wherever we dey dem just dey respect us and our skills even devil self bow
OMO WE TOO MUCH JO
Posted: at | |
wherever we dey dem just dey respect us and our skills even devil self bow OMO WE TOO MUCH JO
| |||||
NOTHING DO WE Reply
| |||||
Quote from: elizatops on 18-10-2008 03:58 PM NOTHING DO WE correct babe. I DEY FEEL YOU.
| |||||
Quote from: chummynwa on 17-10-2008 02:18 PM WEN POWER JAM POWER D LESSER POWER WILL BOW. WE PASS DEVIL NOW. KEEP IT UP BROS thanx sist
| |||||
U go fear fear now, devil confuse one time Reply
| |||||
Quote from: segxi on 28-10-2008 05:01 PM U go fear fear now, devil confuse one time no be only one time oh. the guy bow na ![]() ![]() ![]()
| |||||
how e go be if airconditioner dey hell? Reply
| |||||
I sory for u, u dey hail naija, esu ti joba laye yin eee mo, dem dey decieve you u dey on lantern. Replybut naija bad. i dey fear. eh en you say how will it be if Air condition dey where? hell fire... na u fit answer.
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 01:51 PM I sory for u, u dey hail naija, esu ti joba laye yin eee mo, dem dey decieve you u dey on lantern. u sure say u neva reach there but naija bad. i dey fear. eh en you say how will it be if Air condition dey where? hell fire... na u fit answer. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
how u come get the story, you get some business with devil? Reply![]()
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 08:30 PM how u come get the story, you get some business with devil? oh u just dey come from devil? tell am say u no meet me ![]()
| |||||
see person wen dey talk. devil dey inside u, u stil dey look for him. Reply
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 09:55 PM see person wen dey talk. devil dey inside u, u stil dey look for him. who dey deceive u?
| |||||
too funny ....we Nigerians are from a different breed Replylive....love....laugh.....
| |||||
Quote from: rezimero on 31-10-2008 11:18 PM Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 09:55 PM see person wen dey talk. devil dey inside u, u stil dey look for him. who dey deceive u?U know say devil na deciever wey dey rule ya life u still dey ask. u no get common shenshe. na wah oh
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 1-11-2008 10:29 AM Quote from: rezimero on 31-10-2008 11:18 PM Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 09:55 PM see person wen dey talk. devil dey inside u, u stil dey look for him. who dey deceive u?U know say devil na deciever wey dey rule ya life u still dey ask. u no get common shenshe. na wah oh
| |||||
now you are talkin. oya confess Reply
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 2-11-2008 07:37 PM now you are talkin. oya confess there is nothing to confess
| |||||
nice kip it up bro Reply
| |||||
ok noting to confess Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)