12-07-2010 06:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
temi07 at 12-07-2010 06:58 PM (14 years ago) (f) I'm sorry ksurrina. Dont mind my ignorance
Xter sorry? First time,lol i dey picture ur face as u dey type am sef,lol. so dz madam dey speak pidgin english sef..i fink say pple wey dey live 4 states no dey speak am oooo..lol Na Np teach me,lol, my yoruba is even the shitz right now  . na so una go dey form 1s una dun leave 9ja... "ur yoruba is even d shitz" den wich 1 b ur peeeeeeeeeeeee..lol.. e ja simi eyin omo iluu oyinbo Kpele, don't be offended say i dey i form, ok, but seriously, my peeeeeeeeeeeeeeee is d biznez,lol. lol.. Seriously though, i grew up in Uganda, i speak some swahilli, my mum is uhmm one of those people...my dad was the only one that ever spoke yoruba. TEMI07 u r nt a nigerian..bcoz u belong 2 GENERAL IDI AMIN DADA nd SWAHILI pple..lol  Dude, i am like the most Nigerian person u ever met, apparently my dad was a hardcore lagosian. u don't get more Nigerian dan that. Posted: at 12-07-2010 06:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
temi07 at 12-07-2010 06:59 PM (14 years ago) (f) Ok oo wetin tyabo mean?
means GUD BOI GONE BAD..lol  Ibo? Where r u from? Posted: at 12-07-2010 06:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |