onyiis at 21-10-2010 11:48 AM (14 years ago) (f) heheheheeeeeeeeeeee !!! but wetin dey pursue u sef ? wey u go dey in a hurry to get up ?
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 21-10-2010 11:48 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 21-10-2010 11:50 AM (14 years ago) (m) Ok,make i wait 4 d women 2 come answer...
U be boy? answer na Posted: at 21-10-2010 11:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Inemx at 21-10-2010 11:56 AM (14 years ago) (m) heheheheeeeeeeeeeee !!! but wetin dey pursue u sef ? wey u go dey in a hurry to get up ?
THAT IS THE QUESTION Posted: at 21-10-2010 11:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eddybabs at 21-10-2010 11:57 AM (14 years ago) (m) am waiting ooooo.. cos me self won know...lol Posted: at 21-10-2010 11:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Inemx at 21-10-2010 12:00 PM (14 years ago) (m) am waiting ooooo.. cos me self won know...lol
WETIN? Posted: at 21-10-2010 12:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 21-10-2010 12:03 PM (14 years ago) (m) heheheheeeeeeeeeeee !!! but wetin dey pursue u sef ? wey u go dey in a hurry to get up ?
program don finish na...abi d peson wan build house inside or burie himsef dere?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 21-10-2010 12:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dirtykid at 21-10-2010 12:03 PM (14 years ago) (m) peoples stop acting like u dont know wat his talking about is of course S.E.X wat else!!!!!!!!!!!!!!
and to answer ur question is because women like her man to cadle her and give her the love they just share. maybe sometime theres not love but a little cadle is all we want, not too much asking innit?
What stops u women to cuddle the man as well, if you said Love you share? i think is both of u that share it, if the man is not in the shoe to cuddle, what about you the ladies ? can't you ladies cuddle the man as well or even pet him little.. atimes men need that as well, when the daily stress and over work fills them up.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 21-10-2010 12:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
tyabo at 21-10-2010 12:11 PM (14 years ago) (m) well well well! if d guy is putting on a condom, he has 2 take it off, dispose it carefully and probably wash his d**k and if he's not wearing his 'helmet', he shud relax and its a good tym 2 tell her swt notings and cuddle lightly...another round may well be on d way . for the lady, sitting there and watchin Mr says a lot bout not bein romantic...she shud snuggle 2 her man. if he's d quiet withdrawn type, lay ur head on his shoulder and probably put his arms around u...talk lightly and if 'it' was good, tell him and if u had some issues on 'it'...wisely look him in d eyes and softly tell him without putting him down. 2 both patners, play a bit after coitus, share jokes and banter till u both doze of or u both head 2 d kitchen 2 prepare some edibles. who knows...another round?
CONFIRM XPERT Posted: at 21-10-2010 12:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eddybabs at 21-10-2010 12:15 PM (14 years ago) (m) heard Posted: at 21-10-2010 12:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
reading ........................... intresting Posted: at 21-10-2010 01:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 21-10-2010 01:42 PM (14 years ago) (f) i pass too
NO WAHALA, I DEY FOLLOW UNA TODAY.PASS KOOabeg comot for road make i pass jor Posted: at 21-10-2010 01:42 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 21-10-2010 01:44 PM (14 years ago) (f) passing parade !!!!
OYA, MAKE UNA COME PASS NAU. UNA HEAD BREAK. TALK JOORy u dey off light na, abeg leave us to pass oo Posted: at 21-10-2010 01:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Inemx at 21-10-2010 01:46 PM (14 years ago) (m) passing parade !!!!
OYA, MAKE UNA COME PASS NAU. UNA HEAD BREAK. TALK JOORy u dey off light na, abeg leave us to pass oo OK, YOU LEAVE MY PANT NA Posted: at 21-10-2010 01:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 21-10-2010 01:46 PM (14 years ago) (f) heheheheeeeeeeeeeee !!! but wetin dey pursue u sef ? wey u go dey in a hurry to get up ?
abeg help me ask them oo when them dey do d thing them no dey in hurry but now them don finish and them wan rush stand up wetin dey pursue una sef Posted: at 21-10-2010 01:46 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 21-10-2010 01:48 PM (14 years ago) (f) passing parade !!!!
OYA, MAKE UNA COME PASS NAU. UNA HEAD BREAK. TALK JOORy u dey off light na, abeg leave us to pass oo OK, YOU LEAVE MY PANT NAi no fit shout oo abeg leave me for leg make i pass oo Posted: at 21-10-2010 01:48 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Inemx at 21-10-2010 01:51 PM (14 years ago) (m) passing parade !!!!
OYA, MAKE UNA COME PASS NAU. UNA HEAD BREAK. TALK JOORy u dey off light na, abeg leave us to pass oo OK, YOU LEAVE MY PANT NAi no fit shout oo abeg leave me for leg make i pass oo OYA, OK TURN SMALL, ABEG I NO GO TAY Posted: at 21-10-2010 01:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 21-10-2010 02:06 PM (14 years ago) (m) ...SHE WILL LIE THERE AND WATCH YOU ... GIVE US REASON WHY YOU DO DAT...YES YOU!
You must be joking...100% inaccurate..!! Well, dat's what Happens here
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 21-10-2010 02:06 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 21-10-2010 02:08 PM (14 years ago) (f) ah u wan kill wit that kain thing abeg make i pass ooo lolzzzzzzz Posted: at 21-10-2010 02:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
passing parade !!!!
OYA, MAKE UNA COME PASS NAU. UNA HEAD BREAK. TALK JOORy u dey off light na, abeg leave us to pass oo OK, YOU LEAVE MY PANT NAi no fit shout oo abeg leave me for leg make i pass oo OYA, OK TURN SMALL, ABEG I NO GO TAY heheheheheh una wan start again ..... remember the whole world is watching Posted: at 21-10-2010 02:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princedafe at 21-10-2010 02:11 PM (14 years ago) (m) passing Posted: at 21-10-2010 02:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |