onyin at 23-09-2010 10:49 PM (14 years ago) (f) no mine dem, some 9ja people when dey go his church dey even dey call me say make i no go ahead with d mata again, but i no gree after he don go spoil my name when e take me time to build.... really naija govt need to dey take tax from all dis fake pastor
Lol.Abi. Cos Uk govt dey collect money oooo.A church is a place of "Refuge" .May God help us. Posted: at 23-09-2010 10:49 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
prince316 at 23-09-2010 11:04 PM (14 years ago) (m) no mine dem, some 9ja people when dey go his church dey even dey call me say make i no go ahead with d mata again, but i no gree after he don go spoil my name when e take me time to build.... really naija govt need to dey take tax from all dis fake pastor
eyahh bro i feel ur pain..bt despite d fact say d pastor dun leave 9ja im com still dey bhave lyk dz 4 wyteman country chaii... guy if u see watin all dis nigerian pastors dey do for uptown dis side , u go dey ves for them just cos dem know say u be 9ja guy and things come dey ok 4 ur side broda na wahala u dey for their hand if u no gree dey come their church... but those nigerians when no dey ok no document no good work things are a little bit hard for them all those one dey free cos them no get much to pay as tite...... Posted: at 23-09-2010 11:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ceejay58 at 23-09-2010 11:21 PM (14 years ago) (m) hhmmmm... Posted: at 23-09-2010 11:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
twinster at 23-09-2010 11:29 PM (14 years ago) (m) Yawa.Naija!.
guy u funy sha, how many blows he take from you before he colapse sef ?no make me laugh Posted: at 23-09-2010 11:29 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
twinster at 23-09-2010 11:31 PM (14 years ago) (m) thats so good , up tanker driver , please how many blows he take from you before he colapse sef ? its becomming unbecomming of those who call themselves men of GOD , and when they finished messing up the inocent ones , both ripe and unripe ones ,they will open up their dirty mouth and begin lying against the defenseless devil. jungle justice will surely be needed to combats that kind of stupidity in the name of deliverence----
please how many blows he take from you before he colapse sef ?no make me laugh oooo true talk Posted: at 23-09-2010 11:31 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 23-09-2010 11:34 PM (14 years ago) (f) Yawa.Naija!.
guy u funy sha, how many blows he take from you before he colapse sef ?no make me laugh lol.oh ok.Hmmmmmmmmm and your point is? Posted: at 23-09-2010 11:34 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
The police should release the tanker driver, i guess the devil is still at work when he was forgiven...pride and shame led him to his death....he did it, and he was forgiven. So what's the big deal of a man condemning a 15yr old gurl??? whatever Naija...may his soul rest in peace sha... Posted: at 24-09-2010 12:16 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aliaaz at 24-09-2010 12:29 AM (14 years ago) (m) Hmm
They closed the door but that ain't stop me from coming in  ;) Posted: at 24-09-2010 12:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bettylover at 24-09-2010 12:41 AM (14 years ago) (f) na waooooooooooooooo may god help use Posted: at 24-09-2010 12:41 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Sindisiwe at 24-09-2010 01:17 AM (14 years ago) (f) una sure say i go come back to naija again? Posted: at 24-09-2010 01:17 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Sindisiwe at 24-09-2010 01:19 AM (14 years ago) (f) nawaooo, una sure sy me i go come back to naija again? Posted: at 24-09-2010 01:19 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
donuche at 24-09-2010 03:52 AM (14 years ago) (m) una sure say i go come back to naija again?
who know you for naija? Posted: at 24-09-2010 03:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Makasine at 24-09-2010 04:26 AM (14 years ago) (f) UWA NMEBI Posted: at 24-09-2010 04:26 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
na waoo for pastor Posted: at 24-09-2010 04:36 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
moniconyez at 24-09-2010 05:33 AM (14 years ago) (m) nawaooo, una sure sy me i go come back to naija again?
NO COME OOOOO. NO COME NO COME NO COME, DEY DERE Posted: at 24-09-2010 05:33 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Zubai at 24-09-2010 07:38 AM (14 years ago) (m) things are really happenin. well dey shuld b killing dem.i wish it was all dis bad politicians that they are killin like this Posted: at 24-09-2010 07:38 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Larrydoh at 24-09-2010 08:06 AM (14 years ago) (m) ko soro ka sa ma dupe Posted: at 24-09-2010 08:06 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Larrydoh at 24-09-2010 08:12 AM (14 years ago) (m) KO SORO KA SA MA DUPE Posted: at 24-09-2010 08:12 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Larrydoh at 24-09-2010 08:19 AM (14 years ago) (m) KO SORO KA SA MA DUPE Posted: at 24-09-2010 08:19 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
onyin at 24-09-2010 08:21 AM (14 years ago) (f) Lol. Posted: at 24-09-2010 08:21 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |