I need a guy that has it (Page 12)

Date: 05-10-2008 9:39 am (16 years ago) | Author: Abisoye Abimbola
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 29
- Kennee at 17-10-2008 01:51 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: peacetee on 16-10-2008 11:31 AM
mind if i dont greet  Roll Eyes

U don't have to Greet them, Just come and Greet me in my Room  Tongue Cool

Posted: at 17-10-2008 01:51 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 17-10-2008 01:52 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: presdom2000 on 17-10-2008 01:35 AM
Quote from: presdom2000 on 12-10-2008 04:20 PM
OK oh una dey look 4 broda,abeg i dey look for 24hours sponsor,weh go be my broda nothin attached.
Abeg am talking 24hrs MONEY sponsor,drop ur application

Talk Fast, Talk Fast, where l go Drop am Put?Huh?

Posted: at 17-10-2008 01:52 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zie85er at 17-10-2008 01:57 AM (16 years ago)
(m)
chei!!!! kman.....only u!!!

Posted: at 17-10-2008 01:57 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 17-10-2008 02:10 AM (16 years ago)
(m)
hehehe, l dey meet up na

Posted: at 17-10-2008 02:10 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dovehit at 17-10-2008 11:33 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: bbbeauty on  5-10-2008 09:39 AM
i need a guy that is just going to stand like a brother to me... becos i want male friends. no think anything else ooo if u are not up to the power i beg no apply oooo
.... i dont mind to be that guy u look for... hope u are a christian..... u can get me on 07026435794... dan
Posted: at 17-10-2008 11:33 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- zie85er at 17-10-2008 09:07 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: dovehit on 17-10-2008 11:33 AM
Quote from: bbbeauty on  5-10-2008 09:39 AM
i need a guy that is just going to stand like a brother to me... becos i want male friends. no think anything else ooo if u are not up to the power i beg no apply oooo
.... i dont mind to be that guy u look for... hope u are a christian..... u can get me on 07026435794... dan
for prospective callers...my advice:=

Posted: at 17-10-2008 09:07 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 17-10-2008 09:21 PM (16 years ago)
(m)
Na tru ooo, She go Get Children wey she want dem to Take care of ooo

Posted: at 17-10-2008 09:21 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- presdom2000 at 18-10-2008 01:31 AM (16 years ago)
(f)
i no fit laugh,broda christian needs i  sista christian,o girl u c for this forum,u go c broda tire,na u go dey beg,sey u no want broda again
Posted: at 18-10-2008 01:31 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Kennee at 18-10-2008 01:56 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: presdom2000 on 18-10-2008 01:31 AM
i no fit laugh,broda christian needs i  sista christian,o girl u c for this forum,u go c broda tire,na u go dey beg,sey u no want broda again

So Which one u Want me to be to you Finebabe? Just tell me and l'm urs  Cool Cool

Posted: at 18-10-2008 01:56 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- olahsupo at 18-10-2008 03:19 AM (16 years ago)
(m)
Be the broda Christian Grin Grin Grin
Posted: at 18-10-2008 03:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- collinsify at 18-10-2008 04:34 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: blackberryPearl on  5-10-2008 07:11 PM
Quote from: bbbeauty on  5-10-2008 09:39 AM
i need a guy that is just going to stand like a brother to me... becos i want male friends. no think anything else ooo if u are not up to the power i beg no apply oooo
guys always think that if u think that they r cute tht u like them
relly are you telling this from experience,wll watin you think,wen u tell a girl she is cute sure you know what goes and comes from their mind
Posted: at 18-10-2008 04:34 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- mazi at 18-10-2008 06:48 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on 18-10-2008 01:56 AM
Quote from: presdom2000 on 18-10-2008 01:31 AM
i no fit laugh,broda christian needs i  sista christian,o girl u c for this forum,u go c broda tire,na u go dey beg,sey u no want broda again

So Which one u Want me to be to you Finebabe? Just tell me and l'm urs  Cool Cool
na sickness dey worry u o.
dey don do u 4rm ya villa
Posted: at 18-10-2008 06:48 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- laroy at 18-10-2008 08:15 PM (16 years ago)
(f)
haba, make una free the girl make she free her mind now. remember, u c things the way u r so if u think she is a thief thats  coz thats what u r.
Posted: at 18-10-2008 08:15 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- zie85er at 18-10-2008 08:26 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: blackberryPearl on  5-10-2008 07:11 PM
Quote from: bbbeauty on  5-10-2008 09:39 AM
i need a guy that is just going to stand like a brother to me... becos i want male friends. no think anything else ooo if u are not up to the power i beg no apply oooo
guys always think that if u think that they r cute tht u like them
r u f^* serius.....nobody thinks lyk dat... 4 ur info....unlike girls ,flattering dont mean s*# 2 guys

Posted: at 18-10-2008 08:26 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 18-10-2008 08:34 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: laroy on 18-10-2008 08:15 PM
haba, make una free the girl make she free her mind now. remember, u c things the way u r so if u think she is a thief thats  coz thats what u r.

Monkey

Posted: at 18-10-2008 08:34 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 18-10-2008 08:35 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: mazi on 18-10-2008 06:48 AM
Quote from: Kennee on 18-10-2008 01:56 AM
Quote from: presdom2000 on 18-10-2008 01:31 AM
i no fit laugh,broda christian needs i  sista christian,o girl u c for this forum,u go c broda tire,na u go dey beg,sey u no want broda again

So Which one u Want me to be to you Finebabe? Just tell me and l'm urs  Cool Cool
na sickness dey worry u o.
dey don do u 4rm ya villa

How e con take Concern u na, Mazi?

Posted: at 18-10-2008 08:35 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- olaolamoshood at 18-10-2008 08:39 PM (16 years ago)
(m)
u wnt a guy frnd rite..ok ..go to stadiumhotel dem plenty 4 there
Posted: at 18-10-2008 08:39 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- elizatops at 18-10-2008 08:45 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on 18-10-2008 08:34 PM
Quote from: laroy on 18-10-2008 08:15 PM
haba, make una free the girl make she free her mind now. remember, u c things the way u r so if u think she is a thief thats  coz thats what u r.

Monkey


no be monkey na bingo
Posted: at 18-10-2008 08:45 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- zie85er at 18-10-2008 08:49 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: elizatops on 18-10-2008 08:45 PM
Quote from: Kennee on 18-10-2008 08:34 PM
Quote from: laroy on 18-10-2008 08:15 PM
haba, make una free the girl make she free her mind now. remember, u c things the way u r so if u think she is a thief thats  coz thats what u r.

Monkey


no be monkey na bingo
queen elitops.....u ma dey follow yab too

Posted: at 18-10-2008 08:49 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 18-10-2008 09:04 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: zie85er on 18-10-2008 08:49 PM
Quote from: elizatops on 18-10-2008 08:45 PM
Quote from: Kennee on 18-10-2008 08:34 PM
Quote from: laroy on 18-10-2008 08:15 PM
haba, make una free the girl make she free her mind now. remember, u c things the way u r so if u think she is a thief thats  coz thats what u r.

Monkey


no be monkey na bingo
queen elitops.....u ma dey follow yab too

Leave am First, wen Trouble come, Ready ooo

Posted: at 18-10-2008 09:04 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 29

Featured Discussions