i go leave this place for una two... Posted: at 22-10-2010 04:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
no cry again pls Posted: at 22-10-2010 04:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 22-10-2010 04:13 PM (14 years ago) (m) i go begin cry infact make una leave me make i cry
abeg no cry in d of our.............dey no dey cal d name mak ppl no hear, i no say u understood ok i understood.now i don see u i no go cry again u no say wetin hold us big pass ocean
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-10-2010 04:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
no cry again pls
huh?  oya blow me kiss first.... :'( Posted: at 22-10-2010 04:24 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
no cry again pls
huh?  oya blow me kiss first.... :'( :'( kissssssssssssssssssssssssssssssssssssssss Posted: at 22-10-2010 04:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no cry again pls
huh?  oya blow me kiss first.... :'( :'( kissssssssssssssssssssssssssssssssssssssss  oya take... Posted: at 22-10-2010 04:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
silkyme at 22-10-2010 04:41 PM (14 years ago) (f) haba wetin?
haba say i no knw say u b business man, I only tink say na cobbler u dey do Posted: at 22-10-2010 04:41 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ohhhhhhhhh, Thanks baby dear Posted: at 22-10-2010 04:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mystangel at 22-10-2010 04:49 PM (14 years ago) (f) plantain seller
being mysterious is part of me--CALL ME CRAZY--am still wat i am Posted: at 22-10-2010 04:49 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 22-10-2010 04:52 PM (14 years ago) (m) haba wetin?
haba say i no knw say u b business man, I only tink say na cobbler u dey do wetin dey beat my imagination na hw him get that pic when i dey sell banana and as for the cobbler tin,i still dey do am and small time i go hold certificate so make u join me now ooo!
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-10-2010 04:52 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ohhhhhhhhh, Thanks baby dear
Posted: at 22-10-2010 04:55 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Posted: at 22-10-2010 04:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 22-10-2010 05:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
silkyme at 22-10-2010 05:00 PM (14 years ago) (f) haba wetin?
haba say i no knw say u b business man, I only tink say na cobbler u dey do wetin dey beat my imagination na hw him get that pic when i dey sell banana and as for the cobbler tin,i still dey do am and small time i go hold certificate so make u join me now ooo! I hear Posted: at 22-10-2010 05:00 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
y u cross d baby or u want make i start again Posted: at 22-10-2010 05:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Am still here!! Posted: at 22-10-2010 05:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 22-10-2010 10:18 PM (14 years ago) (m) haba wetin?
haba say i no knw say u b business man, I only tink say na cobbler u dey do wetin dey beat my imagination na hw him get that pic when i dey sell banana and as for the cobbler tin,i still dey do am and small time i go hold certificate so make u join me now ooo! What are friends for now... you wonder how I got the picture?? well, you're my friend and I never mind minding your business... Posted: at 22-10-2010 10:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 22-10-2010 10:32 PM (14 years ago) (m) bode i for slap u but make i just reserve it.so u don let people know say i be banana boi
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-10-2010 10:32 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 22-10-2010 11:11 PM (14 years ago) (m) bode i for slap u but make i just reserve it.so u don let people know say i be banana boi
A special banana boy with a wonderful marketing strategy of pinging customers... them suppose respect your confidence now. Posted: at 22-10-2010 11:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 23-10-2010 01:39 AM (14 years ago) (m) he dey busy
i dey busy dey wash ur cloths... Posted: at 23-10-2010 01:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |