Man kills pastor for molesting his daughter... (Page 2)

Date: 23-09-2010 5:51 pm (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3 4 5 ... 7
- onyin at 23-09-2010 10:49 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: prince316 on 23-09-2010 10:41 PM
no mine dem, some 9ja people when dey go his church dey even dey call me say make i no go ahead with d mata again, but i no gree after he don go spoil my name when e take me time to build.... really naija govt need to dey take tax from all dis fake pastor
Lol.Abi. Cos Uk govt dey collect money oooo.A church is a place of "Refuge" .May God help us.
Posted: at 23-09-2010 10:49 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- prince316 at 23-09-2010 11:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: tyabo on 23-09-2010 10:46 PM
Quote from: prince316 on 23-09-2010 10:41 PM
no mine dem, some 9ja people when dey go his church dey even dey call me say make i no go ahead with d mata again, but i no gree after he don go spoil my name when e take me time to build.... really naija govt need to dey take tax from all dis fake pastor
eyahh bro i feel ur pain..bt despite d fact say d pastor dun leave 9ja im com still dey bhave lyk dz 4 wyteman country chaii...

guy if u see watin all dis nigerian pastors dey do for uptown dis side , u go dey ves for them just cos dem know say u be 9ja guy and things come dey ok 4 ur side broda na wahala u dey for their hand if u no gree dey come their church... but those nigerians when no dey ok no document no good work things are a little bit hard for them all those one dey free cos them no get much to pay as tite......
Posted: at 23-09-2010 11:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ceejay58 at 23-09-2010 11:21 PM (13 years ago)
(m)
hhmmmm...
Posted: at 23-09-2010 11:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- twinster at 23-09-2010 11:29 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyin on 23-09-2010 06:40 PM
Yawa.Naija!.
guy u funy sha, how many blows he take from you before he colapse sef ?no make me laugh
Posted: at 23-09-2010 11:29 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- twinster at 23-09-2010 11:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 23-09-2010 06:34 PM
thats so good , up tanker driver , please how many blows he take from you before he colapse sef ? its becomming unbecomming of those who call themselves men of GOD , and when they finished messing up the inocent ones , both ripe and unripe ones ,they will open up their dirty mouth and begin lying against the defenseless devil. jungle justice will surely be needed to combats that kind of stupidity in the name of deliverence----
please how many blows he take from you before he colapse sef ?no make me laugh oooo true talk
Posted: at 23-09-2010 11:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- onyin at 23-09-2010 11:34 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: twinster on 23-09-2010 11:29 PM
Quote from: onyin on 23-09-2010 06:40 PM
Yawa.Naija!.
guy u funy sha, how many blows he take from you before he colapse sef ?no make me laugh
lol.oh ok.Hmmmmmmmmm and your point is?
Posted: at 23-09-2010 11:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- dumosky2010 at 24-09-2010 12:16 AM (13 years ago)
(m)
The police should release the tanker driver, i guess the devil is still at work when he was forgiven...pride and shame led him to his death....he did it, and he was forgiven. So what's the big deal of a man condemning a 15yr old gurl??? whatever Naija...may his soul rest in peace sha...
Posted: at 24-09-2010 12:16 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- aliaaz at 24-09-2010 12:29 AM (13 years ago)
(m)
Hmm

Posted: at 24-09-2010 12:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bettylover at 24-09-2010 12:41 AM (13 years ago)
(f)
na waooooooooooooooo may god help use
Posted: at 24-09-2010 12:41 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Sindisiwe at 24-09-2010 01:17 AM (13 years ago)
(f)
una sure say i go come back to  naija again?
Posted: at 24-09-2010 01:17 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Sindisiwe at 24-09-2010 01:19 AM (13 years ago)
(f)
nawaooo, una sure sy me i go come back to naija again?
Posted: at 24-09-2010 01:19 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- donuche at 24-09-2010 03:52 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sindisiwe on 24-09-2010 01:17 AM
una sure say i go come back to  naija again?


who know you for naija?
Posted: at 24-09-2010 03:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Makasine at 24-09-2010 04:26 AM (13 years ago)
(f)
UWA NMEBI
Posted: at 24-09-2010 04:26 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- silviabells at 24-09-2010 04:36 AM (13 years ago)
(f)
na waoo for pastor
Posted: at 24-09-2010 04:36 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- moniconyez at 24-09-2010 05:33 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sindisiwe on 24-09-2010 01:19 AM
nawaooo, una sure sy me i go come back to naija again?

NO COME OOOOO. NO COME NO COME NO COME, DEY DERE
Posted: at 24-09-2010 05:33 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Zubai at 24-09-2010 07:38 AM (13 years ago)
(m)
things are really happenin. well dey shuld b killing dem.i wish it was all dis bad politicians that they are killin like this
Posted: at 24-09-2010 07:38 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Larrydoh at 24-09-2010 08:06 AM (13 years ago)
(m)
ko soro ka sa ma dupe
Posted: at 24-09-2010 08:06 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Larrydoh at 24-09-2010 08:12 AM (13 years ago)
(m)
KO SORO KA SA MA DUPE
Posted: at 24-09-2010 08:12 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Larrydoh at 24-09-2010 08:19 AM (13 years ago)
(m)
KO SORO KA SA MA DUPE
Posted: at 24-09-2010 08:19 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- onyin at 24-09-2010 08:21 AM (13 years ago)
(f)
Lol.
Posted: at 24-09-2010 08:21 AM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 7