WHERE IS "INEMX" (Page 3)

Date: 14-09-2010 10:14 am (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 2 [3]
- ajanni at 20-10-2010 03:00 PM (13 years ago)
(m)
na true true i talk about that INEMX ooo, the boy spoil no be small sef , at one time i be wan take sophy shopy baby join him both of them don spoil beyound repare , but sophie can get deliverence so , while INEMX is totally write OFF
Posted: at 20-10-2010 03:00 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- divineproject at 20-10-2010 03:23 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on 20-10-2010 02:55 PM
Quote from: divineproject on 20-10-2010 02:42 PM
hahahahaha..........wicked pikin with wicked wish for another person....yes na you I dey call pikin.........unless you show me say u no be pikin.......hehehehe

haaaha my super DP huuun careful so ooo, by the time wey i show you say i no be pikkin , you fet faint so oooo, haaaaaaahhaa

See you........warped mind.........how I wan take faint.....I just wan see your face....nothing more........I no fit faint, I dey kampe

Posted: at 20-10-2010 03:23 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 20-10-2010 03:30 PM (13 years ago)
(m)
you no get your self sef , how many times i don pass by your door mouth sef , you can,t see me unless you wear a glass so ,
Posted: at 20-10-2010 03:30 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 20-10-2010 03:32 PM (13 years ago)
(m)
you wan see my face na im make you talk say i be pikin Huh??? wonder DP abi na pdp sef
Posted: at 20-10-2010 03:32 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
1 2 [3]