amedino at 13-10-2008 08:38 PM (16 years ago) (m) i need a guy that is just going to stand like a brother to me... becos i want male friends. no think anything else ooo if u are not up to the power i beg no apply oooo
See Dis Thief!! U dey look For Guy wey go dey Supply U, but U no go Supply am, THIIIEEFFFFF!!!! BROS, I DEY FEEL UR TALK. NA TRUE SEF. HOW U GO DEY FIND GUY WEY FIT SACRIFICE HIMSELF TO DEY SEND U RESHAS CARD (I PRESUME) HIM NO COM BENEFIT. NA UR PRETTY FACE I WAN LUK. GIV ME THE KPOMO NA. OH GIRL DIS WAN NA PDP. Posted: at 13-10-2008 08:38 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
lonelysnow at 13-10-2008 09:56 PM (16 years ago) (m) make una go sleep Posted: at 13-10-2008 09:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 13-10-2008 10:56 PM (16 years ago) (m) If Sleep dey Catch U, go na. Must we Follow u??
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 13-10-2008 10:56 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lonelysnow at 13-10-2008 11:09 PM (16 years ago) (m) If Sleep dey Catch U, go na. Must we Follow u??
kennee they send u follow me??? u wey like woman pass any other thing Posted: at 13-10-2008 11:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 13-10-2008 11:14 PM (16 years ago) (m) If Sleep dey Catch U, go na. Must we Follow u??
kennee they send u follow me??? u wey like woman pass any other thing
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 13-10-2008 11:14 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
amansapart at 14-10-2008 03:05 AM (16 years ago) (m) my grand papa dey na... make i give u him number make e bell u Posted: at 14-10-2008 03:05 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
osituga at 14-10-2008 04:11 AM (16 years ago) (m) Posted: at 14-10-2008 04:11 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
peacetee at 14-10-2008 10:37 AM (16 years ago) (f) i need a guy that is just going to stand like a brother to me... becos i want male friends. no think anything else ooo if u are not up to the power i beg no apply oooo
and u all still respondin to this post!!! wondering who is dumber !!! Poster or Postees and b4 u think it ... im out!!
Success is not measured by what you accomplish but by the opposition you have encountered, and the c Posted: at 14-10-2008 10:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
elizatops at 14-10-2008 11:14 AM (16 years ago) (f) i need a guy that is just going to stand like a brother to me... becos i want male friends. no think anything else ooo if u are not up to the power i beg no apply oooo
and u all still respondin to this post!!! wondering who is dumber !!! Poster or Postees and b4 u think it ... im out!!  well if we are part of the dumber ones then u should be part of the DUMBEST ones Posted: at 14-10-2008 11:14 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Obonz at 14-10-2008 02:51 PM (16 years ago) (m) Which kind of busy you dey talk about ? Job or ......? I can't shout ... Hope you aint thinking what I am thinking ... Posted: at 14-10-2008 02:51 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
prencess at 14-10-2008 03:41 PM (16 years ago) (f) passing across Posted: at 14-10-2008 03:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
C-boy at 14-10-2008 04:57 PM (16 years ago) (m) na hu say kennee like woman pass anything? U no dey look face abi? I'll just silence ur keyboard 4 life
One united!!! Posted: at 14-10-2008 04:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 14-10-2008 06:52 PM (16 years ago) (m) na hu say kennee like woman pass anything? U no dey look face abi? I'll just silence ur keyboard 4 life
Warn am For me C-boy, Dat guy just dey try me For this Forum
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 14-10-2008 06:52 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
prencess at 14-10-2008 07:51 PM (16 years ago) (f) na hu say kennee like woman pass anything? U no dey look face abi? I'll just silence ur keyboard 4 life
mouth speaker Posted: at 14-10-2008 07:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
baresi_moi at 14-10-2008 08:00 PM (16 years ago) (m) HI AM VIK FROM HOLAND NIGERIAN LIVING IN HOLAND, I NEED A GIRL THAT CAN BE TRUSTH WORDY. I CAN CALL MY FRIEND.. NO SHITING EACH OTHER,, OR LYING.... HERE IS MY E MIAL AD. [email protected] or [email protected] or call no no numb. till i see a mail..thanks O bro, u're from holand tru tru....no wonder u dey write for dutch...i gats use translator before i decode ur message. Posted: at 14-10-2008 08:00 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
lonelysnow at 14-10-2008 08:10 PM (16 years ago) (m) na hu say kennee like woman pass anything? U no dey look face abi? I'll just silence ur keyboard 4 life
c-boy na were u come from, u b kenne spokeman??? u go wound ooooo Posted: at 14-10-2008 08:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lonelysnow at 14-10-2008 08:18 PM (16 years ago) (m) na hu say kennee like woman pass anything? U no dey look face abi? I'll just silence ur keyboard 4 life
Warn am For me C-boy, Dat guy just dey try me For this Forum c- boy na ur spokeman, u no dey shame Posted: at 14-10-2008 08:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
baresi_moi at 14-10-2008 08:30 PM (16 years ago) (m) spokeman??? shey na porsin wey dey do bicycle spoke? Posted: at 14-10-2008 08:30 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
mazi at 15-10-2008 08:52 AM (16 years ago) (m) Need a guy like how and to U Philo U no get job? na to put mouth in everything u better go look 4 guy that will keep u busy
bomboy! u wake up 4rm the wrong side of ya bed. just dis once wey u come. ya mouth don begin drip puss. u r being watched. Posted: at 15-10-2008 08:52 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
C-boy at 15-10-2008 09:22 AM (16 years ago) (m) mazi no mind all dem babies abi newbies wey just join naijapals. They simply need recognition @ lonelysnow... It don't snow where I come from... Or simply put,....u just don't exist!!! CAPISCHE?
One united!!! Posted: at 15-10-2008 09:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |