so na u be the conductor abi
River Niger Straight
who tell u say na river niger na river benue i get big water for my house
Posted: at | |
Quote from: florish4love on 20-10-2010 03:30 PM Quote from: felixomosexy on 20-10-2010 03:09 PM d driver na my father oooooooooooo so mak una no as una go dey talk so na u be the conductor abi River Niger Straight who tell u say na river niger na river benue i get big water for my house
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 20-10-2010 03:19 PM Quote from: florish4love on 20-10-2010 03:12 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 20-10-2010 12:29 PM Quote from: florish4love on 20-10-2010 09:36 AM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 19-10-2010 02:55 PM lol and u be Original olodo na the reason why e dey meaningless for your face simple question u no sabi Na wa for you I go slap you.oo nothing do you na only you fit slap me nah oya slap but if to say na kristiantus now i go give am bluetooth blow ![]() no beg for me... i no send you to beg for me..
| |||||
Quote from: Kristiantus on 20-10-2010 03:45 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 20-10-2010 03:19 PM Quote from: florish4love on 20-10-2010 03:12 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 20-10-2010 12:29 PM Quote from: florish4love on 20-10-2010 09:36 AM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 19-10-2010 02:55 PM lol and u be Original olodo na the reason why e dey meaningless for your face simple question u no sabi Na wa for you I go slap you.oo nothing do you na only you fit slap me nah oya slap but if to say na kristiantus now i go give am bluetooth blow ![]() no beg for me... i no send you to beg for me.. i know wetin i go give u now cos isee say u no dey fear person dey beg for u and u dey make yanga no worry make i dey think wetin i go do
| |||||
heheheheheehehe.......No mind am, cry cry baby!! Reply![]()
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 20-10-2010 04:42 PM heheheheheehehe.......No mind am, cry cry baby!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() me cry cry baby... funnnmmii, i swear ehn i go wound you oo.. ![]()
| |||||
No bearing Reply
| |||||
She dey try tell us sey she visit dis places........who knows if it was in her dreams Reply
| |||||
Quote from: florish4love on 14-10-2010 11:01 AM Without using a calculator - You are driving a bus from London to Milford Haven in Wales. In London , 17 people get on the bus. In Reading , 6 people get off the bus and 9 people get on. In Swanson , 2 people get off and 4 get on. In Cardiff , 11 people get off and 16 people get on. In Swansea , 3 people get off and 5 people get on. In Carma then, 6 people get off and 3 get on. You then arrive at Milford Haven .. Without scrolling back to review, how old is the bus driver? interesting!
| |||||
Quote from: florish4love on 20-10-2010 02:57 PM Quote from: MandateofGod on 20-10-2010 02:46 PM Abeg I want the answer @ poster i seem not to understand why u people of nowadays find it difficult to use ur IQ but i go talk am again cos i o know how many time i go tell u say since u re the driver that is ur exact age except if u font know ur age too poster were u go ur school? ..... na Cambridge abi na oxford?
| |||||
Quote from: solid_solid on 21-10-2010 10:48 AM Quote from: florish4love on 20-10-2010 02:57 PM Quote from: MandateofGod on 20-10-2010 02:46 PM Abeg I want the answer @ poster i seem not to understand why u people of nowadays find it difficult to use ur IQ but i go talk am again cos i o know how many time i go tell u say since u re the driver that is ur exact age except if u font know ur age too poster were u go ur school? ..... na Cambridge abi na oxford? ask Google nah
| |||||
see jamb question............ Replykemmy
| |||||
Quote from: bodeniyi on 14-10-2010 06:38 PM I tire oo.. na me born the driver?? how would you expect me to know his age just by how many people wey don enter him bus.... think it over. O boy si me si wahala o! people enter bus, dem commot 4 d bus stop wey dem want, wetin b my biz for there. If u want knw d age of the driver, abeg make u go ask him mama, she go sabi but as for me, my hand no dey there o, b4 u go say na me talk am.
| |||||
Quote from: florish4love on 20-10-2010 03:30 PM Quote from: felixomosexy on 20-10-2010 03:09 PM d driver na my father oooooooooooo so mak una no as una go dey talk so na u be the conductor abi River Niger Straight U wan use style know my age abi!!
| |||||
Ask google Reply
| |||||
Quote from: gbengavoba on 14-10-2010 03:37 PM since you are the driver, the driver is as old as you are. is like Chika Obi is your brother becouse you are a good mathematician, you got the answer one time,
| |||||
Quote from: uchechrs on 2-02-2011 12:14 PM Quote from: gbengavoba on 14-10-2010 03:37 PM since you are the driver, the driver is as old as you are. is like Chika Obi is your brother becouse you are a good mathematician, you got the answer one time,![]() ![]() ![]() apkaka..... ![]()
| |||||
(APKAKA) WETIN E MEAN FOR YOUR LANGUAGE Reply
| |||||
i think the driver age should be at age of 18 year i am right Reply
| |||||
guy you are not right, mean while you answered and scored yourself that should convinced you that you are wrong Reply
|
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)