Who begs more: Churches or NGOs

Date: 19-09-2010 11:04 am (14 years ago) | Author: ceenod
[1] 2 3
- at 19-09-2010 11:04 AM (14 years ago)
(m)
...


Posted: at 19-09-2010 11:04 AM (14 years ago) | Upcoming
- cutedanddy at 19-09-2010 12:27 PM (14 years ago)
(m)
church own don plenty this time around
Posted: at 19-09-2010 12:27 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- pp1973pp at 22-09-2010 06:26 PM (14 years ago)
(m)
E PLENTY, NO BE SMALL THING...
Posted: at 22-09-2010 06:26 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ajanni at 22-09-2010 10:39 PM (14 years ago)
(m)
do we have NGO sef ?
Posted: at 22-09-2010 10:39 PM (14 years ago) | Grande Master
Reply
- mydicksweet at 23-09-2010 01:14 AM (14 years ago)
(m)
I wonder oh but to say the truth na church bcz anywhere u go u go see church even where i for dey drink beer one dey there
Posted: at 23-09-2010 01:14 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Omodepiver at 23-09-2010 05:00 PM (14 years ago)
(m)
Guy watch ooo, no be everything dem dey use play....
Posted: at 23-09-2010 05:00 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- mydicksweet at 23-09-2010 05:08 PM (14 years ago)
(m)
And so?Huh?
Posted: at 23-09-2010 05:08 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- mat-James at 23-09-2010 05:27 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: cutedanddy on 19-09-2010 12:27 PM
church own don plenty this time around
abi? some using it to enrich themselves
than propagating God's work
Posted: at 23-09-2010 05:27 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ajanni at 23-09-2010 05:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mydicksweet on 23-09-2010 01:14 AM
I wonder oh but to say the truth na church bcz anywhere u go u go see church even where i for dey drink beer one dey there

yeah them dey preach to the drinkers like you there now
Posted: at 23-09-2010 05:28 PM (14 years ago) | Grande Master
Reply
- mat-James at 23-09-2010 05:36 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Omodepiver on 23-09-2010 05:00 PM
Guy watch ooo, no be everything dem dey use play....
truely and thoughtful!
u are right
Posted: at 23-09-2010 05:36 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ajanni at 23-09-2010 06:40 PM (14 years ago)
(m)
how e take right so ?
Posted: at 23-09-2010 06:40 PM (14 years ago) | Grande Master
Reply
- prince316 at 23-09-2010 07:26 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: cutedanddy on 19-09-2010 12:27 PM
church own don plenty this time around

abi my brother.... any where u go for nigeria na so so church u go see and na to dey collect money from people in the name of God!!! 9ja govment need to dey collect Tax from all dis church hand cos na business dem dey use the house of God dey do now 4 9ja.. it is too much, even nigerians don carry that church buz enter europe
Posted: at 23-09-2010 07:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ceenod at 23-09-2010 08:57 PM (14 years ago)
(m)
dem no dey preach salvatn again o, na so so pay ur tite dem sabi

Posted: at 23-09-2010 08:57 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ajanni at 23-09-2010 09:35 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: prince316 on 23-09-2010 07:26 PM
Quote from: cutedanddy on 19-09-2010 12:27 PM
church own don plenty this time around

abi my brother.... any where u go for nigeria na so so church u go see and na to dey collect money from people in the name of God!!! 9ja govment need to dey collect Tax from all dis church hand cos na business dem dey use the house of God dey do now 4 9ja.. it is too much, even nigerians don carry that church buz enter europe


if the govt start dey collect money , how those pastors go get the money fuel their jet ? say now na only the rape pastors dey do , maybe then dey will start dey robb, make GOD forbid bad thing so ooo, and you too , told me you wan buy jet , no be so ? that way e go tey you well well ooo before you collect the moni full to buy one , i beg my brother commot for the road now , life continues , afterall govt too dey robb us ,
Posted: at 23-09-2010 09:35 PM (14 years ago) | Grande Master
Reply
- prince316 at 23-09-2010 09:51 PM (14 years ago)
(m)
lol ajanni u make point sha, i need to but my own jet first with tite moni, b4 govt go start to collect tax from church..... the one when dey sweet pass for this pastor work again na all this fine fine girls when dey go night vigil alon with pastor for night lol lol lol   bro this work sweet no bi small
Posted: at 23-09-2010 09:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 23-09-2010 11:00 PM (14 years ago)
(m)
na wa ooo for you prince , like i see you dey bath , and you still dey bath uptill now ? how about that one i send to you or attach to you ? how de thing come be now? sweet or no sweet ? abi de thing don become slack? wey elephant fit pass through , since na no meter de thing be sef
Posted: at 23-09-2010 11:00 PM (14 years ago) | Grande Master
Reply
- prince316 at 23-09-2010 11:15 PM (14 years ago)
(m)
no oo e still fresh.... e sweet sha
Posted: at 23-09-2010 11:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 23-09-2010 11:25 PM (14 years ago)
(m)
e don slack ?
Posted: at 23-09-2010 11:25 PM (14 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 23-09-2010 11:28 PM (14 years ago)
(m)
if e slack now , i get something to make the mouth dey close , like normal normal, as we be friend now , i fit give you free , but others they paid me handsomely ------ ok ?
Posted: at 23-09-2010 11:28 PM (14 years ago) | Grande Master
Reply
- tyabo at 24-09-2010 12:24 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: prince316 on 23-09-2010 09:51 PM
lol ajanni u make point sha, i need to but my own jet first with tite moni, b4 govt go start to collect tax from church..... the one when dey sweet pass for this pastor work again na all this fine fine girls when dey go night vigil alon with pastor for night lol lol lol   bro this work sweet no bi small
o boi na wa 4 u ooo..abeg incase if u open ur ministry i go b ur assistant pastor...abeg ooooooooo
Posted: at 24-09-2010 12:24 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  2. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  3. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  4. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions