Na true na. she promise me starch and banga soup. My throat sef don dry.

Posted: at | |
Quote from: bomsiluv on 29-07-2010 12:38 PM Quote from: Akpan01 on 29-07-2010 11:45 AM loool Na true na. she promise me starch and banga soup. My throat sef don dry. ![]() "THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
| |||||
Quote from: Kennee on 30-07-2010 12:01 AM Quote from: SAmyrocko on 29-07-2010 05:06 PM Body don dey sweet you... many girls don swim this ocean wey dey hungry you to swim . ![]() ![]() ![]() ![]() Why yu dey Spoil my Wife mind? Enjoy it while it last . . She go cry soon Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 08:16 AM Quote from: SAmyrocko on 29-07-2010 05:28 PM Come make we comot go corner Okey, wetin u wan tell me? Talk small small make them no hear wetin we dey discuss Lets go on a walk and discuss . . Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
I DISAGREE WIT U SAMY Reply
| |||||
Blessedme, you must agree o Reply
| |||||
Quote from: SAmyrocko on 30-07-2010 10:20 AM Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 08:16 AM Quote from: SAmyrocko on 29-07-2010 05:28 PM Come make we comot go corner Okey, wetin u wan tell me? Talk small small make them no hear wetin we dey discuss Lets go on a walk and discuss . . Okey Samy, I'm holding your hands walking by your side. My dear, what do you want us to discuss?
| |||||
wat am i doin here ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
so this is what u are doing ehn? Reply
| |||||
Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 04:05 PM Quote from: SAmyrocko on 30-07-2010 10:20 AM Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 08:16 AM Quote from: SAmyrocko on 29-07-2010 05:28 PM Come make we comot go corner Okey, wetin u wan tell me? Talk small small make them no hear wetin we dey discuss Lets go on a walk and discuss . . Okey Samy, I'm holding your hands walking by your side. My dear, what do you want us to discuss? Lets discuss our future together. . ![]() ![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 08:19 AM Quote from: Kennee on 30-07-2010 12:05 AM Quote from: bomsiluv on 29-07-2010 04:57 PM Quote from: blessedme on 29-07-2010 04:53 PM Quote from: Kennee on 29-07-2010 04:41 PM Quote from: bomsiluv on 29-07-2010 04:35 PM Quote from: blessedme on 29-07-2010 01:45 PM Quote from: bomsiluv on 29-07-2010 08:20 AM Which rumour kennee? I saw you and dat gurl yesterday. Are you trying to deny it? its a lie i trust ma manhe is a good hubby and doesnt cheat on his wives that y he married 4 at a go So you happy to share Kennee with three other women. Before e reach ya turn, you no think sey Kennee fit taya? Na Lie, na she be First for dat matter ![]() ohoh tell ha if she no sabi na small wife dey enjoy husband pass o. Dis one wey you bi first, how we go do am? E be like say yu no dey get d Message, na she be the Small Wife so na ![]() Okey......... na she go chop d reminant wey others chop remain. How u wan take service her? Haa! Yu go talk go left just now, then Change 2 Right, wetin na ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 09:44 AM I don't think. Kennee said he isn't ready for you yet. ![]() ![]() Shuooo!! WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
So now after all the pots wey you don lick finish new soup still dey hungry you abi??? ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Yu talk say l don Lick all d Pot finish abi? ReplyAs Soup don empty for the Pots make l no Cook new one? WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Go back to your rotten soup . . ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: SAmyrocko on 30-07-2010 06:46 PM Go back to your rotten soup . . ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
plz am waiting to be proposed to. Replylol keenee>>> if no be say u be my guy, i for dey jealous o hehehehehehehhe whatz up with u, check ur profile this is meczy.u shd always expect the ....
| |||||
its nt wrong 4 lady 2 propose... as long as its not me! Reply![]() ![]()
| |||||
No I do not think it is wrong for a woman to propose to a man, however I am a traditional woman thus I would not propose to a man. ReplyThere is nothing like a American born Nigerian woman, often copied however never duplicated....Se ope!! The struggle is tattooed in my soul.The life of those that sacrificed that I might have an opinion won't go in vain on my part.
| |||||
Quote from: SAmyrocko on 30-07-2010 04:36 PM Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 04:05 PM Quote from: SAmyrocko on 30-07-2010 10:20 AM Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 08:16 AM Quote from: SAmyrocko on 29-07-2010 05:28 PM Come make we comot go corner Okey, wetin u wan tell me? Talk small small make them no hear wetin we dey discuss Lets go on a walk and discuss . . Okey Samy, I'm holding your hands walking by your side. My dear, what do you want us to discuss? Lets discuss our future together. . ![]() ![]() I'm listening Samy. What will d future look like?
| |||||
Quote from: Kennee on 30-07-2010 06:00 PM Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 09:44 AM I don't think. Kennee said he isn't ready for you yet. ![]() ![]() Shuooo!! Abi you think sey I dey play?
|
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)
Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)