Some gals are pretty enuff wiv'out making up' But most girls, can't do without it.. But Wait! Are They Trying To Impress The Guys?
Tell it to'em...
Posted: at | |
Some gals are pretty enuff wiv'out making up' But most girls, can't do without it.. But Wait! Are They Trying To Impress The Guys? Tell it to'em... KEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
ask dem ,.... Reply
| |||||
philly...no be make-up u wear so ReplyIf you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
Quote from: zie85er on 4-10-2008 01:39 PM philly...no be make-up u wear so in tis case i see se u no get eyes so ... i dey wear make up .. even to sleep??? kai u no well abeg i no dey ever put make up ooo only lipstick i dey put and the light kind ... i hate make up on me .. but love it on others wit light make ups not hard ones..
| |||||
Quote from: philomena87 on 4-10-2008 01:41 PM Quote from: zie85er on 4-10-2008 01:39 PM philly...no be make-up u wear so in tis case i see se u no get eyes so ... i dey wear make up .. even to sleep??? kai u no well abeg i no dey ever put make up ooo only lipstick i dey put and the light kind ... i hate make up on me .. but love it on others wit light make ups not hard ones.. If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
Quote from: zie85er on 4-10-2008 01:47 PM Quote from: philomena87 on 4-10-2008 01:41 PM Quote from: zie85er on 4-10-2008 01:39 PM philly...no be make-up u wear so in tis case i see se u no get eyes so ... i dey wear make up .. even to sleep??? kai u no well abeg i no dey ever put make up ooo only lipstick i dey put and the light kind ... i hate make up on me .. but love it on others wit light make ups not hard ones.. i don tell u se i no dey put make ups na only lipstick i dey put and light color type... believ it or not if u like go control my pics for profile,. i hate tis paintin of a tin... cos it disturbs me ... ppl kind i apply make up but its natural...
| |||||
lol....u dey go deeper life church?!! ReplyIf you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
Quote from: zie85er on 4-10-2008 01:53 PM lol....u dey go deeper life church?!! hahhahha u no well na only dem no dey paint ?? abeg .. no make me get u for tat place ooo ![]() ![]() ![]()
| |||||
i don run be dat Reply![]() If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
Quote from: zie85er on 4-10-2008 02:00 PM i don run be dat ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Abeg ooo protect ur "kingdom" Zie... very important! Reply![]() KEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
Quote from: keveen on 4-10-2008 12:17 PM I hear say, who don fine, don fine finish... 'n who don wo-wo don wo-wo, no be me talk'am Some gals are pretty enuff wiv'out making up' But most girls, can't do without it.. But Wait! Are They Trying To Impress The Guys? Tell it to'em... what are u looking at and came to know that women use to wear pic-up
| |||||
Quote from: prencess on 4-10-2008 02:08 PM Quote from: keveen on 4-10-2008 12:17 PM I hear say, who don fine, don fine finish... 'n who don wo-wo don wo-wo, no be me talk'am Some gals are pretty enuff wiv'out making up' But most girls, can't do without it.. But Wait! Are They Trying To Impress The Guys? Tell it to'em... what are u looking at and came to know that women use to wear pic-up Its wut i see everi'daii ... or dhunt u see'em too? KEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
na u sabi but no help them clean am abeg Reply
| |||||
he go see hell na .. Replyleave am make he try am ...lol
| |||||
Quote from: philomena87 on 4-10-2008 12:53 PM ask dem ,.... to impress those they think is available to get and freak with ![]()
| |||||
yia man ReplyIf you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
Quote from: jamescruise on 4-10-2008 05:33 PM Quote from: philomena87 on 4-10-2008 12:53 PM ask dem ,.... to impress those they think is available to get and freak with ![]() u dey follow do make up.. ![]() ![]() ![]()
| |||||
help me ask ooooo Reply
| |||||
make ups na 4 pple now ma guy, 1 man meat na anoda man fish... Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest