bodeniyi at 22-10-2010 03:45 AM (14 years ago) (m) Terry's ping code : *****INSANITYRULES
My friend, shebi I get am right??? Posted: at 22-10-2010 03:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
|
bodeniyi at 22-10-2010 08:23 AM (14 years ago) (m) Terry pinging customers Posted: at 22-10-2010 08:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmajenic1 at 22-10-2010 08:30 AM (14 years ago) (m) Dis one na Terryworld conglomerate:Executive deal in Plantain and related products. Thumbs-up... Posted: at 22-10-2010 08:30 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Posted: at 22-10-2010 12:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 22-10-2010 12:32 PM (14 years ago) (m) abeg which terry una dey refer to?or wetin happend 2000 years ago go repeat itself.take note
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-10-2010 12:32 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
i.c Posted: at 22-10-2010 12:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 22-10-2010 12:51 PM (14 years ago) (m) wetin u c?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-10-2010 12:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
silkyme at 22-10-2010 12:57 PM (14 years ago) (f) HABA Posted: at 22-10-2010 12:57 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 22-10-2010 01:04 PM (14 years ago) (m) haba wetin?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-10-2010 01:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
wetin u c?  Terrrrrrrrrry! Posted: at 22-10-2010 01:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okay oo. seen. Posted: at 22-10-2010 01:10 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 22-10-2010 01:14 PM (14 years ago) (m) i go begin cry infact make una leave me make i cry
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-10-2010 01:14 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ADVANCED LEVEL Posted: at 22-10-2010 01:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okay oo. seen.
seen wetin, na me say make you dey use Nokia-3310 Posted: at 22-10-2010 01:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahahahaha Posted: at 22-10-2010 01:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okay oo. seen.
seen wetin, na me say make you dey use Nokia-3310 wetin now.... Posted: at 22-10-2010 02:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
okay oo. seen.
seen wetin, na me say make you dey use Nokia-3310 wetin now....  wetin do wetin, use your Nokia 3310 take picture and post am make i see how u look. abi d tin no get camera? Posted: at 22-10-2010 02:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okay oo. seen.
seen wetin, na me say make you dey use Nokia-3310 wetin now....  wetin do wetin, use your Nokia 3310 take picture and post am make i see how u look. abi d tin no get camera? nne, wetin you see for my body? i swear, i go give you belle oo.. Posted: at 22-10-2010 02:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
okay oo. seen.
seen wetin, na me say make you dey use Nokia-3310 wetin now....  belle, u won put leaner for airplane wetin do wetin, use your Nokia 3310 take picture and post am make i see how u look. abi d tin no get camera? nne, wetin you see for my body? i swear, i go give you belle oo..  Posted: at 22-10-2010 02:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
belle, e bi like say u wan put Learner for airplane Posted: at 22-10-2010 02:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |