and if she no tell me wetin go happen? ehnnn xter..tell me make una hold me ooo i dey provoke
Who dey provoke you?..........ehn, you wan pull your shirt first?....abi na your shoes, abi na your skirt you wan pull b4 you start the fight?................ .........tell me ooo, make I know
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 23-09-2010 03:49 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
WATCH OUT for my PROOF in MY next post---blessedme! then you go remain calm after knowing the bitter truth! Posted: at 23-09-2010 03:50 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 23-09-2010 03:53 PM (14 years ago) (m) Throw d missile quick money man and make dis gals silent now and forever
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 23-09-2010 03:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 23-09-2010 03:55 PM (14 years ago) (f) talk d truth na since u just d watch us out abeg talk na jor Posted: at 23-09-2010 03:55 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 23-09-2010 03:56 PM (14 years ago) (m) Why u dey rush?
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 23-09-2010 03:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yes is true Posted: at 23-09-2010 03:57 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
me i like to look fight ooo
Hey I be REFEREE for any match Where una for wan fight WWE abi Boxing ring? Posted: at 23-09-2010 04:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
wey ya wistle na Posted: at 23-09-2010 04:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
AlphaOscar at 23-09-2010 04:06 PM (14 years ago) (m) yes its true. Man dey drive KEKE NAPEP Women don dey dey drive KEKE NAPEP too
Okay, how about OIL TANKER TRUCKS? Posted: at 23-09-2010 04:06 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
and if she no tell me wetin go happen? ehnnn xter..tell me make una hold me ooo i dey provoke
ABEG provoke__I wan see your small MUSCLE wen e dey make you harsh__After you provoke finish block me for WWE make we settle Posted: at 23-09-2010 04:10 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
youngk at 23-09-2010 04:10 PM (14 years ago) (m) passing Posted: at 23-09-2010 04:10 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wey ya wistle na
You bi OLD school dem nor dey use whistle for WWE! Posted: at 23-09-2010 04:11 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
fabmic at 23-09-2010 07:24 PM (14 years ago) (m) rubbish Posted: at 23-09-2010 07:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
macgreat at 23-09-2010 07:32 PM (14 years ago) (m) True...
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 23-09-2010 07:32 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
usmanbello at 23-09-2010 07:49 PM (14 years ago) (m) just stay where u are !!! Posted: at 23-09-2010 07:49 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 23-09-2010 09:51 PM (14 years ago) (m) yes its true. Man dey drive KEKE NAPEP Women don dey dey drive KEKE NAPEP too
men dey tap wine on the palm-tree. me i never come across women doing that yet ----ooo Posted: at 23-09-2010 09:51 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
aliaaz at 24-09-2010 12:53 AM (14 years ago) (m) We don talk am b4........not everything a man can do that a woman can do, not to talk of doing it better............
Let her dey doll herself na.
They closed the door but that ain't stop me from coming in  ;) Posted: at 24-09-2010 12:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Come grow dickinson ... make I see
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 24-09-2010 12:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
this is funny, we women can do plenty, but truth be told there are things that a man can do that we women don't do better. Posted: at 24-09-2010 01:42 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
fabmic at 24-09-2010 06:52 AM (14 years ago) (m) this is funny, we women can do plenty, but truth be told there are things that a man can do that we women don't do better.
sincere talk Posted: at 24-09-2010 06:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |