eagleseyez at 1-11-2008 07:21 PM (16 years ago) (m) any woman wey dey use make up......... wo wo woman, so dem dey use am to make dem self fine small ( antificial beauty)
nd which one is ur own if they use make up  pally, e be like say u dey paint....show me one of ur pics make i see u wella mr.....eagle eyez or wat's ur name....hahaha wat's ur own now.....y r u after me...man watch ur level nd dnt pass your level.... if u need to see pics.. go nd meet ur girlfriend.... she no dey wear make up nd who send u to show urself.....go nd find ur level... na my level i show u nah, can u beat that? ur pics nor even clear....imagine the kain goggle wey u wear, u come turn the pics upside down, u know want make person see u wear, camouflage, lady na baby. it seems its time to start exchanging words huh.....do u ve a problem wiv me or wiv ma looks or wat m wearing, did i interfere with ur business, so wat's hitting u up, weren't u train about manners........so wat da f*** is wrong wiv u....got a lot to think and work on......
i aint got no problem wid u pally, was just being naughty ok.....smile beautiful black sista. NO FIGHTIN. Posted: at 1-11-2008 07:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lonelysnow at 1-11-2008 07:42 PM (16 years ago) (m) any woman wey dey use make up......... wo wo woman, so dem dey use am to make dem self fine small ( antificial beauty)
nd which one is ur own if they use make up  pally, e be like say u dey paint....show me one of ur pics make i see u wella mr.....eagle eyez or wat's ur name....hahaha wat's ur own now.....y r u after me...man watch ur level nd dnt pass your level.... if u need to see pics.. go nd meet ur girlfriend.... she no dey wear make up nd who send u to show urself.....go nd find ur level... na my level i show u nah, can u beat that? ur pics nor even clear....imagine the kain goggle wey u wear, u come turn the pics upside down, u know want make person see u wear, camouflage, lady na baby. it seems its time to start exchanging words huh.....do u ve a problem wiv me or wiv ma looks or wat m wearing, did i interfere with ur business, so wat's hitting u up, weren't u train about manners........so wat da f*** is wrong wiv u....got a lot to think and work on...... i aint got no problem wid u pally, was just being naughty ok.....smile beautiful black sista. NO FIGHTIN. u dey show ur self for every where. na ganga b that for ur mouth?? Posted: at 1-11-2008 07:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eagleseyez at 1-11-2008 07:45 PM (16 years ago) (m) wetin u find come here....u come yab me? Posted: at 1-11-2008 07:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 1-11-2008 09:35 PM (16 years ago) (m) Watching
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 1-11-2008 09:35 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 1-11-2008 09:36 PM (16 years ago) (m) By d way, Eagleseyez, Dat ur Babe resemble who l go like to ....... U know na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 1-11-2008 09:36 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lonelysnow at 1-11-2008 09:38 PM (16 years ago) (m) na u dey start am Posted: at 1-11-2008 09:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zegala at 1-11-2008 10:12 PM (16 years ago) (m) just to impress men. dat's wy all women problems stats with men. e.g menses, mensturation, menopause e.t.c Posted: at 1-11-2008 10:12 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
eagleseyez at 1-11-2008 10:16 PM (16 years ago) (m) By d way, Eagleseyez, Dat ur Babe resemble who l go like to ....... U know na  u go fit stand world war 111? Posted: at 1-11-2008 10:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lonelysnow at 1-11-2008 10:17 PM (16 years ago) (m) what do u mean Posted: at 1-11-2008 10:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just to impress men. dat's wy all women problems stats with men. e.g menses, mensturation, menopause e.t.c
hahaha.......hmn
Be with someone who knows wat they ve wen they ve u............  Posted: at 1-11-2008 10:21 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lonelysnow at 1-11-2008 10:23 PM (16 years ago) (m) are u confused Posted: at 1-11-2008 10:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no m not a confusionist...
Be with someone who knows wat they ve wen they ve u............  Posted: at 1-11-2008 10:25 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
eagleseyez at 1-11-2008 10:27 PM (16 years ago) (m) Posted: at 1-11-2008 10:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 2-11-2008 01:42 AM (16 years ago) (m) no m not a confusionist...
Then wht are you?? a hmmmmmm ****ist Posted: at 2-11-2008 01:42 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 2-11-2008 01:52 AM (16 years ago) (m) By d way, Eagleseyez, Dat ur Babe resemble who l go like to ....... U know na  u go fit stand world war 111?  Make l prove my Commitment to her na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 2-11-2008 01:52 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
no m not a confusionist...
Then wht are you?? a hmmmmmm ****ist  ....  ....dnt get dis..
Be with someone who knows wat they ve wen they ve u............  Posted: at 2-11-2008 02:42 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wrong room
Be with someone who knows wat they ve wen they ve u............  Posted: at 2-11-2008 02:42 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
akjasper at 2-11-2008 03:09 AM (16 years ago) (m) no m not a confusionist...
Then wht are you?? a hmmmmmm ****ist  ....  ....dnt get dis.. Try very well and figure it out. Posted: at 2-11-2008 03:09 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
go to bed....
Be with someone who knows wat they ve wen they ve u............  Posted: at 2-11-2008 03:22 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
akjasper at 2-11-2008 03:56 AM (16 years ago) (m) go to bed....
I aint sleepy yet. Posted: at 2-11-2008 03:56 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |