blessedme at 29-07-2010 05:00 PM (14 years ago) (f) leave to my hubby make him decide Posted: at 29-07-2010 05:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 29-07-2010 05:06 PM (14 years ago) (m) Body don dey sweet you... many girls don swim this ocean wey dey hungry you to swim .
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 29-07-2010 05:06 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bomsiluv at 29-07-2010 05:06 PM (14 years ago) (f) Oh blessedme, do not be deceived. Kennee is only using ya head. His other wives and concubines are already pregnant for him. What are you still waiting for? Posted: at 29-07-2010 05:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 29-07-2010 05:12 PM (14 years ago) (m) She wan carry belle join the list . .
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 29-07-2010 05:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bomsiluv at 29-07-2010 05:15 PM (14 years ago) (f) Maybe Posted: at 29-07-2010 05:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 29-07-2010 05:28 PM (14 years ago) (m) Come make we comot go corner
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 29-07-2010 05:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tsin at 29-07-2010 05:30 PM (14 years ago) (f) definitli not, nah india we dey??
What if the man doesn't come to you? You will wait and die in silent. Shine ya eyes unda no circumstance will do it. dat means d man is mine na, mai own go cum abeg
for utmost fun, visit www.naijahouse.com Posted: at 29-07-2010 05:30 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
SAmyrocko at 29-07-2010 05:40 PM (14 years ago) (m) tsin so t dey sin ?
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 29-07-2010 05:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tsin at 29-07-2010 06:32 PM (14 years ago) (f) all join@sami
for utmost fun, visit www.naijahouse.com Posted: at 29-07-2010 06:32 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 30-07-2010 12:01 AM (14 years ago) (m) Body don dey sweet you... many girls don swim this ocean wey dey hungry you to swim .
 Suckaway wetin na?? Why yu dey Spoil my Wife mind?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 30-07-2010 12:01 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 30-07-2010 12:05 AM (14 years ago) (m) Which rumour kennee? I saw you and dat gurl yesterday. Are you trying to deny it?
its a lie i trust ma man he is a good hubby and doesnt cheat on his wives that y he married 4 at a go So you happy to share Kennee with three other women. Before e reach ya turn, you no think sey Kennee fit taya? Na Lie, na she be First for dat matter  ohoh tell ha if she no sabi na small wife dey enjoy husband pass o. Dis one wey you bi first, how we go do am? E be like say yu no dey get d Message, na she be the Small Wife so na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 30-07-2010 12:05 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 30-07-2010 12:07 AM (14 years ago) (f) Hmmmm. Posted: at 30-07-2010 12:07 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bomsiluv at 30-07-2010 08:15 AM (14 years ago) (f) definitli not, nah india we dey??
What if the man doesn't come to you? You will wait and die in silent. Shine ya eyes unda no circumstance will do it. dat means d man is mine na, mai own go cum abeg Okey Posted: at 30-07-2010 08:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 30-07-2010 08:16 AM (14 years ago) (f) Come make we comot go corner
Okey, wetin u wan tell me? Talk small small make them no hear wetin we dey discuss Posted: at 30-07-2010 08:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 30-07-2010 08:17 AM (14 years ago) (f) Body don dey sweet you... many girls don swim this ocean wey dey hungry you to swim .
 Suckaway wetin na?? Why yu dey Spoil my Wife mind? Which wife? u don pay? Posted: at 30-07-2010 08:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 30-07-2010 08:19 AM (14 years ago) (f) Which rumour kennee? I saw you and dat gurl yesterday. Are you trying to deny it?
its a lie i trust ma man he is a good hubby and doesnt cheat on his wives that y he married 4 at a go So you happy to share Kennee with three other women. Before e reach ya turn, you no think sey Kennee fit taya? Na Lie, na she be First for dat matter  ohoh tell ha if she no sabi na small wife dey enjoy husband pass o. Dis one wey you bi first, how we go do am? E be like say yu no dey get d Message, na she be the Small Wife so na  Okey......... na she go chop d reminant wey others chop remain. How u wan take service her? Posted: at 30-07-2010 08:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 30-07-2010 09:33 AM (14 years ago) (f) Oh blessedme, do not be deceived. Kennee is only using ya head. His other wives and concubines are already pregnant for him. What are you still waiting for?
DO U KNW IF AM CARRYING HIS PREGNANCY? Posted: at 30-07-2010 09:33 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bomsiluv at 30-07-2010 09:44 AM (14 years ago) (f) I don't think. Kennee said he isn't ready for you yet. Posted: at 30-07-2010 09:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 30-07-2010 10:04 AM (14 years ago) (f) SAYS WHO? U ARE JUST DIEING FOR NOTHING Posted: at 30-07-2010 10:04 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bomsiluv at 30-07-2010 10:10 AM (14 years ago) (f) So I heard from ya mates Posted: at 30-07-2010 10:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |