Posted: at | |
| |||||
guy abeg improve on your english. if na pidgin or correct you wan write, abeg choose one you hear!!! Reply
| |||||
is that shit supposed to be funny? Reply
| |||||
hi dear viewer the boy is real stupid,just margin th topic itself is meaningless Reply
| |||||
the author mind don rotten well. Imagine, how can one call this a joke! Reply
| |||||
very confusing... Reply
| |||||
remix? y now? not even well xepressed Reply
| |||||
Swahilis........ Reply
| |||||
mumu Reply
| |||||
Iberibe wu oria Reply
| |||||
oh boy pls get a dictionary when next you wan rite complicated jokes like this one? duh Reply
| |||||
Reply | |||||
Yo, dis is crap, rubbish, nonsense. U for no even talk at all. U don fall ur hand. Reply
| |||||
Quote from: o-osas1123 on 11-10-2008 01:38 PM hi dear viewer the boy is real stupid,just margin th topic itself is meaningless everybody just dey jab the guy cos of ERROR wey full im mouth, even dis sule wey think say na t.v presenter im be, wey im wan greet us tire (hi, dear viewer) i think say na composition im wan write on top the topic wen im yarn abt margin....but tru tru dis one wey post topic which kind example im dey lay down for pple wey wan reply....even pikin wey dey go sunday skool dey speak english pass u...well e possible make e be say dem don create anoda language wey dem dey remix pidgin with english.........na wa ooo
| |||||
abeg make una take am easy with the boy. no be im fault. the guy teacher die when dem wan promote am go pry2 so e no finish school. but bros na wa for you oh Reply
| |||||
I NO NO 4 RAM OOOOOOOOOOO. Reply
| |||||
na wa for u...ooooooooooooooooo, that,s too bad Reply
| |||||
Kia!!! I just dey sorry 4 dis poster. But some kind pple dey sha!!! Reply
| |||||
abeg im don do now, all of una just dey yab d guy, pls leave him alone and allow him do his thing his way. May im go those community grammar school, u no know, but encourage him to make maore posts so that he can improve his english Reply
| |||||
Quote from: omotan on 14-10-2008 12:02 AM oh boy pls get a dictionary when next you wan rite complicated jokes like this one? duh this one no even complex at all so he is not supposed to make use of dictionary ![]() the guy don 4k up Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest