church own don plenty this time around
abi my brother.... any where u go for nigeria na so so church u go see and na to dey collect money from people in the name of God!!! 9ja govment need to dey collect Tax from all dis church hand cos na business dem dey use the house of God dey do now 4 9ja.. it is too much, even nigerians don carry that church buz enter europe if the govt start dey collect money , how those pastors go get the money fuel their jet ? say now na only the rape pastors dey do , maybe then dey will start dey robb, make GOD forbid bad thing so ooo, and you too , told me you wan buy jet , no be so ? that way e go tey you well well ooo before you collect the moni full to buy one , i beg my brother commot for the road now , life continues , afterall govt too dey robb us ,
hahahahahaha Posted: at 24-09-2010 04:46 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
prince316 at 24-09-2010 11:07 AM (14 years ago) (m) e don slack ?
no e neva slack sha, but she don born pikin b4 sha, but any how i go manage am Posted: at 24-09-2010 11:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 24-09-2010 11:09 AM (14 years ago) (m) lol ajanni u make point sha, i need to but my own jet first with tite moni, b4 govt go start to collect tax from church..... the one when dey sweet pass for this pastor work again na all this fine fine girls when dey go night vigil alon with pastor for night lol lol lol bro this work sweet no bi small
o boi na wa 4 u ooo..abeg incase if u open ur ministry i go b ur assistant pastor...abeg ooooooooo guy we need am oooo, there is moni in dis business lol, and enjoyment lol u know na Posted: at 24-09-2010 11:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 24-09-2010 11:24 AM (14 years ago) (m) lol ajanni u make point sha, i need to but my own jet first with tite moni, b4 govt go start to collect tax from church..... the one when dey sweet pass for this pastor work again na all this fine fine girls when dey go night vigil alon with pastor for night lol lol lol bro this work sweet no bi small
o boi na wa 4 u ooo..abeg incase if u open ur ministry i go b ur assistant pastor...abeg ooooooooo Posted: at 24-09-2010 11:24 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
prince316 at 24-09-2010 01:51 PM (14 years ago) (m) Guy watch ooo, no be everything dem dey use play....
guy comot ur pics, u too ugly Posted: at 24-09-2010 01:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ceenod at 24-09-2010 02:04 PM (14 years ago) (m) Guy watch ooo, no be everything dem dey use play....
guy comot ur pics, u too ugly wetin dey do u, after d guy don snap like 20 pics finally upload dis one of d 20 na im u dey fall im hand
Men are like bank accounts, without a lot of money, we dont generate a lot of interests Posted: at 24-09-2010 02:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Posted: at 24-09-2010 04:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 24-09-2010 07:45 PM (14 years ago) (m) Guy watch ooo, no be everything dem dey use play....
guy comot ur pics, u too ugly wetin dey do u, after d guy don snap like 20 pics finally upload dis one of d 20 na im u dey fall im hand guy no ves oo, so u mean say na the best pics when dey guy get be dis one abi....... make e dey pray to god make his kids no look like him ooo, dem better look like one of his friends Posted: at 24-09-2010 07:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Librabilex at 24-09-2010 10:36 PM (14 years ago) (m) churches Posted: at 24-09-2010 10:36 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 25-09-2010 12:36 AM (14 years ago) (m) church own don plenty this time around
abi my brother.... any where u go for nigeria na so so church u go see and na to dey collect money from people in the name of God!!! 9ja govment need to dey collect Tax from all dis church hand cos na business dem dey use the house of God dey do now 4 9ja.. it is too much, even nigerians don carry that church buz enter europe wetin be that  baby you never see nor hear any thing yet ooo, thats me and my friend so , the prince action man follow us the go so ----- ok ? haaahahahhhhhhh if the govt start dey collect money , how those pastors go get the money fuel their jet ? say now na only the rape pastors dey do , maybe then dey will start dey robb, make GOD forbid bad thing so ooo, and you too , told me you wan buy jet , no be so ? that way e go tey you well well ooo before you collect the moni full to buy one , i beg my brother commot for the road now , life continues , afterall govt too dey robb us , hahahahahaha Posted: at 25-09-2010 12:36 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 25-09-2010 06:10 AM (14 years ago) (m) na wa ooo Posted: at 25-09-2010 06:10 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Look like i go come open my own church here for NP hope una go come sha?na small moni u na go dey pay for tithe hehe Posted: at 25-09-2010 07:05 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 25-09-2010 07:23 AM (14 years ago) (m) for drinking you beer  ? Posted: at 25-09-2010 07:23 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 25-09-2010 07:25 AM (14 years ago) (m) pay you to drink beer  ?? you never serious ooo Posted: at 25-09-2010 07:25 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
cadanre at 26-09-2010 04:03 PM (14 years ago) (f) lol ajanni u make point sha, i need to but my own jet first with tite moni, b4 govt go start to collect tax from church..... the one when dey sweet pass for this pastor work again na all this fine fine girls when dey go night vigil alon with pastor for night lol lol lol bro this work sweet no bi small
Ehem! ehem!! ehem!!!
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 26-09-2010 04:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
cadanre at 26-09-2010 04:05 PM (14 years ago) (f) Look like i go come open my own church here for NP hope una go come sha?na small moni u na go dey pay for tithe hehe
How much they will pay?
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 26-09-2010 04:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ksurrina at 26-09-2010 06:19 PM (14 years ago) (f) I have noticed that persons are asking for the churches to be TAX. Keep in mind that the same persons who are contributing to the Fellowships are already TAX. Now to the posters both have there respective positions towards the community. NGOs were formed because the fellowships are not doing the jobs that they should be doing. NGO's came about after the influx of HIV/AIDS. If the members of the fellowships were doing their God given job then there will be no NGO. NGO's need to beg for money but Fellowships not suppose to because the bible through the Holy Ghost teach us how to make it. This is reason why Jesus Christ appointed Evangelists to teach His word. But once you are appointed by Jesus Christ in these fellowships is like everyone is afraid of the Power that reside in you. They want to say FEAR God but don't want to do it. Some of these fellowships uses Malachi 3 vs 10 to put a CURSE on themselves and their members because of disobedience. If they were abiding inside the bible then the Holy Ghost who is the teacher would show them that it was a Curse. lol lol So they turned to the devil who only give people things after they start telling lies, killing and stealing etc. The Devil don't know how to give to a person otherwise than that route. Imagine Jesus Christ father own this world but still he was offering it to Jesus Christ. I don't know why Christians who are called by Jesus Christ name will not open their eyes and live an obedient life.
Godly WISDOM is to Fear God. His UNDERSTANDING is to resist the devil. Posted: at 26-09-2010 06:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sweetrae at 26-09-2010 10:37 PM (14 years ago) (f) hahahaha...churches!!! Posted: at 26-09-2010 10:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 26-09-2010 10:52 PM (14 years ago) (m) well done ooo, evang, ksurrina Posted: at 26-09-2010 10:52 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
hahaha ajanni u dey ask me?i think say u know every na dont 4get giver's never lack when u give freely u recieve freely abi u no dey read ur bible self? Posted: at 26-09-2010 10:57 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |