Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves

Date: 22-10-2010 3:45 am (13 years ago) | Author: Bode Moses
[1] 2 3 4 ... 6
- at 22-10-2010 03:45 AM (13 years ago)
(m)
Terry's ping code : *****INSANITYRULES

My friend, shebi I get am right???

Posted: at 22-10-2010 03:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac
- bodeniyi at 22-10-2010 08:23 AM (13 years ago)
(m)
Terry pinging customers
Posted: at 22-10-2010 08:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmajenic1 at 22-10-2010 08:30 AM (13 years ago)
(m)
Dis one na Terryworld conglomerate:Executive deal in Plantain and related products.
Thumbs-up... Wink
Posted: at 22-10-2010 08:30 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 22-10-2010 12:11 PM (13 years ago)
(f)
 Grin
Posted: at 22-10-2010 12:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 22-10-2010 12:32 PM (13 years ago)
(m)
abeg which terry una dey refer to?or wetin happend 2000 years ago go repeat itself.take note

Posted: at 22-10-2010 12:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 22-10-2010 12:39 PM (13 years ago)
(f)
i.c
Posted: at 22-10-2010 12:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 22-10-2010 12:51 PM (13 years ago)
(m)
wetin u c? Grin

Posted: at 22-10-2010 12:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- silkyme at 22-10-2010 12:57 PM (13 years ago)
(f)
HABA
Posted: at 22-10-2010 12:57 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 22-10-2010 01:04 PM (13 years ago)
(m)
haba wetin?

Posted: at 22-10-2010 01:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 22-10-2010 01:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 22-10-2010 12:51 PM
wetin u c? Grin
Terrrrrrrrrry! Grin
Posted: at 22-10-2010 01:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 22-10-2010 01:10 PM (13 years ago)
(m)
okay oo. seen.
Posted: at 22-10-2010 01:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 22-10-2010 01:14 PM (13 years ago)
(m)
i go begin cry infact make una leave me make i cry

Posted: at 22-10-2010 01:14 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 22-10-2010 01:42 PM (13 years ago)
(f)
ADVANCED LEVEL
Posted: at 22-10-2010 01:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 22-10-2010 01:57 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 01:10 PM
okay oo. seen.


seen wetin, na me say make you dey use Nokia-3310
Posted: at 22-10-2010 01:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 22-10-2010 01:59 PM (13 years ago)
(f)
hahahahahahaha
Posted: at 22-10-2010 01:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 22-10-2010 02:02 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 01:57 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 01:10 PM
okay oo. seen.


seen wetin, na me say make you dey use Nokia-3310
wetin now.... Angry
Posted: at 22-10-2010 02:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 22-10-2010 02:05 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 02:02 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 01:57 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 01:10 PM
okay oo. seen.


seen wetin, na me say make you dey use Nokia-3310
wetin now.... Angry


wetin do wetin, use your Nokia 3310 take picture and post am make i see how u look. abi d tin no get camera?
Posted: at 22-10-2010 02:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 22-10-2010 02:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 02:05 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 02:02 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 01:57 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 01:10 PM
okay oo. seen.


seen wetin, na me say make you dey use Nokia-3310
wetin now.... Angry


wetin do wetin, use your Nokia 3310 take picture and post am make i see how u look. abi d tin no get camera?
nne, wetin you see for my body? i swear, i go give you belle oo.. Angry
Posted: at 22-10-2010 02:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 22-10-2010 02:10 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 02:08 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 02:05 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 02:02 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 01:57 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 01:10 PM
okay oo. seen.


seen wetin, na me say make you dey use Nokia-3310
wetin now.... Angry


belle, u won put leaner for airplane

wetin do wetin, use your Nokia 3310 take picture and post am make i see how u look. abi d tin no get camera?
nne, wetin you see for my body? i swear, i go give you belle oo.. Angry
Posted: at 22-10-2010 02:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 22-10-2010 02:11 PM (13 years ago)
(f)
belle, e bi like say u wan put Learner for airplane
Posted: at 22-10-2010 02:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 ... 6