Breaking News (Page 8)

Date: 19-10-2010 10:26 am (14 years ago) | Author: felix omokere
1 ... 5 6 7 [8]
- Kristiantus at 26-10-2010 11:46 AM (14 years ago)
(m)
@fedeco: bia fedeco, dis your babe don dey kolo o... shebi i tell you that time you think say na play.
Posted: at 26-10-2010 11:46 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- federico at 26-10-2010 11:51 AM (14 years ago)
(m)
lol
Posted: at 26-10-2010 11:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 26-10-2010 12:20 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 26-10-2010 11:46 AM
@fedeco: bia fedeco, dis your babe don dey kolo o... shebi i tell you that time you think say na play.
Sweet hrt no mind am i no kolo tell Krist mak e confess e sin so dat we iil ask 4giveness
Posted: at 26-10-2010 12:20 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- felixomosexy at 26-10-2010 01:29 PM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-10-2010 01:29 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- felixomosexy at 27-10-2010 11:12 AM (14 years ago)
(f)
Terry, Krist, Bode and Xter.... abeg i dey look for my for MY LOVELY HUSBAND FEDERICO.... abeg any of una wen see am mak una tell am say I DEY MISS LIK POLICE DEY MISS N20 and I LOVE  LUV AM LIK NAIJA LUV AMERICA VITA......... abeg mak e com online oooooo 
Posted: at 27-10-2010 11:12 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- bodeniyi at 28-10-2010 03:01 AM (14 years ago)
(m)
He don lost for jungle
Posted: at 28-10-2010 03:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 29-10-2010 10:10 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: bodeniyi on 28-10-2010 03:01 AM
He don lost for jungle
no be my Fede God forbid
Posted: at 29-10-2010 10:10 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 5 6 7 [8]

Featured Discussions