Posted: at | |
| |||||
hahahahaha.bode that one man must be u and na silkyme go tell u make u stand there. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Oh omosexy told you to.. Dont deny Reply
| |||||
she can't tell me such a thing cos she nove me but u wey silky love with all her heart will do so cos she told so don't deny. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Terry!!!! na 10 for you oo.. you see the post subject now.... act to it Reply
| |||||
fede dey among men wey their wife dey whip then u bode be the only one wey him wife told to stay there.ur own even worse pass ones.. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
una well done ooo. Reply
| |||||
nor mind them.. Reply
| |||||
![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Wetin we do Kris & Fedeco.. aki & pawpaw... wey una dey compliment us oo Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() A smile costs less dan electricity but gives more light 2 ur face!So always smile & prove dat u r d best tube... ![]() ![]() ![]()
| |||||
whats funny? Reply
| |||||
....dont know ReplyThe amount of love a girl has for a boy is for a boy is directly proportional to the amount he spends on her provided the supply remains constant.
| |||||
Ok Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 28-10-2010 10:27 AM una well done ooo. shut up dat ur red lips
| |||||
Quote from: bodeniyi on 28-10-2010 10:32 AM Wetin we do Kris & Fedeco.. aki & pawpaw... wey una dey compliment us oo ![]() ![]() shey you fit take petrol fry akara? ![]() just continue dey show like television oo. you go soon hear ram. Quote from: omotoyosolabisi on 28-10-2010 11:02 AM Quote from: Kristiantus on 28-10-2010 10:27 AM una well done ooo. shut up dat ur red lips ![]()
| |||||
kris wetin be your problem Reply
| |||||
ask me again first.... Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 28-10-2010 11:12 AM Quote from: bodeniyi on 28-10-2010 10:32 AM Wetin we do Kris & Fedeco.. aki & pawpaw... wey una dey compliment us oo ![]() ![]() shey you fit take petrol fry akara? ![]() just continue dey show like television oo. you go soon hear ram. Quote from: omotoyosolabisi on 28-10-2010 11:02 AM Quote from: Kristiantus on 28-10-2010 10:27 AM una well done ooo. shut up dat ur red lips ![]() Jo ooooo... shebi you be fighter, go zoo face tiger ooo.. me no fit fight oo
| |||||
bode u want make i descend on you Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)