MY BOYFRIEND FOR SALE (Page 5)

Date: 03-10-2008 10:07 am (16 years ago) | Author: MIRABELA
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 11
- Kennee at 8-10-2008 10:29 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: blackbeauty005 on  8-10-2008 09:08 AM
KENNEE TELL THAT JAYNIE MAKE E WATCH AM IF HE JUST JOIN MAKE E PUT HIS HEAD DOWN BEFORE HE TALK..... IF U NEW HERE U LET US TEACH U HOW IT GOES... POST UR OWN MAKE WE SEE....
WELL MY BOYFRIEND IS NOT COST JUST SEND ME A GUY THAT IS CAPABLE AND WEY FIT =DIE LIKE JACK FOR TITANIC.....
 MAKE I CHANGE TOPIC SELF
BLACKBEAUTY FOR SALE WHO WAN BUY WHO DEY CAPABLE.... MAZI NO JOIN MOUTH OOO COS I KNOW SAY U ARE MOUTHED

Jaynie, She say make l tell u somthin, Come now to my room  Wink Wink

Posted: at 8-10-2008 10:29 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 8-10-2008 10:29 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: olahsupo on  8-10-2008 08:16 PM
Well I think its possible to sell a white guy, but for chicks to sell Naija guys, e go tey.


Kennee, dem be jokers'  Cheesy

 Grin Grin Grin l know my Guy

Posted: at 8-10-2008 10:29 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zie85er at 8-10-2008 10:38 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on  8-10-2008 10:29 PM
Quote from: blackbeauty005 on  8-10-2008 09:08 AM
KENNEE TELL THAT JAYNIE MAKE E WATCH AM IF HE JUST JOIN MAKE E PUT HIS HEAD DOWN BEFORE HE TALK..... IF U NEW HERE U LET US TEACH U HOW IT GOES... POST UR OWN MAKE WE SEE....
WELL MY BOYFRIEND IS NOT COST JUST SEND ME A GUY THAT IS CAPABLE AND WEY FIT =DIE LIKE JACK FOR TITANIC.....
 MAKE I CHANGE TOPIC SELF
BLACKBEAUTY FOR SALE WHO WAN BUY WHO DEY CAPABLE.... MAZI NO JOIN MOUTH OOO COS I KNOW SAY U ARE MOUTHED

Jaynie, She say make l tell u somthin, Come now to my room  Wink Wink
chineke!!!  Cheesy Grin

Posted: at 8-10-2008 10:38 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Obonz at 8-10-2008 10:43 PM (16 years ago)
(m)
Hey , I go buy you,buy your boy friend ,buy people who dey this forum and people we go still post comment here come sell una to white men .. Den una fit come do reversal sell dem .
Posted: at 8-10-2008 10:43 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- zie85er at 8-10-2008 10:49 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Obonz on  8-10-2008 10:43 PM
Hey , I go buy you,buy your boy friend ,buy people who dey this forum and people we go still post comment here come sell una to white men .. Den una fit come do reversal sell dem .
obonz where u dey?

Posted: at 8-10-2008 10:49 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- orezo at 9-10-2008 09:38 AM (16 years ago)
(m)
Posted by: elizatops

yes now wen  d guy no useful again nko








Elizatops! why u no go talk so? Angry Angry Angry You go let u tell ur guy sey e no dey useful again...
Posted: at 9-10-2008 09:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- keveen at 9-10-2008 10:16 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: orezo on  9-10-2008 09:38 AM
Posted by: elizatops

yes now wen  d guy no useful again nko








Elizatops! why u no go talk so? Angry Angry Angry You go let u tell ur guy sey e no dey useful again...


Abeg hellep me ask am ooo

Posted: at 9-10-2008 10:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blackbeauty005 at 9-10-2008 11:26 AM (16 years ago)
(f)
yes that guy need to be bomb zie8ber...... LADIES AND GENTLEMEN OUR FIRST GUY TO BE SOLD WELCOME OBONZ... WHO IS GONNA BID........ WATS YA PRICE GUYS

Posted: at 9-10-2008 11:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- keveen at 9-10-2008 11:46 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Obonz on  8-10-2008 10:43 PM
Hey , I go buy you,buy your boy friend ,buy people who dey this forum and people we go still post comment here come sell una to white men .. Den una fit come do reversal sell dem .


Shit... Sales Ended!

Posted: at 9-10-2008 11:46 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blackbeauty005 at 9-10-2008 01:36 PM (16 years ago)
(f)
i dey vex that guy obonz say he fit buy us..... who wan bid ooo n make u na talk na price if the guy worth to be sold

Posted: at 9-10-2008 01:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 9-10-2008 02:05 PM (16 years ago)
(m)


PRICE LIST

S/N   DESCRITION OF GOODS   
1   OBONZ                                   NO
2   OBONZ  (STORM PAYMENT)   NO
3   OBONZ (CREDIT)                   NO
4   OBONZ FOR FREE                   NOOO
   TOTAL                                   N0.00000000.00
 Grin Grin Grin Angry Angry Angry Tongue Tongue Tongue
Posted: at 9-10-2008 02:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- akjasper at 9-10-2008 02:09 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: blackbeauty005 on  9-10-2008 01:36 PM
i dey vex that guy obonz say he fit buy us..... who wan bid ooo n make u na talk na price if the guy worth to be sold

can i buy both u and ur boyfriend?? maybe i will decide whom ,to sell off after .....................
Posted: at 9-10-2008 02:09 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 9-10-2008 03:30 PM (16 years ago)
(m)
so obonz is free abi!!!!

Posted: at 9-10-2008 03:30 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 9-10-2008 03:39 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: zie85er on  9-10-2008 03:30 PM
so obonz is free abi!!!!

E head no get oil na  Grin Grin

Posted: at 9-10-2008 03:39 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mazi at 9-10-2008 03:41 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: blackbeauty005 on  9-10-2008 01:36 PM
i dey vex that guy obonz say he fit buy us..... who wan bid ooo n make u na talk na price if the guy worth to be sold
u and who?
Posted: at 9-10-2008 03:41 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- blackbeauty005 at 9-10-2008 04:06 PM (16 years ago)
(f)
mazi na fight if u no dey then no talk na...
anyway good account orezo.... for u akjaper i no get ur time....

Posted: at 9-10-2008 04:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 9-10-2008 04:32 PM (16 years ago)
(m)
make dis thing clear na...u r speaking in togues.
Posted: at 9-10-2008 04:32 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 9-10-2008 04:49 PM (16 years ago)
(m)
dis girl just dey change  pics......kini big deal!!!

Posted: at 9-10-2008 04:49 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- prencess at 9-10-2008 04:52 PM (16 years ago)
(f)
pls crossing  Grin Grin Grin
Posted: at 9-10-2008 04:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 9-10-2008 04:54 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: zie85er on  9-10-2008 04:49 PM
dis girl just dey change  pics......kini big deal!!!
she want to impress me. Grin
Posted: at 9-10-2008 04:54 PM (16 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 11

Featured Discussions