BODE AND OTHER NAIJA NA WETIN WE GO DO... mak una talk oooooo be4 i begin run park my load follow KRIST & FEDERICO
Posted: at | |
BODE AND OTHER NAIJA NA WETIN WE GO DO... mak una talk oooooo be4 i begin run park my load follow KRIST & FEDERICO
| |||||
Quote from: felixomosexy on 19-10-2010 10:26 AM I hear for breaking news now now say BLOOD OF JESUS don finish say na only BLOOD OF GOD na remain and na only small remain........ now my problem be say wht do we do becos me i sabi dey shout dat blood even if i dey mak calls na so i dey shout d blood now wen e don finsh wht do we do?................. BODE AND OTHER NAIJA NA WETIN WE GO DO... mak una talk oooooo be4 i begin run park my load follow KRIST & FEDERICO i cccccccccccccccc..... so u are beginig to fall for fede and kris? Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
federico and krist na blood of devil so beware Reply
| |||||
make dem no hear am frm ya mouth ooo Replyomo.. dis ya name wan resemble funmi own oooo kai..walahi.. d name longa wella Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-10-2010 10:39 AM make dem no hear am frm ya mouth ooo omo.. dis ya name wan resemble funmi own oooo kai..walahi.. d name longa wella ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Devil no get blood Reply
| |||||
Felix, shout blood of anytin, check if dat works. Reply
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 19-10-2010 10:36 AM federico and krist na blood of devil so beware ![]() ![]() ![]() ![]() shebi una dey hear ram now oo... i go wound sumbodi for hear o... ![]()
| |||||
But come.o....@Felix dis ur post tire me.o...infact i no fit shout!!! Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-10-2010 10:34 AM Quote from: felixomosexy on 19-10-2010 10:26 AM I hear for breaking news now now say BLOOD OF JESUS don finish say na only BLOOD OF GOD na remain and na only small remain........ now my problem be say wht do we do becos me i sabi dey shout dat blood even if i dey mak calls na so i dey shout d blood now wen e don finsh wht do we do?................. BODE AND OTHER NAIJA NA WETIN WE GO DO... mak una talk oooooo be4 i begin run park my load follow KRIST & FEDERICO i cccccccccccccccc..... so u are beginig to fall for fede and kris? ![]() ![]() ![]() i no follow oo..
| |||||
Quote from: felixomosexy on 19-10-2010 10:26 AM I hear for breaking news now now say BLOOD OF JESUS don finish say na only BLOOD OF GOD na remain and na only small remain........ now my problem be say wht do we do becos me i sabi dey shout dat blood even if i dey mak calls na so i dey shout d blood now wen e don finsh wht do we do?................. i open my room door dey wait u since..watin u dey wait for @poster..run come quick forget kris BODE AND OTHER NAIJA NA WETIN WE GO DO... mak una talk oooooo be4 i begin run park my load follow KRIST & FEDERICO
| |||||
Federico shea u dey hear am so oooo i never want talk shea u dey hear wetin krist dey yeni ..... e say e go ............ somebody Reply
| |||||
Quote from: federico on 19-10-2010 12:31 PM Quote from: felixomosexy on 19-10-2010 10:26 AM I hear for breaking news now now say BLOOD OF JESUS don finish say na only BLOOD OF GOD na remain and na only small remain........ now my problem be say wht do we do becos me i sabi dey shout dat blood even if i dey mak calls na so i dey shout d blood now wen e don finsh wht do we do?................. i open my room door dey wait u since..watin u dey wait for @poster..run come quick forget krisBODE AND OTHER NAIJA NA WETIN WE GO DO... mak una talk oooooo be4 i begin run park my load follow KRIST & FEDERICO ![]()
| |||||
I just peep Reply
| |||||
Krist now i no say u really really LOVE me no go warri i dey come ur house abeg wait for me i dey road u dey hear me so as i dey post ee i dey road road Reply
| |||||
Quote from: felixomosexy on 19-10-2010 01:48 PM Krist now i no say u really really LOVE me no go warri i dey come ur house abeg wait for me i dey road u dey hear me so as i dey post ee i dey road road ![]() ooooooooooooooooooooooooooooohhhhhh.
| |||||
I see!!! Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 19-10-2010 01:51 PM Quote from: felixomosexy on 19-10-2010 01:48 PM Krist now i no say u really really LOVE me no go warri i dey come ur house abeg wait for me i dey road u dey hear me so as i dey post ee i dey road road ![]() ooooooooooooooooooooooooooooohhhhhh. na two place u dey cry now...looser..for ur information me and felixomosexy are getting married..lol
| |||||
Quote from: federico on 19-10-2010 01:55 PM Quote from: Kristiantus on 19-10-2010 01:51 PM Quote from: felixomosexy on 19-10-2010 01:48 PM Krist now i no say u really really LOVE me no go warri i dey come ur house abeg wait for me i dey road u dey hear me so as i dey post ee i dey road road ![]() ooooooooooooooooooooooooooooohhhhhh. na two place u dey cry now...looser..for ur information me and felixomosexy are getting married..lol o mekwaala ya ozo, ome ihe ukwu, Jehova e mekwaala ozo... Baba God i thank you ooo.. ![]()
| |||||
aaayeeeeeeeeh no cry na LOVE dey do me lik dat abeg no cry becos if i start my own Naija go run and i no go stop Reply
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)