federico at 23-10-2010 01:50 AM (14 years ago) (m) Federico dis is to inform u dat Felix has bin vommitin since mrng, Mum said we shud go 4 test but she refused,um um I'M suspectin either u, Krist or Terry, u guys shud beta do sm fast......... see, make una no just mention my name put oo... she sabi where she go chop belleful o.  All of una follow giv her d food wey she chop na krist giv me pass oooo COZ I GET MANY RUBBER...LOL Posted: at 23-10-2010 01:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 23-10-2010 04:08 AM (14 years ago) (m) Fedeco dey use 3rubbers at once.. so no possible on his side, try Kris Posted: at 23-10-2010 04:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 23-10-2010 11:31 AM (14 years ago) (m) Fedeco dey use 3rubbers at once.. so no possible on his side, try Kris
kai!!! Posted: at 23-10-2010 11:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just call blood of goat
blood of goat no dey work oooooooooooooo Posted: at 25-10-2010 08:57 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Fedeco dey use 3rubbers at once.. so no possible on his side, try Kris
non of them get rubberooooooooo na d same dem be Posted: at 25-10-2010 09:04 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Fedeco dey use 3rubbers at once.. so no possible on his side, try Kris
non of them get rubberooooooooo na d same dem be Posted: at 25-10-2010 09:05 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
federico at 26-10-2010 05:08 AM (14 years ago) (m) lol Posted: at 26-10-2010 05:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol
abi na lie Posted: at 26-10-2010 09:05 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Federico dis is to inform u dat Felix has bin vommitin since mrng, Mum said we shud go 4 test but she refused,um um I'M suspectin either u, Krist or Terry, u guys shud beta do sm fast.........
see, make una no just mention my name put oo... she sabi where she go chop belleful o.  All of una follow giv her d food wey she chop na krist giv me pass oooo sumtin dey worry you....  wetin i give you? e be like say dem no use coconut water wash your head when dem born you abi. no just call me put for dis una commotion. Posted: at 26-10-2010 09:45 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Fedeco dey use 3rubbers at once.. so no possible on his side, try Kris
 bode. no let me comot one of my biabia take swear for you o. Posted: at 26-10-2010 09:47 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 26-10-2010 09:48 AM (14 years ago) (m) Fedeco dey use 3rubbers at once.. so no possible on his side, try Kris
 bode. no let me comot one of my biabia take swear for you o. watin u dey wait for bros.. Posted: at 26-10-2010 09:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fedeco dey use 3rubbers at once.. so no possible on his side, try Kris
 bode. no let me comot one of my biabia take swear for you o. krist u get am for biabia...... as for d chop of a tine na u try pass no fear talk true Posted: at 26-10-2010 10:25 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
federico at 26-10-2010 10:29 AM (14 years ago) (m) Fedeco dey use 3rubbers at once.. so no possible on his side, try Kris
 bode. no let me comot one of my biabia take swear for you o. krist u get am for biabia...... as for d chop of a tine na u try pass no fear talk true this my babe get mouth ohh..we go make a lovly couple... Posted: at 26-10-2010 10:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fedeco dey use 3rubbers at once.. so no possible on his side, try Kris
 bode. no let me comot one of my biabia take swear for you o. watin u dey wait for bros.. no mind krist na mouth e dey mak, hw u dey i don u miss die, i don fine u go everywhere i no see u..... Posted: at 26-10-2010 10:39 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
federico at 26-10-2010 10:42 AM (14 years ago) (m) Fedeco dey use 3rubbers at once.. so no possible on his side, try Kris
 bode. no let me comot one of my biabia take swear for you o. watin u dey wait for bros.. no mind krist na mouth e dey mak, hw u dey i don u miss die, i don fine u go everywhere i no see u..... Why u nor find me come facebook,or find me dail my number for u fone? me self miss u here like the way i miss akara and suya.. Posted: at 26-10-2010 10:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 26-10-2010 10:56 AM (14 years ago) (m) i no dey oooo
na me come dey? Posted: at 26-10-2010 10:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
e. no let me comot one of my biabia take swear for you o.
watin u dey wait for bros.. no mind krist na mouth e dey mak, hw u dey i don u miss die, i don fine u go everywhere i no see u..... Why u nor find me come facebook,or find me dail my number for u fone? me self miss u here like the way i miss akara and suya.. [/quote] no vex network dey bad u hear com miss u lik say i never eat indomine Posted: at 26-10-2010 11:02 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Fedeco dey use 3rubbers at once.. so no possible on his side, try Kris
 bode. no let me comot one of my biabia take swear for you o. krist u get am for biabia...... as for d chop of a tine na u try pass no fear talk true  see, no come scatter my family oo...  wetin be all dis now. Posted: at 26-10-2010 11:09 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 26-10-2010 11:14 AM (14 years ago) (m) e. no let me comot one of my biabia take swear for you o.
watin u dey wait for bros.. no mind krist na mouth e dey mak, hw u dey i don u miss die, i don fine u go everywhere i no see u..... Why u nor find me come facebook,or find me dail my number for u fone? me self miss u here like the way i miss akara and suya.. no vex network dey bad u hear com miss u lik say i never eat indomine [/quote] so flash me now..make i call you..coz i just dey miss u the way moslem dey miss mosque on friday.. Posted: at 26-10-2010 11:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bode. no let me comot one of my biabia take swear for you o.
krist u get am for biabia...... as for d chop of a tine na u try pass no fear talk true  see, no come scatter my family oo...  wetin be all dis now. talk truth ooooo i dey among ur familly and i no so open up mak Federico , bode and Terry hear including fumi Posted: at 26-10-2010 11:17 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |