Posted: at | |
| |||||
Quote from: felixomosexy on 19-10-2010 02:09 PM aaayeeeeeeeeh no cry na LOVE dey do me lik dat abeg no cry becos if i start my own Naija go run and i no go stop ![]() ![]() ![]() which kin wahala be dis now? ![]()
| |||||
wahala never dey we dey invite u bt no cry again u hear ....no cry i go still marry u hear so suffering dey pray and mak u dey rember pray for our WEDDING oooooo Reply
| |||||
omosexy u too much..u deserve to be my 2nd wife... Reply
| |||||
Quote from: felixomosexy on 19-10-2010 02:26 PM wahala never dey we dey invite u bt no cry again u hear ....no cry i go still marry u hear so suffering dey pray and mak u dey rember pray for our WEDDING oooooo heheheheheheheheheheee!!!Dis babe self...
| |||||
na my babe Reply
| |||||
Quote from: federico on 19-10-2010 02:39 PM na my babe na your babe! make you carry am comot for here now... ![]()
| |||||
I see!!! Reply
| |||||
na me she find come here..she dey monitor me Reply
| |||||
Quote from: felixomosexy on 19-10-2010 10:26 AM I hear for breaking news now now say BLOOD OF JESUS don finish say na only BLOOD OF GOD na remain and na only small remain........ now my problem be say wht do we do becos me i sabi dey shout dat blood even if i dey mak calls na so i dey shout d blood now wen e don finsh wht do we do?................. BODE AND OTHER NAIJA NA WETIN WE GO DO... mak una talk oooooo be4 i begin run park my load follow KRIST & FEDERICO Wetin my name dey do for there now? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
I see!!! Reply
| |||||
watin u see fummi Reply
| |||||
hmmmm(shaking my head)......My mouth no fit talk am.oo Reply
| |||||
oya come closer...i understand watin u need..u need petting Reply
| |||||
Ok....am coming! Reply![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 19-10-2010 12:06 PM Quote from: omotoyosolabisi on 19-10-2010 10:36 AM federico and krist na blood of devil so beware ![]() ![]() ![]() ![]() shebi una dey hear ram now oo... i go wound sumbodi for hear o... ![]() i think say u b cry for help baby, chai, nature don cheat you even comot better side of your brain. i dey mourn your brain oooooooooooooooooo
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 19-10-2010 03:40 PM Quote from: Kristiantus on 19-10-2010 12:06 PM Quote from: omotoyosolabisi on 19-10-2010 10:36 AM federico and krist na blood of devil so beware ![]() ![]() ![]() ![]() shebi una dey hear ram now oo... i go wound sumbodi for hear o... ![]() i think say u b cry for help baby, chai, nature don cheat you even comot better side of your brain. i dey mourn your brain oooooooooooooooooo ![]()
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 19-10-2010 03:23 PM hmmmm(shaking my head)......My mouth no fit talk am.oo You see the blood of bode and its function..
| |||||
Quote from: bodeniyi on 19-10-2010 03:59 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 19-10-2010 03:23 PM hmmmm(shaking my head)......My mouth no fit talk am.oo You see the blood of bode and its function.. ![]() spiritual kongi...
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)