Help me ask am
Posted: at | |
Quote from: kokokool on 3-08-2010 03:06 PM so how u take get the key wey u say she swallow Help me ask am WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Kennee i go send the girl to u Reply
| |||||
see abeg transfer her to me if u no fit give her wat she want and even u u dey run no be u go toast am @ the first place guy if na play make u stop am ....so as i said earlier send her to me so i give her good ginja make she run cos i wan com retaliate for luvvy .......... Reply
| |||||
i dey come Reply
| |||||
Quote from: luvvy on 4-08-2010 04:25 PM Kennee i go send the girl to u SO MAKE SHE COM DO KENNEE WETIN SHE DO U WHEN U TAKE RUN COMIT FOR HOUSE ABI? cheiii! see this kid man ooo
| |||||
Quote from: oyindabty on 6-08-2010 01:55 PM Quote from: luvvy on 4-08-2010 04:25 PM Kennee i go send the girl to u SO MAKE SHE COM DO KENNEE WETIN SHE DO U WHEN U TAKE RUN COMIT FOR HOUSE ABI? cheiii! see this kid man ooo Lol.. for say u be guy now i for let the girl come greet u at least for 2 days....
| |||||
Hmmm ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
agboro how far? Reply
| |||||
O boy if this thing na true, that means ur death is just behind u. For someone to ejaculate blood.... ReplyOga oooooo. I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
Quote from: Michro on 7-08-2010 02:50 PM O boy if this thing na true, that means ur death is just behind u. For someone to ejaculate blood.... Oga oooooo. Na new thing to ejavulate blood?
| |||||
Quote from: luvvy on 3-08-2010 03:03 PM Help me beg this girl to leave me alone, i no dey do again....... imagine thruout yesterday i didn't go out atall, she locked the door and swallowed the key....... we had sex like there is no tomorrow, we had it to the extent dat sperm stop coming and blood started coming out, infact i almost fainted, u can imagine how much i remain now, when i woke up dis morning again she put off her clothes and was about pull off my trouser when i woke up, i no even kno the speed i take comot for house with only trouser on me, it was until i reached the second street dat i noticed i didn't wear a shirt..... what do u suggest i do now help................ wtf ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Poster.. when last u say u see your doctor? or be like say the medicine wey him dey give u no dey work for ur body oh... abi u drink menses? ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Quote from: diplomatik on 10-08-2010 12:18 AM Quote from: luvvy on 3-08-2010 03:03 PM Help me beg this girl to leave me alone, i no dey do again....... imagine thruout yesterday i didn't go out atall, she locked the door and swallowed the key....... we had sex like there is no tomorrow, we had it to the extent dat sperm stop coming and blood started coming out, infact i almost fainted, u can imagine how much i remain now, when i woke up dis morning again she put off her clothes and was about pull off my trouser when i woke up, i no even kno the speed i take comot for house with only trouser on me, it was until i reached the second street dat i noticed i didn't wear a shirt..... what do u suggest i do now help................ wtf ![]() ![]() Every body one of them don come
| |||||
u get std? Reply
| |||||
luvvy dat mean say ur DICK dun xpire b dat ooo..go meet ur doc make im do u new DICK IMPLANT..lol Reply
| |||||
hmmmmm Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest