esonu at 26-07-2010 03:39 PM (14 years ago) (m) I DEY COME
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 26-07-2010 03:39 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lil4real at 26-07-2010 03:47 PM (14 years ago) (f) Una gossipe don too much 4 this site sef.Nobi una advice am say make she bleech? now una don turn around to make fun of her Backbiters........But come o,why d face com wowo so.na so bleaching dey do? Abi na old age? i dont mean to gossip Posted: at 26-07-2010 03:47 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
waco at 26-07-2010 04:52 PM (14 years ago) (m) SEE AS SHE COM KEEP FACE LIKE NISE MASQUERADE
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 26-07-2010 04:52 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
damzzie at 26-07-2010 05:40 PM (14 years ago) (f) she was already light anyway Posted: at 26-07-2010 05:40 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
esoo at 26-07-2010 05:43 PM (14 years ago) (m) what she likes....do not appreciate the handi-works of God in her life...so she choose to bleach or burn her skin Posted: at 26-07-2010 05:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
adamommy at 26-07-2010 11:23 PM (14 years ago) (f) Na only am una see,wut of nkeiru anumudu and uche obodo,wey wan spoil her skin Posted: at 26-07-2010 11:23 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
this gossip is too cheap. you people should link us to something meaningful that will better the lives of Nigerians, add to knowledge and get us thinking innovatively. u get tym to dey discuss peolple life. Posted: at 27-07-2010 07:55 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
na so,u cant cheat nature that's the result of bleaching when u get old,is aleason to those young yonths who wat's to turn to white,pls lets be pround of colour. Posted: at 27-07-2010 10:08 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
babebose at 27-07-2010 10:35 AM (14 years ago) (f) this is just one of the end products of bleaching. at least, she should be grateful it wasn't skin cancer. i hope anyone planning to do it should think twice. at the very least, you end up with wrinkles and premature aging. Posted: at 27-07-2010 10:35 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyiln at 27-07-2010 10:40 AM (14 years ago) (f) Too bad ladys pls take note. Posted: at 27-07-2010 10:40 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyiln at 27-07-2010 10:43 AM (14 years ago) (f) Too bad ladys take note Posted: at 27-07-2010 10:43 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kunlefrsc at 27-07-2010 01:33 PM (14 years ago) (m) Thats just her stupidity, she is pretier before than now Posted: at 27-07-2010 01:33 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
omorewa at 27-07-2010 04:47 PM (14 years ago) (f) wow, she damn too beautiful
don't over step your boundaries.. thank you! Posted: at 27-07-2010 04:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hello miss ANUNOBI your very stupid by changing your nice colow i cant belive that this is the woman i know in Nigerian Nollywood if this is the woman i know she must be crezzy phyuk her mother phyuker Posted: at 27-07-2010 04:56 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
meeki at 27-07-2010 06:03 PM (14 years ago) (m) hey newbie !! na phyuk her mother phyuker u take welcome urself for NP...na waoo Posted: at 27-07-2010 06:03 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ebonny70 at 27-07-2010 06:11 PM (14 years ago) (f) na waoo, and people been dey say i be the black version of this woman... ewoooo, God i beg, make anything no change my ebonny skin ooo.... Posted: at 27-07-2010 06:11 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
meeki at 27-07-2010 06:29 PM (14 years ago) (m) na waoo, and people been dey say i be the black version of this woman... ewoooo, God i beg, make anything no change my ebonny skin ooo....
eby don mand them..anybody wey no confirm this ur beautiful face must be enemy of pro !! MAINTAIN UR SKIN JOO Posted: at 27-07-2010 06:29 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mat-James at 27-07-2010 06:46 PM (14 years ago) (m) frying pan 2 fire, tinkin dat she will be more beautiful, rather turning like a mickey mouse Posted: at 27-07-2010 06:46 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
meeki at 27-07-2010 06:54 PM (14 years ago) (m) ok Posted: at 27-07-2010 06:54 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bismack at 28-07-2010 01:40 AM (14 years ago) (m) D woman too dey pack cream 4 her body...like corpse. Posted: at 28-07-2010 01:40 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |