





Posted: at | |
Quote from: queenbaby on 12-11-2008 04:25 PM someone is saying an important thing while nigaboy4u is saying another thing must you post your picture twice? we don see am the first time ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
She wan promote herself for here... Reply
| |||||
na by like that? Reply![]()
| |||||
Wetin u want make she do na as e b sey she no get any other way for again???LOL Reply
| |||||
well her name na queen sha Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 12-11-2008 05:57 AM hahahaaaa... one of my girl friend say make i greet una oooh! Oniye where dat girl.....ehn aswer fast fast...ok tell am say i dey wedge her.
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 12-11-2008 07:08 PM Quote from: onyinyenaija on 12-11-2008 05:57 AM hahahaaaa... one of my girl friend say make i greet una oooh! Oniye where dat girl.....ehn aswer fast fast...ok tell am say i dey wedge her.
| |||||
Yes liver dey...u need am for your PC? Reply
| |||||
Please i dont understand the thing that is standing. Orezo please explain with the aid of a diagram Reply
| |||||
Quote from: baby_gurl on 12-11-2008 08:18 PM Please i dont understand the thing that is standing. Orezo please explain with the aid of a diagram Orezo is coming to explain...The thing standing 90 degree. between the thighs...thats the hint. , Orezo will come to explain better ![]()
| |||||
Quote from: baby_gurl on 12-11-2008 08:18 PM Please i dont understand the thing that is standing. Orezo please explain with the aid of a diagram Orezo! Orezo!! Orezo!!!...ahh e dey sleep?... where e come enter?... na u dem dey fine ooh... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Good morning students... Today's lesson is "STANDING THING"... O.k... Lets go for a break now... When we come back we shall throw more lights on the topic "STANDING THING"...LOL Reply
| |||||
na waooooooo, guy tell me anothere one Reply![]() ![]()
| |||||
em! em! Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: naijaboy4u on 24-10-2008 10:52 PM hello junky for your street you no fit chyke those ajekpako na here you wan shw case you talent see your mouth .....you want to make love nko... you wey dey logging only ihr in one full month ,,,,.... konji don kill ya ooo ''HE GOAT'' raiseto de power of two...chers baby girl wat up hi wat to make love with u
| |||||
Quote from: silencer on 13-11-2008 10:44 AM Quote from: naijaboy4u on 24-10-2008 10:52 PM hello junky for your street you no fit chyke those ajekpako na here you wan shw case you talent see your mouth .....you want to make love nko... you wey dey logging only ihr in one full month ,,,,.... konji don kill ya ooo ''HE GOAT'' raiseto de power of two...chersbaby girl wat up hi wat to make love with u silencer dem dey talk of 'STANDING THING' issue na e u go bring matter wey don pass tey tey... eehhh!
| |||||
Silencer na old skool man!!! U no go mind am... U no see as he take cause naijaboy (HE GOAT)... ReplyNa for 2008 dem dey cause pesin like dat??? So leave am no mind am... He like things wen don tay wella...LOL
| |||||
nice one Reply
| |||||
Quote from: baby_gurl on 12-11-2008 08:18 PM Please i dont understand the thing that is standing. Orezo please explain with the aid of a diagram use slide projector
| |||||
old joke bobby find new 1.dis is like 20 years old joke Reply
|
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)