Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 2)

Date: 22-10-2010 3:45 am (13 years ago) | Author: Bode Moses
1 [2] 3 4 5 6
- Kristiantus at 22-10-2010 02:15 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 02:11 PM
belle, e bi like say u wan put Learner for airplane
you be jahbless? na lie joor. Tongue
just continue, when you see wetin you dey find your body go come down.
Posted: at 22-10-2010 02:15 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 22-10-2010 02:21 PM (13 years ago)
(f)
wetin i dey find
Posted: at 22-10-2010 02:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 22-10-2010 02:22 PM (13 years ago)
(f)
I was here!
Posted: at 22-10-2010 02:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 22-10-2010 02:43 PM (13 years ago)
(m)
thank God you dey here... abeg warn your sister oo.. make she leave me alone o.
Posted: at 22-10-2010 02:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 22-10-2010 02:46 PM (13 years ago)
(m)
abegi una see fedeco?
Posted: at 22-10-2010 02:46 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 22-10-2010 02:50 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 02:46 PM
abegi una see fedeco?


he dey inside my room
Posted: at 22-10-2010 02:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 22-10-2010 02:53 PM (13 years ago)
(f)
e dey hail you under my pillow
Posted: at 22-10-2010 02:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 22-10-2010 02:53 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 02:50 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 02:46 PM
abegi una see fedeco?


he dey inside my room
Huh? Huh? Angry
that boy sef? wetin dey worry am...
@omotoyoso: help me tell am say i wan see am.
Posted: at 22-10-2010 02:53 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 22-10-2010 02:55 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 02:43 PM
thank God you dey here... abeg warn your sister oo.. make she leave me alone o.
hehehehehehe......You don see person wey pass you, @bisi beat am joor! Grin
Posted: at 22-10-2010 02:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 22-10-2010 02:55 PM (13 years ago)
(f)
he dey busy
Posted: at 22-10-2010 02:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 22-10-2010 02:57 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 22-10-2010 02:55 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 02:43 PM
thank God you dey here... abeg warn your sister oo.. make she leave me alone o.
hehehehehehe......You don see person wey pass you, @bisi beat am joor! Grin


i really wan chop am raw
Posted: at 22-10-2010 02:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 22-10-2010 02:58 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 02:57 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 22-10-2010 02:55 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 02:43 PM
thank God you dey here... abeg warn your sister oo.. make she leave me alone o.
hehehehehehe......You don see person wey pass you, @bisi beat am joor! Grin


i really wan chop am raw
i don talk am b4... winch people don enter this our room. Angry
Posted: at 22-10-2010 02:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 22-10-2010 03:23 PM (13 years ago)
(f)
na that your red chicks i go start from, funmi go chop hand, well we go share am later
Posted: at 22-10-2010 03:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 22-10-2010 03:31 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 22-10-2010 01:14 PM
i go begin cry infact make una leave me make i cry
abeg no cry in d of our.............dey no dey cal d name mak ppl no hear, i no say u understood
Posted: at 22-10-2010 03:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 22-10-2010 03:33 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 03:23 PM
na that your red chicks i go start from, funmi go chop hand, well we go share am later

go sit down for shiti jare... Angry
Posted: at 22-10-2010 03:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 22-10-2010 03:35 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 03:23 PM
na that your red chicks i go start from, funmi go chop hand, well we go share am later

hahahaahahaha
Posted: at 22-10-2010 03:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 22-10-2010 03:48 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 22-10-2010 03:35 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 03:23 PM
na that your red chicks i go start from, funmi go chop hand, well we go share am later

hahahaahahaha
Angry Angry Angry Angry
Posted: at 22-10-2010 03:48 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 22-10-2010 03:53 PM (13 years ago)
(f)
u don fear to talk
Posted: at 22-10-2010 03:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 22-10-2010 03:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 03:53 PM
u don fear to talk
Embarrassed Embarrassed Embarrassed
Posted: at 22-10-2010 03:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 22-10-2010 03:59 PM (13 years ago)
(f)
Oya...pele!
Posted: at 22-10-2010 03:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 6

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "No Woman Will Cheat On You If You...." -Gabonese Lady Says

  2. Comedian, Macaroni Berates Wizkid For Shading Veteran Producer, Don Jazzy

  3. Secondary School Student Allegedly Commits Suicide Over Unwanted Pregnancy

  4. Meet Ndubuisi Egbo The First-Ever Nigerian Coach To Lead an European Team To A League Title

  5. Court Slams N30 Million Damages Against Linda Ikeji Over Libel

  6. Kizz Daniel Slams Troll Who Advised Him To Tread Carefully Around Wizkid

  7. 2024 Will Be Tough Year For Afrobeat Apart From BurnaBoy, Davido, Others Are in Trouble -Paul O

  8. 2024 Will Be a Tough Year For Afrobeat - Nigerian Music Executive, Paul Okoye

  9. Nollywood Has Produced 274 Films in First Quarter of 2024 — Censors Board

  10. Dem Mention Money, You Sef Dey Talk - Kizz Daniel Slams Tekno Over 'Buga' Royalties

  11. BREAKING: Finidi George Gets NFF's Nod As New Super Eagles Coach

  12. 2 Workers Die After Bridge Under Construction Collapse In Ebonyi

  13. 52Yr Old Man, Hamisu Mamuda Arrested For Allegedly Trying To Smuggle Drugs Into Kano Prison

  14. Tinubu Should Consider Second Term, He's Betraying El-Rufai, Bello – Atiku’s Ex-Aide Warns

  15. Minister Adebayo Adelabu Says Nigerian Government Requires $10B Annually To Revive Power Sector


THIS WEEK
  1. Benin Kingdom Suspends Five Functionaries For ‘Unauthorised’ Visit To Ooni Of Ife

  2. Nigerian Tenant Discovers Landlord With Wife & Daughter, Sparks Outrage Online (Video)

  3. Lady Who Worked As A Maid In Saudi Arabia Narrates Her Harrowing Ordeal As Boss Impregnates Her

  4. GWR Holder, Tunde Onakoya's Parents Gifted A House

  5. No More Big 3 In Afrobeat, I'm On Same Level With Wizkid, Davido And Burnaboy - Rema Reveals

  6. Investigation Launched Into Mysterious Death Of VGC Chairman, Gihan Mbelu In Lagos

  7. Drama As Actress, Toyin Abraham Ajeyemi Clashes With Area Boys On Movie Set (Video)

  8. VIDEO: Singer, Davido Becomes First to Own The $500,000 2024 Rolls Royce Spectre

  9. Wunmi Ajiboye Reunites With Estranged Husband, Segun Ogungbe, Days After Dragging Him (Video)

  10. "Polygamy Is Allowed In Celestial Church, Our Prophets Can Marry Many Wives" — Oshoffa's Son


TOP MEMBERS: