everybody just dey jab the guy cos of ERROR wey full im mouth, even dis sule wey think say na t.v presenter im be, wey im wan greet us tire (hi, dear viewer) i think say na composition im wan write on top the topic wen im yarn abt margin....but tru tru dis one wey post topic which kind example im dey lay down for pple wey wan reply....even pikin wey dey go sunday skool dey speak english pass u...well e possible make e be say dem don create anoda language wey dem dey remix pidgin with english.........na wa ooo
heheheheheheheheheeeeeeee
bros u bad ooooooo
u wan yab the guy finish
the guy wan write composition to him grand mother wey dey for village, telling her about road accident in Nigeria
heheheheheeeee


Posted: at | |