CAN U DONATE UR KIDNEY TO SAFE UR BF/GF (Page 6)

Date: 12-07-2010 12:19 pm (13 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 ... 3 4 5 [6]
- waco at 4-06-2011 11:13 AM (12 years ago)
(m)
this babe u bad o  Grin Grin

Posted: at 4-06-2011 11:13 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- xter at 4-06-2011 11:17 AM (12 years ago)
(m)
Kidney ko gizzard ni Grin

Shebi na till death do us part? Y she no go wan die then Grin

Posted: at 4-06-2011 11:17 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 4-06-2011 11:20 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: kingoe on  4-06-2011 09:06 AM
Sophiebaby, Dont make noise for what you cannot do ok, u wey stingy to the extend ur profile is not open to public, na him u go come donate Blood or kidney to someone? i dont will never agree with u becouse by their fruit we shall know them.
abeg bros, bcos she no gree u see her profile don pepper u reach here? Abeg go bathe inside well Grin ur body dey hot oo

Posted: at 4-06-2011 11:20 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 4-06-2011 12:05 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  4-06-2011 10:35 AM
never! my body must be intact to my grave  Sad

no worry i will come there dig out one join mine

Posted: at 4-06-2011 12:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lepabecky at 27-08-2012 01:40 PM (11 years ago)
(f)
no i cant
Posted: at 27-08-2012 01:40 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 3 4 5 [6]