Posted: at | |
| |||||
Capital NO Reply![]() The world is fast coming to an end, so when will the beautiful ones be born ![]()
| |||||
dem dey hereooooooooo.ha all dis ones wey i dey see everyday nko.abeg d beautiful ones are here,go out and get one 4 urself. Reply
| |||||
Quote from: obiboi on 13-10-2008 02:51 PM dem dey hereooooooooo.ha all dis ones wey i dey see everyday nko.abeg d beautiful ones are here,go out and get one 4 urself. the beautiful ones like me ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: elizatops on 13-10-2008 04:26 PM Quote from: obiboi on 13-10-2008 02:51 PM dem dey hereooooooooo.ha all dis ones wey i dey see everyday nko.abeg d beautiful ones are here,go out and get one 4 urself. the beautiful ones like me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
sammy y u d cal d chic ojuju calabar Reply
| |||||
Your the one calling her that name... I never said so.. Execpt if u want to help me to complete it. you'r also welcomed. ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: obiboi on 13-10-2008 02:51 PM dem dey hereooooooooo.ha all dis ones wey i dey see everyday nko.abeg d beautiful ones are here,go out and get one 4 urself. i never see any beautiful girl here. by the way i no tell u say i need girl oooo... no let my wife here am
| |||||
Quote from: lonelysnow on 13-10-2008 10:03 PM Quote from: obiboi on 13-10-2008 02:51 PM dem dey hereooooooooo.ha all dis ones wey i dey see everyday nko.abeg d beautiful ones are here,go out and get one 4 urself. i never see any beautiful girl here. by the way i no tell u say i need girl oooo... no let my wife here am
| |||||
Quote from: lonelysnow on 12-10-2008 10:20 PM Do u agree that the beautiful ones are yet to be born. nope i totally strongly disagree. So the living ones b ugly? Puleez that just a phrase people use to make themselves feel better. Truth is there was beautiful people in the past, in the present and will be in the future!
| |||||
Quote from: obiboi on 14-10-2008 01:24 PM Quote from: lonelysnow on 13-10-2008 10:03 PM Quote from: obiboi on 13-10-2008 02:51 PM dem dey hereooooooooo.ha all dis ones wey i dey see everyday nko.abeg d beautiful ones are here,go out and get one 4 urself. i never see any beautiful girl here. by the way i no tell u say i need girl oooo... no let my wife here am
| |||||
guy i get babes,so i no say d beautiful ones dey.u want calabar abi,den b ready 2 eat dog meat.cos if ekaete get u,u go go 4 waist balancing........ Reply
| |||||
Quote from: obiboi on 14-10-2008 01:52 PM guy i get babes,so i no say d beautiful ones dey.u want calabar abi,den b ready 2 eat dog meat.cos if ekaete get u,u go go 4 waist balancing........ u no dey shame self, ur mate don marry. if u get any calabar contact let me know coz i hear say dem they finish work for bed.
| |||||
From my observations, i hardly see ugly kids these days. Replywhich means dat everyday a beautiful one is born. But there is something that bothers me most. Why e be sey d beautiful ones dey fine well well??? and the ugly ones dey finish work for worworism???
| |||||
Quote from: orezo on 14-10-2008 02:18 PM From my observations, i hardly see ugly kids these days. d thing they supprise me too. which means dat everyday a beautiful one is born. But there is something that bothers me most. Why e be sey d beautiful ones dey fine well well??? and the ugly ones dey finish work for worworism???
| |||||
Quote from: lonelysnow on 14-10-2008 01:57 PM Quote from: obiboi on 14-10-2008 01:52 PM guy i get babes,so i no say d beautiful ones dey.u want calabar abi,den b ready 2 eat dog meat.cos if ekaete get u,u go go 4 waist balancing........ u no dey shame self, ur mate don marry. if u get any calabar contact let me know coz i hear say dem they finish work for bed.![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: lonelysnow on 14-10-2008 02:28 PM Quote from: orezo on 14-10-2008 02:18 PM From my observations, i hardly see ugly kids these days. d thing they supprise me too. which means dat everyday a beautiful one is born. But there is something that bothers me most. Why e be sey d beautiful ones dey fine well well??? and the ugly ones dey finish work for worworism??? ![]() ![]()
| |||||
Guys if u see d kind wor wor i talk about u go run. ReplyU don eva see wor wor pesin wen be say, as u see am u go begin to thank God for ur face? Anoda thing na sey them they don bear some kind common names now... Names like... well na here i go stop ohh b4 d ones wen dey here go paranoid
| |||||
Quote from: lonelysnow on 12-10-2008 10:20 PM Do u agree that the beautiful ones are yet to be born. continue saying that beatiful ones are not yet born, the world will just close for u eyes while u still expect them to be born just remember that u will have grey hair yet u have not seen the beautiful ones u are expecting the world is coming to an end mind u
| |||||
WHICH WORLD IS COMING 2 AN END.DIS ONE?ABEG IF NA JOKE STOP AM OOO.WETIN I DONE DO WEY D WORLD WON COME 2 AN END. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest