ajanni at 24-09-2010 10:38 AM (14 years ago) (m) Women dey MENSTRATE .. Men no dey Menstrate.. hahahahahahhhaaha
you this girl sef----- Posted: at 24-09-2010 10:38 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
sophiebaby at 24-09-2010 10:44 AM (14 years ago) (f) Women dey MENSTRATE .. Men no dey Menstrate.. hahahahahahhhaaha
you this girl sef----- wetin i do? but na tru na.. Abi u dey see ya period?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 24-09-2010 10:44 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 24-09-2010 10:45 AM (14 years ago) (m) Women dey MENSTRATE .. Men no dey Menstrate.. hahahahahahhhaaha
chei, you this girl ----- Posted: at 24-09-2010 10:45 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 24-09-2010 10:51 AM (14 years ago) (m) Women dey MENSTRATE .. Men no dey Menstrate.. hahahahahahhhaaha
you this girl sef----- wetin i do? but na tru na.. Abi u dey see ya period?  how i go see my period when i no be she --- but me i get pendulum ,and you never get that one , abi you get  ?? Posted: at 24-09-2010 10:51 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
sighs, chilhood debate
EVERY MORTAL IS RESPONSIBLE OF HIS DESTINY. BEWARE OF YOUR DESTINY Posted: at 24-09-2010 11:05 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 24-09-2010 11:06 AM (14 years ago) (f) sighs, chilhood debate
Ok PAPA! Posted: at 24-09-2010 11:06 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 24-09-2010 11:08 AM (14 years ago) (m) Can u beat it.......d jacksons
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 24-09-2010 11:08 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 24-09-2010 11:08 AM (14 years ago) (m) Feel
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 24-09-2010 11:08 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 24-09-2010 11:09 AM (14 years ago) (f) Can u beat it.......d jacksons
Posted: at 24-09-2010 11:09 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
wallas at 24-09-2010 11:10 AM (14 years ago) (m) girls dey upload boys dey download Posted: at 24-09-2010 11:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
daywalkerX at 24-09-2010 05:59 PM (14 years ago) (m) women should give up one of their ribs and see what they will produce.nonsense! Posted: at 24-09-2010 05:59 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
fabmic at 24-09-2010 07:50 PM (14 years ago) (m) men(donor) dey donate while women(recipient) dey receive Posted: at 24-09-2010 07:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
UNA STILL DEY HERE! I don pass this level last year! WHAT A MAN CAN DO__ A WOMAN IS PERMITTED TO TRY COS SHE CAN'T DO IT BETTER THAN A MAN!!!!! Posted: at 24-09-2010 08:19 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
fabmic at 24-09-2010 10:24 PM (14 years ago) (m) u know na, so no need to talk more Posted: at 24-09-2010 10:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 24-09-2010 11:04 PM (14 years ago) (m) UNA STILL DEY HERE! I don pass this level last year! WHAT A MAN CAN DO__ A WOMAN IS PERMITTED TO TRY COS SHE CAN'T DO IT BETTER THAN A MAN!!!!!
seconded
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 24-09-2010 11:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
u know na, so no need to talk more i dont understand what this means??? Posted: at 25-09-2010 12:19 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
hmmmmmm Posted: at 25-09-2010 11:37 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 25-09-2010 12:48 PM (14 years ago) (f) women can many things but...................... Posted: at 25-09-2010 12:48 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 25-09-2010 01:08 PM (14 years ago) (f) this is an argumentative essay !!!
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 25-09-2010 01:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |