Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 5)

Date: 22-10-2010 3:45 am (14 years ago) | Author: Bode Moses
1 2 3 4 [5] 6
- bodeniyi at 25-10-2010 11:51 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on 25-10-2010 01:01 PM
poster u try
OOOOOOOOOOOOOSHEEEEEEEEEEo..
Posted: at 25-10-2010 11:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 26-10-2010 10:22 AM (14 years ago)
(f)
Good mornin.....Kris, federico, felix, terry n co
Posted: at 26-10-2010 10:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 26-10-2010 10:24 AM (14 years ago)
(m)
gud morning... this one wey you come late so. wetin happen?
Posted: at 26-10-2010 10:24 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 26-10-2010 10:37 AM (14 years ago)
(f)
Traffic!
Posted: at 26-10-2010 10:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 26-10-2010 10:38 AM (14 years ago)
(m)
morning fummi..how ur bobo?
Posted: at 26-10-2010 10:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 26-10-2010 10:55 AM (14 years ago)
(f)
Which one b bobo again! Grin
Posted: at 26-10-2010 10:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 26-10-2010 11:12 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 26-10-2010 10:55 AM
Which one b bobo again! Grin
help me ask am ooo e don dey trespass
Posted: at 26-10-2010 11:12 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- bodeniyi at 26-10-2010 12:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 26-10-2010 10:22 AM
Good mornin.....Kris, federico, felix, terry n co
Na me be and co so?Huh??
Posted: at 26-10-2010 12:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 26-10-2010 01:10 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: bodeniyi on 26-10-2010 12:48 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 26-10-2010 10:22 AM
Good mornin.....Kris, federico, felix, terry n co
Na me be and co so?Huh??
Grin Grin Grin......Aburo, ma binu jor!
Posted: at 26-10-2010 01:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 26-10-2010 01:17 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 26-10-2010 10:22 AM
Good mornin.....Kris, federico, felix, terry n co
yeah,gud morning sweat heart.u no say 4 here in london we dont wake unless a girl wakes us up with a kiss but since na u i go wake up even if kiss no dey.bode and co make una no put una mouth 4 here or......

Posted: at 26-10-2010 01:17 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- felixomosexy at 26-10-2010 01:20 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 26-10-2010 01:17 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 26-10-2010 10:22 AM
Good mornin.....Kris, federico, felix, terry n co
yeah,gud morning sweat heart.u no say 4 here in london we dont wake unless a girl wakes us up with a kiss but since na u i go wake up even if kiss no dey.bode and co make una no put una mouth 4 here or......
Terry yahyah dey?
Posted: at 26-10-2010 01:20 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 26-10-2010 01:31 PM (14 years ago)
(m)
felix i no say u dey miss like conductor dey 20naira

Posted: at 26-10-2010 01:31 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 26-10-2010 01:45 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 26-10-2010 01:17 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 26-10-2010 10:22 AM
Good mornin.....Kris, federico, felix, terry n co
yeah,gud morning sweat heart.u no say 4 here in london we dont wake unless a girl wakes us up with a kiss but since na u i go wake up even if kiss no dey.bode and co make una no put una mouth 4 here or......
Cheesy Wink Wink Wink Wink
Posted: at 26-10-2010 01:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 26-10-2010 01:50 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 26-10-2010 01:31 PM
felix i no say u dey miss like conductor dey 20naira
i miss u  lik political  dey miss India
Posted: at 26-10-2010 01:50 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 26-10-2010 02:00 PM (14 years ago)
(m)
me i come miss u like say i dey miss lottery

Posted: at 26-10-2010 02:00 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- felixomosexy at 26-10-2010 02:10 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 26-10-2010 02:00 PM
me i come miss u like say i dey miss lottery
oya now com to my page i dey wait 4 u
Posted: at 26-10-2010 02:10 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 26-10-2010 03:15 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: felixomosexy on 26-10-2010 02:10 PM
Quote from: terryworld on 26-10-2010 02:00 PM
me i come miss u like say i dey miss lottery
oya now com to my page i dey wait 4 u
u mean am?ok i dey come but i no wan see fede there.

Posted: at 26-10-2010 03:15 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- felixomosexy at 26-10-2010 03:57 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 26-10-2010 03:15 PM
Quote from: felixomosexy on 26-10-2010 02:10 PM
Quote from: terryworld on 26-10-2010 02:00 PM
oya now com to my page i dey wait 4 u
u mean am?ok i dey come but i no wan see fede there.
fede no dey na only me and u
Posted: at 26-10-2010 03:57 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 26-10-2010 04:03 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: felixomosexy on 26-10-2010 03:57 PM
Quote from: terryworld on 26-10-2010 03:15 PM
Quote from: felixomosexy on 26-10-2010 02:10 PM
Quote from: terryworld on 26-10-2010 02:00 PM
oya now com to my page i dey wait 4 u
u mean am?ok i dey come but i no wan see fede there.
fede no dey na only me and u
u sure cos i no wan jump through the window and i no want person to pure me hot water

Posted: at 26-10-2010 04:03 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- felixomosexy at 26-10-2010 04:16 PM (14 years ago)
(f)
yes nowooooo
Posted: at 26-10-2010 04:16 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 4 [5] 6

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  3. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  4. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  5. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  6. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  7. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle

  8. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions