WHAT IF.........................? (Page 2)

Date: 08-08-2010 4:09 am (13 years ago) | Author: ebony ogs
1 [2] 3
- sophiebaby at 9-08-2010 09:03 AM (13 years ago)
(f)
maybe dat white baby get AIDS thats why they change. fashy nurses, midwives and doctors ooooooooo. dem dey do runs wella

Posted: at 9-08-2010 09:03 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 9-08-2010 09:06 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Dranatomy on  8-08-2010 08:24 PM
Quote from: HOPEA23 on  8-08-2010 03:34 PM
Quote from: Dranatomy on  8-08-2010 09:45 AM
Waitooo..those couples..one of them,preferaby d wife might have had sex encounter wit any of the whites sometimes...but in my case,i'll just accept the baby wit suspicion
Shut up,,,if yeah the lady had sex with a white man,the baby will be mix...mumu.

Well,let me take it that you didnt know..but let me sound as a warning to you,any other time you use ur dirty ***** *****ing mouth embarasively on my intelligent,then God on heaven will not forgive you!..If i may ask,have you ever passed via a medthe four walls of [/medical college?..rubbish!!!

na wa... u wey dey talk if u don pass what is d cure of TREPADSAVTERAWQINGHT ? pls no fighting here ooooooooooooo

Posted: at 9-08-2010 09:06 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- oyindabty at 9-08-2010 09:11 AM (13 years ago)
(f)
sophiegirl are they fighting over the white pikin or wht are they fighting for on NP?
Posted: at 9-08-2010 09:11 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 9-08-2010 09:18 AM (13 years ago)
(f)
them dey fight for white pikn wey no even white sef..na dat kind oyibo wey the oyibo enter eye... na albino sef

Posted: at 9-08-2010 09:18 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- solojaro at 9-08-2010 09:52 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  8-08-2010 03:34 PM
Quote from: Dranatomy on  8-08-2010 09:45 AM
Waitooo..those couples..one of them,preferaby d wife might have had sex encounter wit any of the whites sometimes...but in my case,i'll just accept the baby wit suspicion
Shut up,,,if yeah the lady had sex with a white man,the baby will be mix...mumu.

The baby will be mix when the man is a black and not the woman, Well if na my house, wahala dom come be thatooh, no story at all.
Posted: at 9-08-2010 09:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 9-08-2010 10:00 AM (13 years ago)
(f)
na her lebanaise boss gv am d belle

Posted: at 9-08-2010 10:00 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- cyril4christ at 9-08-2010 10:07 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on  8-08-2010 05:44 PM
Quote from: ebonyxxx on  8-08-2010 04:09 AM
I AM SURE WE ALL KNOWS ABOUT THE NEWS FROM UK
SO........
WHAT WILL YOU DO IF YOUR PARTNER HAVE A PURE WHITE BABY?
DNA OR NO DNA

Dat Hospital Must Provide my Real Child, otherwise big Wahala
Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-08-2010 10:07 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solojaro at 9-08-2010 10:09 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  9-08-2010 10:00 AM
na her lebanaise boss gv am d belle
Na you talk am ooo, abeg no call that pikin abino again, Na oyibo when black woman get for Black man be thatooo.
Posted: at 9-08-2010 10:09 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 9-08-2010 10:40 AM (13 years ago)
(m)
lolz

Posted: at 9-08-2010 10:40 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 9-08-2010 11:09 AM (13 years ago)
(f)
after we go dey c sontin like black black spot for the pikin body

Posted: at 9-08-2010 11:09 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ebonyxxx at 9-08-2010 02:26 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  9-08-2010 11:09 AM
after we go dey c sontin like black black spot for the pikin body


I BEG RIBS DEY PAIN MAN O
NAIJAAAAAAAAAAAA!
I LOVE MY PEOPLE
CARRY GO!!!
Posted: at 9-08-2010 02:26 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Akpan01 at 9-08-2010 02:35 PM (13 years ago)
(f)
passin with albino pickin xdxdxd

Posted: at 9-08-2010 02:35 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 9-08-2010 02:45 PM (13 years ago)
(f)
lol

Posted: at 9-08-2010 02:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Akpan01 at 9-08-2010 02:46 PM (13 years ago)
(f)
i hear say albino ppl dey no fit stand sun ooo is that true?

Posted: at 9-08-2010 02:46 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 9-08-2010 03:14 PM (13 years ago)
(f)
yes na na true... wen that pikin grow if en enter sun sun go dey enter en eyes sef

Posted: at 9-08-2010 03:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Akpan01 at 9-08-2010 03:15 PM (13 years ago)
(f)
yes oo this what i hear sha..i pity dem o

Posted: at 9-08-2010 03:15 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- solojaro at 9-08-2010 03:38 PM (13 years ago)
(m)
If the pikin na one of them. but the doctors has comfirm that the child is not an albino.
Posted: at 9-08-2010 03:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 9-08-2010 03:38 PM (13 years ago)
(f)
ok

Posted: at 9-08-2010 03:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- waco at 9-08-2010 04:09 PM (13 years ago)
(m)
would u kill ur baby cos of his colour?
if DNA confirms that the baby is ur blood
what else do u want to do, question GOD?

Posted: at 9-08-2010 04:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 9-08-2010 04:48 PM (13 years ago)
(m)
maybe

Posted: at 9-08-2010 04:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3