one of the arrest prostitude (Page 2)

Date: 23-08-2010 5:22 pm (14 years ago) | Author: Adole Owoicho
1 [2]
- nwabu at 25-08-2010 06:23 PM (14 years ago)
(m)
Kill your self If you no wan miss her
Posted: at 25-08-2010 06:23 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- mydicksweet at 25-08-2010 09:25 PM (14 years ago)
(m)
Na wah oh dis Guy no even get shame sefl see as he come here dey tell us say him gurl na ashawo since u say u love her why not go borrow money and bail her good luck ashawo bf make i finish my beer abeg
Posted: at 25-08-2010 09:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- el-pops at 27-08-2010 10:05 PM (14 years ago)
(m)
na waooo poster yu try....................
Posted: at 27-08-2010 10:05 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- thom at 28-08-2010 05:28 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: oadole on 23-08-2010 05:22 PM
i went to a police station in abuja to feel my eye with the arrested prostitude in the cell , behold i saw my g/f. and i love her very much i dont want to miss her ,
You sef, wetin dey ashawo body wey you wan feel your eyes. They tell you say dat place na cinema house? You be original busy body o
Posted: at 28-08-2010 05:28 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- fireman at 28-08-2010 05:44 AM (14 years ago)
(m)
Eyaah...sorry bt did you know she was a wh*re?

Posted: at 28-08-2010 05:44 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Merlin at 4-08-2011 05:24 PM (13 years ago)
(m)
congratulations  Cool
Posted: at 4-08-2011 05:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 4-08-2011 05:36 PM (13 years ago)
(m)
Wat u have to do is to go and bail her den u advise her to stop d prostitution and probably keep her wit u....I bet u she wil change if u do dat. Good luck

Posted: at 4-08-2011 05:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ugurucandy at 4-08-2011 05:42 PM (13 years ago)
(f)
Hiya,lf u love her whole lots,bail her, clean her up n tk her to hospital for different health screen n likewise u too!! goodluck!!
Posted: at 4-08-2011 05:42 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]

Featured Discussions