yes oooo
Mummy G.O atink e rememba dat day wen dat dog pursue us for rd..
o mehn eeeeeeeeee, that dog na police dog?
Posted: at | |
Quote from: oyindabty on 15-10-2010 01:52 PM DP NO NO BE LIKE DAT WE WERE ON OUR WAY TO UR OFFICE BUT THERE WAS A SLIT HOLDUP ON THE ROAD BUT DNT WORRI WE GO SOON REACH. HOPE SAY DOG NO DEY 4 UR GATE OOO BECOS SOPHIE TELL ME SAY SHE DEY FEAR DOG yes oooo Mummy G.O atink e rememba dat day wen dat dog pursue us for rd.. o mehn eeeeeeeeee, that dog na police dog? Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Hmmm na wa oo this one wey i dey see so don pass be careful Reply
| |||||
Quote from: oyindabty on 15-10-2010 01:52 PM DP NO NO BE LIKE DAT WE WERE ON OUR WAY TO UR OFFICE BUT THERE WAS A SLIT HOLDUP ON THE ROAD BUT DNT WORRI WE GO SOON REACH. HOPE SAY DOG NO DEY 4 UR GATE OOO BECOS SOPHIE TELL ME SAY SHE DEY FEAR DOG Hmmmm.......you don dey do U-turn now becos I catch you?..........wetin una two wan come do for my house self?.....I dont remember inviting any of you..........surely I have dogs stationed around my gate......so better go back where you are coming from......I don talk my own finish........Kpom! A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: sophiebaby on 15-10-2010 12:12 PM so that demons no go attack u.. huh? hehehehehe yes oo and ma prayer life go ginger upand ma relationship wit God go pally wella
| |||||
Quote from: oyindabty on 15-10-2010 01:36 PM Y nice title Friends determined by distance are no friends at all
| |||||
Quote from: sophiebaby on 15-10-2010 01:57 PM Quote from: oyindabty on 15-10-2010 01:52 PM DP NO NO BE LIKE DAT WE WERE ON OUR WAY TO UR OFFICE BUT THERE WAS A SLIT HOLDUP ON THE ROAD BUT DNT WORRI WE GO SOON REACH. HOPE SAY DOG NO DEY 4 UR GATE OOO BECOS SOPHIE TELL ME SAY SHE DEY FEAR DOG yes oooo Mummy G.O atink e rememba dat day wen dat dog pursue us for rd.. o mehn eeeeeeeeee, that dog na police dog? MA-MA see ooo DP say make we turn back to where we r comin from is that possible abeg help talk to her ooo
| |||||
Quote from: xter on 15-10-2010 10:10 AM Do u even know some pastors are more flambouyant than some highly respected enterpreneur? Some even have their private jet hope u arnt being sarcastic???
| |||||
Quote from: oyindabty on 15-10-2010 01:14 PM Quote from: sophiebaby on 15-10-2010 01:05 PM hehehehehe oyindabty me and u na d same oooo peeps..from now henceforth our names are as follows... SOPHIEBABY THE PASTORS WIFE NOW KNOWN AS MA-MA OYINDABTY THE G.O's WIFE NOW KNOWN AS MUMMY SEE IT BELOW SOPHIEBABY NOW KNOWN AS ----- ----MA-MA OYINDABTY NOW KNOWN AS -----------MUMMY G.O EQUATION BALANCE ANY OTHER PASTOR'S WIFE MUST SEE US, PAY 4 PASTOR'S WIFE FORM, REGISTER 4 PASTOR'S WIFE CLUB LIKE DEY DO IN POLICE ETC SO START SENDING YOUR NAME AND MONEY TO OBTAIN UR FORM BE4 D END OF DIS WK. MA-MA AND MUMMY G.O WILL TELL YOU WHEN,HW AND THE ACCOUNT NUMBER TO PAY IN UR MONEY. THINK ABT IT
| |||||
Quote from: divineproject on 15-10-2010 02:02 PM Quote from: oyindabty on 15-10-2010 01:52 PM DP NO NO BE LIKE DAT WE WERE ON OUR WAY TO UR OFFICE BUT THERE WAS A SLIT HOLDUP ON THE ROAD BUT DNT WORRI WE GO SOON REACH. HOPE SAY DOG NO DEY 4 UR GATE OOO BECOS SOPHIE TELL ME SAY SHE DEY FEAR DOG Hmmmm.......you don dey do U-turn now becos I catch you?..........wetin una two wan come do for my house self?.....I dont remember inviting any of you..........surely I have dogs stationed around my gate......so better go back where you are coming from......I don talk my own finish........Kpom! MUMMY DP you just hav to understand wht we are tryin to do and pls we can not go back until we see you remember to tell does ur DOG's our names so that when dey see us dem no go bite us becos d last time we came to ur office does DOG's almost remove my trouser.
| |||||
Quote from: blessedme on 15-10-2010 02:14 PM Quote from: oyindabty on 15-10-2010 01:14 PM Quote from: sophiebaby on 15-10-2010 01:05 PM hehehehehe oyindabty me and u na d same oooo peeps..from now henceforth our names are as follows... SOPHIEBABY THE PASTORS WIFE NOW KNOWN AS MA-MA OYINDABTY THE G.O's WIFE NOW KNOWN AS MUMMY SEE IT BELOW SOPHIEBABY NOW KNOWN AS ----- ----MA-MA OYINDABTY NOW KNOWN AS -----------MUMMY G.O EQUATION BALANCE ANY OTHER PASTOR'S WIFE MUST SEE US, PAY 4 PASTOR'S WIFE FORM, REGISTER 4 PASTOR'S WIFE CLUB LIKE DEY DO IN POLICE ETC SO START SENDING YOUR NAME AND MONEY TO OBTAIN UR FORM BE4 D END OF DIS WK. MA-MA AND MUMMY G.O WILL TELL YOU WHEN,HW AND THE ACCOUNT NUMBER TO PAY IN UR MONEY. THINK ABT IT yes sista are you not goin to buy the upgrade form abi u won remain 4 sista level? u no won come up to MUMMY LEVEL?
| |||||
Quote from: oyindabty on 15-10-2010 02:17 PM Quote from: divineproject on 15-10-2010 02:02 PM Quote from: oyindabty on 15-10-2010 01:52 PM DP NO NO BE LIKE DAT WE WERE ON OUR WAY TO UR OFFICE BUT THERE WAS A SLIT HOLDUP ON THE ROAD BUT DNT WORRI WE GO SOON REACH. HOPE SAY DOG NO DEY 4 UR GATE OOO BECOS SOPHIE TELL ME SAY SHE DEY FEAR DOG Hmmmm.......you don dey do U-turn now becos I catch you?..........wetin una two wan come do for my house self?.....I dont remember inviting any of you..........surely I have dogs stationed around my gate......so better go back where you are coming from......I don talk my own finish........Kpom! MUMMY DP you just hav to understand wht we are tryin to do and pls we can not go back until we see you remember to tell does ur DOG's our names so that when dey see us dem no go bite us becos d last time we came to ur office does DOG's almost remove my trouser. Can you imagine the likeness? ![]() ![]() ![]() A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
abeg i no wan marry pastor for just d upgrade of d name Replybut na to upgrade ma r/ship wit baba GOD and that one no form is require for purchase free of charge and d rit way to follow in life
| |||||
Quote from: sophiebaby on 15-10-2010 10:07 AM i can.. sure why not. i love being spiritual.. and i will love to be addressed as MA-MA..hehehehe Mummy in d house ![]() ![]() ![]()
| |||||
them plenty oo Reply
| |||||
Quote from: divineproject on 15-10-2010 02:30 PM Quote from: oyindabty on 15-10-2010 02:17 PM Quote from: divineproject on 15-10-2010 02:02 PM Quote from: oyindabty on 15-10-2010 01:52 PM DP NO NO BE LIKE DAT WE WERE ON OUR WAY TO UR OFFICE BUT THERE WAS A SLIT HOLDUP ON THE ROAD BUT DNT WORRI WE GO SOON REACH. HOPE SAY DOG NO DEY 4 UR GATE OOO BECOS SOPHIE TELL ME SAY SHE DEY FEAR DOG Hmmmm.......you don dey do U-turn now becos I catch you?..........wetin una two wan come do for my house self?.....I dont remember inviting any of you..........surely I have dogs stationed around my gate......so better go back where you are coming from......I don talk my own finish........Kpom! MUMMY DP you just hav to understand wht we are tryin to do and pls we can not go back until we see you remember to tell does ur DOG's our names so that when dey see us dem no go bite us becos d last time we came to ur office does DOG's almost remove my trouser. Can you imagine the likeness? ![]() ![]() ![]() we go infact we are both wearin a mini shit and marcaroni tops n u will like them when you see u as MA-MA and MUMMY GO
| |||||
make we go back abeg.. Replyafterall we get our own title... Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
y? Reply
| |||||
you tink so becos i no want her to report us to CAN ooo u no does pple with deir wahala Reply
| |||||
Quote from: blessedme on 15-10-2010 02:52 PM y? WETIN BE Y ABI YOU NO HEAR SAY WE GET OUR OWN TITLE?
| |||||
pls sophie n oyindabty send me the account details becos i can't wait to be calld MUMMY/BIG MUMMY Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest